₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,030 members, 8,515,080 topics. Date: Sunday, 08 November 2026 at 01:46 AM

Toggle theme

BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread - TV/Movies (79) - Nairaland

Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread (258427 Views)

1 2 3 ... 76 77 78 79 80 81 82 ... 792 Reply (Go Down)

Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 9:25pm On Aug 01
lebete3000:
Pesin wey already look tipsy while sober. You wicked oh.
We need something from him, the guy no dey too give anything na...
Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 9:26pm On Aug 01
Goddessa leave Araga go dey rock Gerard she sha dey find trouble everywhere.....
Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by lebete3000: 9:28pm On Aug 01
fitzmayowa:
We need something from him, the guy no dey too give anything na...
Na wetin e get e don give you so, if you force am to give anything else again, na shit you go see and you go pack am taya.
Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Yellowpigment: 9:30pm On Aug 01
fitzmayowa:
Some needs to get Aikou drunk, I need see him while tipsy....
Why does it seem like he's tipsy already huh
Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by safarigirl(mod): 9:32pm On Aug 01
@thatigboman

Be like your babe just wan use face card make am for this show o

Anyway, Temi wey say she wan use Cassi make Barry jealous, she sef, disappear for dance floor
Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by scondy(f): 9:36pm On Aug 01
Feeling Gerard 's vibe on the dance floor ...dude seems to be growing on me....

Ricky o .....steeze on lock ...oya gimme party vibes...
Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 9:36pm On Aug 01
Who get that fat bunda??

Is that Twmi Nkem?
Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Anniemae(f): 9:38pm On Aug 01
This DJ though. Let the song simmer small before changing it nau
Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by safarigirl(mod): 9:38pm On Aug 01
I dey find Neche since beshs she tall, anybody don see Yusuf Labubu?
Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Anniemae(f): 9:38pm On Aug 01
Who's the babe that's tearing legwork
Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by lebete3000: 9:39pm On Aug 01
Ibukzy:
Who get that fat bunda??

Is that Twmi Nkem?
Na Nomy get am pass for my eye, but una no like am.

Maybe I never see others own sha, but I no see what others see in Abi's own. He got sweet to rock from back or do doggy with.
Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by safarigirl(mod): 9:39pm On Aug 01
safarigirl:
I dey find Neche since beshs she tall, anybody don see Yusuf Labubu?
I’ve seen her

She short, so she take style disappear
Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by scondy(f): 9:40pm On Aug 01
Abi dey vibe o....
Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 9:41pm On Aug 01
Nomy own nah bbl
lebete3000:
Na Nomy get am pass for my eye, but una no like am.

Maybe I never see others own sha, but I no see what others see in Abi's own. He got sweet to rock from back or do doggy with.
Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 9:41pm On Aug 01
Araga is so unbothered like it for him....
Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 9:43pm On Aug 01
I like as Godessa dey dance with other guys
Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 9:43pm On Aug 01
I think Abi came in with the razz vibe so the guys will leave her alone because she is married, the gal is a party rocker....
Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by scondy(f): 9:44pm On Aug 01
Haha..Araga dey dance for one corner o...Nice...
Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by lebete3000: 9:44pm On Aug 01
Thank God dem don give Sultres yansh oh
Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 9:44pm On Aug 01
Goddessa don leave Barry go rock Sultex....
Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by lebete3000: 9:44pm On Aug 01
Ibukzy:
Nomy own nah bbl
You don pwess am before?
Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by lebete3000: 9:45pm On Aug 01
Kamsy seems most complete physically to me sha.

She gotta banging body and face that slaps.
Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by scondy(f): 9:45pm On Aug 01
fitzmayowa:
I think Abi came in with the razz vibe so the guys will leave her alone because she is married, the gal is a party rocker....
Go see her videos for socials...the babe na exposed babe o ...lol...

She has marriage to protect ...can't blame her...one of the ladies was complaining that she isn't flaunting her shape...
Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Frank65(m): 9:45pm On Aug 01
safarigirl:
I dey find Neche since beshs she tall, anybody don see Yusuf Labubu?
Neche is having cramps. I don't think she came for the party
Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by scondy(f): 9:46pm On Aug 01
Gerard na low key bad boy....all those guys with innocent face butiiiii....
Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 9:47pm On Aug 01
Until she opens her mouth
lebete3000:
Kamsy seems most complete physically to me sha.

She gotta banging body and face that slaps.
Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 9:48pm On Aug 01
Bells don finally learn legwork
Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by scondy(f): 9:49pm On Aug 01
Chimsom dey step o
Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by lebete3000: 9:49pm On Aug 01
Make pesin help Nkem hol her breast oh
Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Geezeem: 9:49pm On Aug 01
Temi see you see wardrobe malfunction grin
Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 9:50pm On Aug 01
Haaaaa Temi mapami😂😂
Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Beze992(f): 9:50pm On Aug 01
Me too
lebete3000:
Kamsy seems most complete physically to me sha.

She gotta banging body and face that slaps.
1 2 3 ... 76 77 78 79 80 81 82 ... 792 Reply

Temi Nkem Wins Big Brother Naija (bbnaija) 2026 'show Ya Sef' • Meet Bells, Bbnaija Season 11 Show Yourself Housemate • BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread • 2 • 3 • 4

Merlin Season 6 Is Out! Watch The Trailer Here • MTN Project Fame Season 8 Official Thread • Power TV Series Fan Thread: STARZ