BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread - TV/Movies (82) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread (258427 Views)
1 2 3 ... 79 80 81 82 83 84 85 ... 792 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Oshokhai69: 10:31pm On Aug 01 |
See as Nomi dey smile since party start like person wey don smoke Colos. Abi she think say that smile go make am appear finer? ![]() |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by lebete3000: 10:32pm On Aug 01 |
Yellowpigment:Thought was my area's network sef. Yeye dj |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Geezeem: 10:33pm On Aug 01 |
fitzmayowa:Lol I don't have fave yet But I like my Kou Kou ![]() |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by kpankpangolo(f): 10:33pm On Aug 01 |
They brought the female DJ back. The guy was killing the mood. Which female removed her wig? I swear, I can’t tell who is who because they look completely different when dolled up. Only Bluethopia and Neche I know because they look the same, makeup on or off. Goddessa, Oyin and Mercedes are similar in my eyes. This Sultex boy has energy, no better dance steps. I pity who will leave first. The person will be completely forgotten. |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Oshokhai69: 10:33pm On Aug 01 |
carammel:Wetin be Omble? 🤔 |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by carammel(f): 10:33pm On Aug 01 |
Party ti scatter |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by lebete3000: 10:33pm On Aug 01 |
Oshokhai69:I actually thought she sniffed something at a point cos I didn't know where the joy emanated from. |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by scondy(f): 10:34pm On Aug 01 |
Clement1111:But he is intriguing when he speaks ...that's a unique selling point .... U go surprise say ..People go want give psychedelic aboki the money to break record... |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by safarigirl(mod): 10:34pm On Aug 01 |
I really feel for Temi, body dey heavy her to carry e be like. I always wonder how people wey feel ground dey do am. Somebody was saying these housemates cannot party, and sh need that person to retract that statement. Most of them have come through tonight |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Oshokhai69: 10:34pm On Aug 01 |
kpankpangolo:Meobizy, hope say you buy chain for your Tiger gen this year o. Make dem no go thief the gen during Saturday night party again o. |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by carammel(f): 10:34pm On Aug 01 |
Barry is fine o, innocent beauty.. |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Yellowpigment: 10:35pm On Aug 01 |
Sheba should better reduce wearing wigs before her hairline pushes back to the middle of her ears. |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Geezeem: 10:35pm On Aug 01 |
Honestly I can't stand Flora, she is too fake ![]() |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by scondy(f): 10:35pm On Aug 01 |
See Gerard ...hmnnnn |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Clement1111(m): 10:35pm On Aug 01 |
scondy:Facebook people like him alot he just need to give people a little talking point |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by safarigirl(mod): 10:36pm On Aug 01 |
kpankpangolo:Na Flora remove wig Bluethopia with makeup and without makeup are two different people. I don’t know how Mercedes that is lighter than Oyin and Goddessa can look same as them, you no even say Abi. Go meet eye doctor o. |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Geezeem: 10:36pm On Aug 01 |
Yellowpigment:She said she was born like that ![]() |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by safarigirl(mod): 10:36pm On Aug 01 |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 10:37pm On Aug 01 |
Neche no sabi dance... |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Geezeem: 10:37pm On Aug 01 |
scondy:Better bad boi |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by carammel(f): 10:37pm On Aug 01 |
Oshokhai69:The normal street sound na, dunno if thats the right spelling.. |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by safarigirl(mod): 10:38pm On Aug 01 |
Is this the life Yusuf wants to live in this house as fine as he is? Babe wey he choose no even get party gives. See as he just stand for corner, no sexy moments except when he rock Goddessa. Ah! See my Mr. Barry, baddest boy |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Geezeem: 10:38pm On Aug 01 |
scondy:He will unravel in weeks to come...just watch ![]() |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by scondy(f): 10:38pm On Aug 01 |
This Ice prince's jam is evergreen |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 10:39pm On Aug 01 |
Geezeem:I know you are going to ride with him till his wheel fall off on the show, I like you for him.... |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Oshokhai69: 10:39pm On Aug 01 |
See how this Temi bwess wan pop out. I’m sure her parents are just watching her like ![]() |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by carammel(f): 10:39pm On Aug 01 |
Aikou may be well above 40 |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by safarigirl(mod): 10:39pm On Aug 01 |
fitzmayowa:Plenty things wey she no sabi do, but she be fine girl, and that is enough for her fans. |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 10:40pm On Aug 01 |
safarigirl:Well, it seems she is the one to enjoy pretty privilege this season.... |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by safarigirl(mod): 10:40pm On Aug 01 |
Yansh wey Araga don collect this night ehn, God go punish anybody wey say he deserve better. Where he wan see better? |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by kpankpangolo(f): 10:40pm On Aug 01 |
Ehen, Abi, that’s the fourth one. That one has Alex’s body. safarigirl: |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Oshokhai69: 10:41pm On Aug 01 |
E be like say Ricky and Neche never make up after she insulted him. |
Temi Nkem Wins Big Brother Naija (bbnaija) 2026 'show Ya Sef' • Meet Bells, Bbnaija Season 11 Show Yourself Housemate • BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread • 2 • 3 • 4
Merlin Season 6 Is Out! Watch The Trailer Here • MTN Project Fame Season 8 Official Thread • Power TV Series Fan Thread: STARZ


