BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread - TV/Movies (87) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread (259778 Views)
1 2 3 ... 84 85 86 87 88 89 90 ... 792 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Geezeem: 12:46am On Aug 02 |
scondy: ![]() |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by scondy(f): 12:46am On Aug 02 |
fitzmayowa:If na u nko...guy no flinch...lol ... |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Clement1111(m): 12:47am On Aug 02 |
That Ricky-Neche-Barry triangle go too sweet😂 |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 12:47am On Aug 02 |
bentenny:Na because say na Ricky, something wey she dey wish for come dey form nonsense..... |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 12:48am On Aug 02 |
Goddessa getting her secret wish.... ![]() |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by safarigirl(mod): 12:48am On Aug 02 |
Dem wan take Temi life Make dem free her crush |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by bentenny(m): 12:49am On Aug 02 |
See as the thing dey sweet sheba |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 12:49am On Aug 02 |
Temi wan die |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 12:49am On Aug 02 |
What does Goddessa want to achieve with this move in front of Araga.... ![]() |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by scondy(f): 12:50am On Aug 02 |
Clement1111:Barry is in no competition....lol...neche no go look am |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by eleshin(m): 12:50am On Aug 02 |
scondy:Ahahahaha Osho wareva? Una dey talk for this place. |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by bentenny(m): 12:51am On Aug 02 |
Temi don run |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by tioluwalasee(m): 12:51am On Aug 02 |
Godessa wan spank Mr. Barry lmao |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Clement1111(m): 12:52am On Aug 02 |
scondy:make we dey watch😂 |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by scondy(f): 12:52am On Aug 02 |
I like this their rule o ...do the dare or go sleep .. Nice one...if u can't partake, u won't watch others... |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by eleshin(m): 12:52am On Aug 02 |
😂 😂 😂 😂 😂 Bye Temi. U dey go now! |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by safarigirl(mod): 12:52am On Aug 02 |
tioluwalasee:Baba no gree, he remember say he get Kinsmen wey dey watch am |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 12:52am On Aug 02 |
I like as dem no gree change the dare |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by safarigirl(mod): 12:53am On Aug 02 |
scondy:I love it Dem wan enjoy other people, but dem no wan donate themselves. Fake freaks everywhere |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Geezeem: 12:53am On Aug 02 |
Them don pursue baby of the house |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Geezeem: 12:54am On Aug 02 |
Game don scatter ![]() |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by scondy(f): 12:54am On Aug 02 |
Gerard don join my client list o ...and he gets a kiss from sheba ...shuuuuuo... |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by eleshin(m): 12:54am On Aug 02 |
See weyrey game master! |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by bentenny(m): 12:55am On Aug 02 |
sheba kiss game master |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by eleshin(m): 12:55am On Aug 02 |
scondy:Barry ké? No be Gérard be that? |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by safarigirl(mod): 12:55am On Aug 02 |
eleshin:Na small pikin Hope say she dey see the wolves wey she wan compete with Small dare, she don run. Fake freak |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by safarigirl(mod): 12:56am On Aug 02 |
bentenny:He say na “Is this allowed?” Game Master wey no know rules of the game |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by scondy(f): 12:56am On Aug 02 |
Temi don fold |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by thatigboman: 12:57am On Aug 02 |
Geezeem:na she pursue herself. I will say I'm not participating and still sit on the couch. And that's it. They should have their fun game. Who is Gerard to ask me to go upstairs and sleep because of one nonsense concentration without alcohol and doesn't make sense. I will scatter the whole thing, thunder fire all of them |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by bentenny(m): 12:57am On Aug 02 |
Temi dey mad ![]() |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by scondy(f): 12:57am On Aug 02 |
eleshin:I don correct myself...Barry ba wo...na Gerard o ...lol |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by safarigirl(mod): 12:58am On Aug 02 |
Temi no sey shame. See as dem dey send her go room like small pikin She don come back down say she go do the dare, but make dem change am. This pikin sef |
Temi Nkem Wins Big Brother Naija (bbnaija) 2026 'show Ya Sef' • Meet Bells, Bbnaija Season 11 Show Yourself Housemate • BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread • 2 • 3 • 4
Merlin Season 6 Is Out! Watch The Trailer Here • MTN Project Fame Season 8 Official Thread • Power TV Series Fan Thread: STARZ

