BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread - TV/Movies (184) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread (257343 Views)
1 2 3 ... 181 182 183 184 185 186 187 ... 792 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:22pm On Aug 07 |
Clement1111:Make una dey calm down o, if your guy dey act stupid we go call am out, that one no mean say we no enjoy the madness, its not that deep.... |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by tioluwalasee(m): 11:23pm On Aug 07 |
We’ve not heard word as Mercedes won this task oh |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:23pm On Aug 07 |
E be like Nomy mention Tram papa and the thing touch him heart.... ![]() |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Clement1111(m): 11:24pm On Aug 07 |
fitzmayowa:make tram go sleep sef i just know since day 1 say him wahala go too much arguing with women no be am jare |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Geezeem: 11:25pm On Aug 07 |
Clement1111:Him fans don show ![]() |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:25pm On Aug 07 |
tioluwalasee:Make we see if she can continue the streak if she continues that will be impressive.... |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Estellie: 11:26pm On Aug 07 |
Mercedes don forget say the idíot call am public property yesterday? Curve the werey |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by bentenny(m): 11:26pm On Aug 07 |
tioluwalasee:I like the fact say she dey brag about her win. E go make everybody sit up for thearena games. I wish betpawa attach some monetary gain. |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Clement1111(m): 11:27pm On Aug 07 |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:27pm On Aug 07 |
Clement1111:Na wetin dey vex me for the guy matter be that, when Martins call am pikin e no dey active for the guy e dey form active for woman matter.... |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Clement1111(m): 11:28pm On Aug 07 |
fitzmayowa:na this bragging side i no just like for him matter |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by bentenny(m): 11:29pm On Aug 07 |
Delulu |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 11:30pm On Aug 07 |
Una don start Ricky wey no talk Una call am coward fitzmayowa: |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Geezeem: 11:31pm On Aug 07 |
fitzmayowa:The girl fights very dirty |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 11:31pm On Aug 07 |
Abi the instigator😅 |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Friendly25: 11:31pm On Aug 07 |
safarigirl:I once made the mistake of chatting up 2 Gen Z girls who kept asking me why Millennials were so "uptight", "too angry "& "very serious about not taking disrespect". Nah, watch how the Millennials in the house are moving - Sheba, Goddessa, Ricky, Martins and Flora. It's just a stark difference from the others. The annoying part is that these Gen Zs still expect Millennials to pet & indulge them with a huge sense of entitlement. I remember Ilebaye acting entitled & bratty like the housemates on All Stars were her parents & older siblings. If they scolded her, wahala. It got so bad that if she got drunk at a party, everyone,from Lambo to Pere, would take turns chaperoning her - or they risked anger from Big Brother. Tram, Kamsy, Temi, Blue , & even Neche treat Ricky, Cassi & Goddessa with the same entitled brattiness. |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Oshokhai69: 11:31pm On Aug 07 |
See Godessa dey there dey advise Nomy not to trust Cassie. Is she going to tell Nomy that she and Temi discussed her earlier today? |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by carammel(f): 11:32pm On Aug 07 |
Something you cannot take away from these set is their good command of English, whether they are fighting, arguing, chatting or even flirting, they speak well. |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Clement1111(m): 11:32pm On Aug 07 |
Friendly25:Flora💀💀 |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Estellie: 11:32pm On Aug 07 |
Omo this Nomy and Godessa combo go mad oo 😂 |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by bentenny(m): 11:33pm On Aug 07 |
Oshokhai69:As in eh |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by bentenny(m): 11:33pm On Aug 07 |
Abi just dey download information for better gossip |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Friendly25: 11:34pm On Aug 07 |
fitzmayowa:Neche is 25, what was Ricky expecting? To be very honest, any Millennial dating a Gen Z must be ready to pet, lead, teach,pamper and tolerate. Ricky was very wrong for expecting Neche to act like Sheba or Dessa. It's why i avoid Gen Zs below 26, and it's why i don't think Abi is 25. She moves too much like a grown woman. |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by bentenny(m): 11:35pm On Aug 07 |
Estellie:The day Dem go get their back and forth,house go collapse😁 |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by tioluwalasee(m): 11:35pm On Aug 07 |
carammel:You’ve not met the witches coven. |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Ibukzy: 11:35pm On Aug 07 |
Abi say Aikou no smart at all😂 |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Munzy14(m): 11:36pm On Aug 07 |
Oshokhai69:🤣🤣🤣🤣 |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Clement1111(m): 11:36pm On Aug 07 |
bentenny:i trust Goddessa nobody can go toe to toe with her while arguing |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Eeghe(f): 11:36pm On Aug 07 |
[quote author=Geezeem post=140270858][/quote]I take it all back lol She is just stuck up and terrible lol |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Estellie: 11:36pm On Aug 07 |
tioluwalasee:😂😂 |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by realhovaps(m): 11:37pm On Aug 07 |
This Tram mouth no good o, ha!! |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by carammel(f): 11:37pm On Aug 07 |
Nomy, Godessa tearing Tram apart… He’s a small boy with big confidence. Godessa is too particular about age for someone frolicking with a 27 year old. |
Temi Nkem Wins Big Brother Naija (bbnaija) 2026 'show Ya Sef' • Meet Bells, Bbnaija Season 11 Show Yourself Housemate • BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread • 2 • 3 • 4
Website For Downloading Korean Movies For Free.., • Merlin Season 6 Is Out! Watch The Trailer Here • MTN Project Fame Season 8 Official Thread

