₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,119 members, 8,521,206 topics. Date: Thursday, 19 November 2026 at 04:51 AM

Toggle theme

Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ - Business (307) - Nairaland

Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ (238231 Views)

1 2 3 ... 304 305 306 307 308 309 310 ... 605 Reply (Go Down)

Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Drforsuiciders: 7:02pm On Aug 11
WhiteIverson:
You are a funny man
So you wan dey stake 1k every time you play 13k odd
How many times you go lose before that ticket enter?
It would probably never enter
Don't mind Israel, go ask d guy how many times en tickets dun cut, for how long person go dey give alabi 1k per ticket
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Drforsuiciders: 7:03pm On Aug 11
Reloadedisraelp:
no worry the day person go mistakly send me 1k odd wey go boom ...u go see the winning....just 1k odd not 13k ooo
Oga 13k odds and million odds plenty for x, go x and get dem, mak i see how many tickts u go play per day
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Drforsuiciders: 7:06pm On Aug 11
Petrzoom:
If you dey lose steady you fit give up. Just pray the day when that big odd go come you go get money play am. I been dey do 30 billion for twitter before I come stop after e no dey win, some months later e drop 200m ticket. If to say na that time money dey my hand to run am I for don employ Abba as houseboy. Make grace just dey the day wey e go come bro.
@abba190 see insult, see how ur fellow man just dey insult u anyhow
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Drforsuiciders: 7:07pm On Aug 11
Reggzy:
Na christianjoy own pain person pass... 1 naira to win 80000 naira... Omo.. 🤦
Mehnnnn where is @christianjoy dey now? Hope is good wherever he is
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Abapa(m): 7:48pm On Aug 11
Puntingnoob:
First win of the season. Bigger wins to come
Congrats bro
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Stephenmouka4(m): 7:50pm On Aug 11
Drforsuiciders:
Mehnnnn where is @christianjoy dey now? Hope is good wherever he is
imararosila
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Petrzoom: 7:54pm On Aug 11
Drforsuiciders:
@abba190 see insult, see how ur fellow man just dey insult u anyhow
Abba don insult me pass this one oga. Everyone knows na play we dey do. You just login dey quote everybody.
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 7:58pm On Aug 11
Drforsuiciders:
Oga 13k odds and million odds plenty for x, go x and get dem, mak i see how many tickts u go play per day
anyone that cannot win massive from 13k odd is equivalent to useless.... maybe u be one of them....
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 8:01pm On Aug 11
Petrzoom:
Abba don insult me pass this one oga. Everyone knows na play we dey do. You just login dey quote everybody.
person wey don high 😆
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Petrzoom: 8:06pm On Aug 11
Reloadedisraelp:
person wey don high 😆
He don join all of us add to pj tech as e no answer am.
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:11pm On Aug 11
Little something cheesy

Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 9:19pm On Aug 11
betshopagent:
Little something cheesy
Congrats
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by deltateam: 9:54pm On Aug 11
oyewale0001:
Brother. Share the code with me too. Let boom the 600million together . The WhatsApp you know me with is not working again. I can share my new WhatsApp if you wish to send the game to me brother
Bruv, I thought you quit last year?
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Ebenezer2021(m): 9:59pm On Aug 11
Samueltemi337:
Congrats
your own na just to dey wish people congrats
When will you be celebrated?
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 10:10pm On Aug 11
Ebenezer2021:
your own na just to dey wish people congrats
When will you be celebrated?
August 16th
You will be the first to congratulate me
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Drforsuiciders: 10:18pm On Aug 11
Reloadedisraelp:
anyone that cannot win massive from 13k odd is equivalent to useless.... maybe u be one of them....
Maybe 404 blood dun block ur brain cell. D onnes wey puntimnoos dey drop begore en boom dis one, how many times u dey play, abi u no sabi road to x where millions of odds dey fly every seconds
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Abapa(m): 10:19pm On Aug 11
betshopagent:
Little something cheesy
Congrats bro
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by PlutoPJ: 10:25pm On Aug 11
Drforsuiciders:
D CEO almajiri dun land, if to say i no see ur dirty plate here, i for deactivate my account, as usual, u don't disappoint at all, it runs in ur vein and blood
For 2026 😕

Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Ebenezer2021(m): 10:48pm On Aug 11
Samueltemi337:
August 16th
You will be the first to congratulate me
alright boss.
Till then
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Nobody: 11:41pm On Aug 11
Good luck 🤞

Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Nobody: 5:57am On Aug 12
cool

Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Puntingnoob(op): 6:30am On Aug 12
betshopagent:
Little something cheesy
Congratulations
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Nobody: 7:07am On Aug 12
Puntingnoob:
Congratulations
grin
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by erniok(m): 8:08am On Aug 12
betshopagent:
Little something cheesy
Congrats. The draws dey favour you small small
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 8:15am On Aug 12
Drforsuiciders:
Maybe 404 blood dun block ur brain cell. D onnes wey puntimnoos dey drop begore en boom dis one, how many times u dey play, abi u no sabi road to x where millions of odds dey fly every seconds
u need go hospital for mental check up
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Drforsuiciders: 8:57am On Aug 12
PlutoPJ:
For 2026 😕
Not at all, na for 2620, almajiri himself
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Drforsuiciders: 8:59am On Aug 12
Reloadedisraelp:
u need go hospital for mental check up
Godamn it man, my type of hospital no dey naija so rest, u wan million ticket watch me drop it for u, i go wan know how many u go dey play, from today anytime i get chance i go dey mention u wit mega odds
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:20am On Aug 12
grin
erniok:
Congrats. The draws dey favour you small small
na God oh!
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Drforsuiciders: 9:23am On Aug 12
Reloadedisraelp:
u need go hospital for mental check up
HQ45YE 8,4200 odds 37/37. Favourite over 0.5

QQRGGK 7M odss
Greenluck to everybody
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 11:10am On Aug 12
Drforsuiciders:
HQ45YE 8,4200 odds 37/37. Favourite over 0.5

Greenluck to everybody
Na you be precious? cool

Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Drforsuiciders: 11:45am On Aug 12
PlutoPJ:
For 2026 😕
Dis govt will favour me and my family
Finally, it has Turned ur people to world class bread and rice goalkeepers. Olympic standard
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by PlutoPJ: 12:23pm On Aug 12
Sam2310:
Na you be precious? cool
Allow 😎
1 2 3 ... 304 305 306 307 308 309 310 ... 605 Reply

➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4

ANALYSED COST OF RUNNING A PURE WATER BUSINESS IN NIGERIA + START-UP MANUAL • Do It Yourself Importation Guide Free • Earning dollars With Squadhelp and Brandable domains: A Guide For Newbies