Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ - Business (307) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ (238238 Views)
1 2 3 ... 304 305 306 307 308 309 310 ... 605 Reply (Go Down)
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Drforsuiciders: 7:02pm On Aug 11 |
WhiteIverson:Don't mind Israel, go ask d guy how many times en tickets dun cut, for how long person go dey give alabi 1k per ticket |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Drforsuiciders: 7:03pm On Aug 11 |
Reloadedisraelp:Oga 13k odds and million odds plenty for x, go x and get dem, mak i see how many tickts u go play per day |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Drforsuiciders: 7:06pm On Aug 11 |
Petrzoom:@abba190 see insult, see how ur fellow man just dey insult u anyhow |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Drforsuiciders: 7:07pm On Aug 11 |
Reggzy:Mehnnnn where is @christianjoy dey now? Hope is good wherever he is |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Abapa(m): 7:48pm On Aug 11 |
Puntingnoob:Congrats bro |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Stephenmouka4(m): 7:50pm On Aug 11 |
Drforsuiciders:imararosila |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Petrzoom: 7:54pm On Aug 11 |
Drforsuiciders:Abba don insult me pass this one oga. Everyone knows na play we dey do. You just login dey quote everybody. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 7:58pm On Aug 11 |
Drforsuiciders:anyone that cannot win massive from 13k odd is equivalent to useless.... maybe u be one of them.... |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 8:01pm On Aug 11 |
Petrzoom:person wey don high 😆 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Petrzoom: 8:06pm On Aug 11 |
Reloadedisraelp:He don join all of us add to pj tech as e no answer am. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:11pm On Aug 11 |
Little something ![]()
|
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 9:19pm On Aug 11 |
betshopagent:Congrats |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by deltateam: 9:54pm On Aug 11 |
oyewale0001:Bruv, I thought you quit last year? |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Ebenezer2021(m): 9:59pm On Aug 11 |
Samueltemi337:your own na just to dey wish people congrats When will you be celebrated? |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 10:10pm On Aug 11 |
Ebenezer2021:August 16th You will be the first to congratulate me |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Drforsuiciders: 10:18pm On Aug 11 |
Reloadedisraelp:Maybe 404 blood dun block ur brain cell. D onnes wey puntimnoos dey drop begore en boom dis one, how many times u dey play, abi u no sabi road to x where millions of odds dey fly every seconds |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Abapa(m): 10:19pm On Aug 11 |
betshopagent:Congrats bro |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by PlutoPJ: 10:25pm On Aug 11 |
Drforsuiciders:For 2026 😕
|
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Ebenezer2021(m): 10:48pm On Aug 11 |
Samueltemi337:alright boss. Till then |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Nobody: 11:41pm On Aug 11 |
Good luck 🤞
|
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Nobody: 5:57am On Aug 12 |
![]()
|
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Puntingnoob(op): 6:30am On Aug 12 |
betshopagent:Congratulations |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Nobody: 7:07am On Aug 12 |
Puntingnoob: ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by erniok(m): 8:08am On Aug 12 |
betshopagent:Congrats. The draws dey favour you small small |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 8:15am On Aug 12 |
Drforsuiciders:u need go hospital for mental check up |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Drforsuiciders: 8:57am On Aug 12 |
PlutoPJ:Not at all, na for 2620, almajiri himself |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Drforsuiciders: 8:59am On Aug 12 |
Reloadedisraelp:Godamn it man, my type of hospital no dey naija so rest, u wan million ticket watch me drop it for u, i go wan know how many u go dey play, from today anytime i get chance i go dey mention u wit mega odds |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:20am On Aug 12 |
![]() erniok:na God oh! |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Drforsuiciders: 9:23am On Aug 12 |
Reloadedisraelp:HQ45YE 8,4200 odds 37/37. Favourite over 0.5 QQRGGK 7M odss Greenluck to everybody |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 11:10am On Aug 12 |
Drforsuiciders:Na you be precious? ![]()
|
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Drforsuiciders: 11:45am On Aug 12 |
PlutoPJ:Dis govt will favour me and my family Finally, it has Turned ur people to world class bread and rice goalkeepers. Olympic standard |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by PlutoPJ: 12:23pm On Aug 12 |
Sam2310:Allow 😎 |
➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
ANALYSED COST OF RUNNING A PURE WATER BUSINESS IN NIGERIA + START-UP MANUAL • Do It Yourself Importation Guide Free • Earning dollars With Squadhelp and Brandable domains: A Guide For Newbies


