Omotola's Daughter, Meraiah Ekeinde Is Engaged! - Celebrities (4) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › Omotola's Daughter, Meraiah Ekeinde Is Engaged! (27400 Views)
| Re: Omotola's Daughter, Meraiah Ekeinde Is Engaged! by Federalofficia(m): 4:24am On Aug 14 |
one of the sweet reason to get married early born make you rest, not I want to focus on my career them come start to born by 30/35 you go care for children till old age yet when time reach to reap your work you fit day sick, not strong enough or even die, the best time for women to give birth to healthy children na from matured 18 - 26 the older she becomes the more she loose the best healthy eggs to menstration, but them no mind as far as oyinbo don say 18 na child marriage and there is plenty life to enjoy ahead why get married but you can get pregnant along, terminate it don't just get married or gave birth early becaise he fit affect your education, that the oyinbo lie nlfpmod: |
| Re: Omotola's Daughter, Meraiah Ekeinde Is Engaged! by Ofekongsk(m): 9:33am On Aug 14 |
Motivational speaker. Na una dey make some guys feel say dem no dey try because opportunities never favour dem. Keep motivation, give opportunities ![]() yesloaded: |
| Re: Omotola's Daughter, Meraiah Ekeinde Is Engaged! by yesloaded: 10:16am On Aug 14 |
Ofekongsk:I don give opportunities in the past & still giving it whenever one show You don't expect me to encourage a man to stay with 30k salary for this economy boss even na Akara business(as your first lady suggested), make e dey use an support the 30k I'm glad the man don add piggery to Wetin e dey do 30k is 1k per day and such an amount can never feed a 10yr old child balanced diet for a day |
| Re: Omotola's Daughter, Meraiah Ekeinde Is Engaged! by Ofekongsk(m): 10:39am On Aug 14 |
I'll suggest you keep the encouragement. Telling another man things like that doesn't motivate. Nobody wey no Sabi say dem get problem or them need step up. I repeat if you no fit give another man opportunity, oga no tell am anything. Be grateful say way dey for you yesloaded: |
| Re: Omotola's Daughter, Meraiah Ekeinde Is Engaged! by yesloaded: 1:13pm On Aug 14 |
Ofekongsk:Way dey for me? 😂 Way dey for everybody, we just need to put effort and hope for the best I'm glad the person understand my point |
| Re: Omotola's Daughter, Meraiah Ekeinde Is Engaged! by Ofekongsk(m): 1:32pm On Aug 14 |
Next time ![]() yesloaded: |
| Re: Omotola's Daughter, Meraiah Ekeinde Is Engaged! by yesloaded: 1:38pm On Aug 14 |
Meraiah Ekeinde Shares Her Engagement Video • Omotola Jalade-Ekeinde Reacts To Her Daughter Meraiah's Bikini Photos • Meraiah Ekeinde Graduates From Fashion Institute Of Design In Loss Angeles • 2 • 3 • 4
Laura Ikeji & Husband, Ogbonna Kanu Celebrate 5th Wedding Anniversary (Pix) • Bobby Ologun Celebrates His 47th Birthday Today • Queen Nwokoye Celebrates 35th Birthday In Style

