BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread - TV/Movies (385) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread (257631 Views)
1 2 3 ... 382 383 384 385 386 387 388 ... 792 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Hazardfan1: 10:24pm On Aug 22 |
First night Araga isn't choking his babe, he went missing. ![]() |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Hazardfan1: 10:25pm On Aug 22 |
Estellie:He was there, maybe he went out when he saw Barry rocking his babe ![]() |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Hazardfan1: 10:26pm On Aug 22 |
Ricky tried a bit today ooo ![]() |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Oshokhai69: 10:27pm On Aug 22 |
The more people dey call this Godessa girl sexy, I just dey look am well to see if there’s something I no dey see wey dem dey see. But all she reminds me of na all these mgbeke OS wey you go see for club doing too much to get the attention of guys ![]() |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Geezeem: 10:28pm On Aug 22 |
I like this Sultex two days in a week ![]() |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Hazardfan1: 10:28pm On Aug 22 |
Estellie:I just,saw Araga behind Aikou....He's just there looking sad ![]() |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Oshokhai69: 10:29pm On Aug 22 |
At this rate, if Yusuf asks Oompa Loompa to go slap person, she go do am. She seems very desperate ![]() |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Hazardfan1: 10:29pm On Aug 22 |
Tram is missing |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Hazardfan1: 10:30pm On Aug 22 |
Araga is out here, dancing |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Oshokhai69: 10:31pm On Aug 22 |
E be like say Tram no dey this party |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Clement1111(m): 10:32pm On Aug 22 |
thatigboman:you are the one who has been crying since 2020 for Erica and now for Neche If you stop crying,we will fight |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Oshokhai69: 10:33pm On Aug 22 |
If Tram wan change game, make he reject Temi when she come for kisses tonight. I sure say she don dey anticipate kisses and cuddles already ![]() |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Estellie: 10:34pm On Aug 22 |
Hazardfan1:He was out before she danced with Barry. |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by 100naira(m): 10:35pm On Aug 22 |
Aikou and Tboss who worst pass for Saturday night party |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Zudd: 10:37pm On Aug 22 |
How girls go dey dance floor,u go con dey dance with your fellow guyz Are these guyz ok? |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Hazardfan1: 10:37pm On Aug 22 |
Like play, like play, these HMs are growing on me. No be say dem bad bad sha. |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Geezeem: 10:37pm On Aug 22 |
Wey Sheba and tram? |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Munzy14(m): 10:38pm On Aug 22 |
[quote author=Zudd post=140416361]Mike wn the injure me with laughter on this particular day. oluomoooo..😂😂😂😂Pepper dem na goated season. Every character na spot on! |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Hazardfan1: 10:39pm On Aug 22 |
Temi, omo weyrey ![]() |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by 100naira(m): 10:39pm On Aug 22 |
Temi haaa ![]() |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Oshokhai69: 10:39pm On Aug 22 |
This thing Temi is doing with her Bobby is just not cute ![]() |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Estellie: 10:40pm On Aug 22 |
Temi is just an idiot 🤣 |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Geezeem: 10:40pm On Aug 22 |
Biggy show us Sheba and Tram abeg |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Estellie: 10:41pm On Aug 22 |
🤭🤭🤭 |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Oshokhai69: 10:42pm On Aug 22 |
I dont think this Cassi guy is attracted to Nomi. Maybe that’s why Nomi dey sleep like depressed person since morning ![]() |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Estellie: 10:43pm On Aug 22 |
This rubbish between Yusuf and Bells just dy vex me. |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Oshokhai69: 10:44pm On Aug 22 |
Sheba and Tram no dey this party |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Geezeem: 10:45pm On Aug 22 |
My girl and my boi ![]() |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Oshokhai69: 10:45pm On Aug 22 |
Aikou don finally gather liver enter dance floor to dance with his crush Temi ![]() |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Friendly25: 10:45pm On Aug 22 |
Arrrghh, Nomy dey go house na! For real, where's Tram and Sheba? |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Oshokhai69: 10:47pm On Aug 22 |
I remember everytime DJ play that song - You carry woman go club, you spend all your money, the girl talk say she no do, you come dey cry - the camera go zoom into Frodd face ![]() |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Geezeem: 10:48pm On Aug 22 |
Biggy you are shielding Sheba and Tram Abi? It's ok 😡 |
Temi Nkem Wins Big Brother Naija (bbnaija) 2026 'show Ya Sef' • Meet Bells, Bbnaija Season 11 Show Yourself Housemate • BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread • 2 • 3 • 4
Website For Downloading Korean Movies For Free.., • Merlin Season 6 Is Out! Watch The Trailer Here • MTN Project Fame Season 8 Official Thread
Viewing this topic: 1 guest(s)



