Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ - Business (367) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ (227634 Views)
1 2 3 ... 364 365 366 367 368 369 370 ... 565 Reply (Go Down)
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by MoreThanGold: 6:13pm On Aug 30 |
Imalwayshorny:who be dis one abeg? |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by SPF247(m): 6:14pm On Aug 30 |
Better hard ![]() 50k is the target for today via inplay.
|
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by MoreThanGold: 6:15pm On Aug 30 |
Imalwayshorny:Asinwin rey o |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Nobody: 6:16pm On Aug 30 |
Dey deceive yourself 😂 SPF247: |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Ebenezer2021(m): 6:23pm On Aug 30 |
Joeblaze26:he's still better than you wey no even dey drop game or contribute for this thread. If I be mod I for don commot you for here since |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by SPF247(m): 6:36pm On Aug 30 |
Imalwayshorny:Better go play 👇👇
|
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 6:37pm On Aug 30 |
Ebenezer2021:I like your tears. Keep crying jare 😂 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Drforsuiciders: 7:21pm On Aug 30 |
deltateam:Ride or die is d theme dis year |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Nobody: 7:27pm On Aug 30 |
E don cast ![]() SPF247: |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by pusapou(m): 7:46pm On Aug 30 |
pusapou:who followed? we won |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Johnchrix(m): 7:47pm On Aug 30 |
Why sporty Void madrid game. ![]() |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Nobody: 7:47pm On Aug 30 |
![]() pusapou: |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by WhiteIverson: 8:10pm On Aug 30 |
Sportybet dey under fire for Twitter Voiding multiple matches that people won Anytime these bookies see that a lot of people are winning, na to start different wayo. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 8:18pm On Aug 30 |
WhiteIverson:them pick them this week ... many day's for the thief one day for the owner....mk them pay money wey go tire them 😂 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by WhiteIverson: 8:38pm On Aug 30 |
Reloadedisraelp:Some matches bin dey glitch Madrid were winning 3-0 and over 2.5 option was still available Some people bet am, win money Bw like na why dem void everybody wey play Madrid match |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 8:40pm On Aug 30 |
WhiteIverson:all those one na sorry ...😂😂 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by RollinTNDA: 8:41pm On Aug 30*. Modified: 9:01pm On Aug 30 |
SPF247:Rollinmathematics brought 22 odds home today✅✅✅✅✅✅ Despite the fact I announced that Rollinmathematics doesn't work on Saturday and Sunday but Saturday I win and today I won 12 odds and couple 4 and 5 odds It's a boooooom 💥💥💥💥💲💲💲😌😌
|
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 8:42pm On Aug 30 |
One guy for x say when e dey lose e nor dey complain mk them pay e full payment give am .... I just dy laugh since 😂😂😂 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 8:46pm On Aug 30 |
RollinTNDA:ur mate dey win millions u still dey brag about 22 odd...😂😂😂🙄😒😂 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by RollinTNDA: 9:02pm On Aug 30 |
Reloadedisraelp:10k on 22 odds na 300k Na you greedy like fowl.. millions bawo To win on Sunday nerd Merlin superpowers |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 9:06pm On Aug 30 |
RollinTNDA:we boom 100odd for our group..... Had 1cut on 1k odd . ... U dey talk of 10k like say u fit stake am ?😂😂 |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:21pm On Aug 30 |
Never use sportybet again |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Johnchrix(m): 9:25pm On Aug 30 |
Booommm ![]()
|
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Puntingnoob(op): 9:26pm On Aug 30 |
Johnchrix:Congratulations |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Puntingnoob(op): 9:30pm On Aug 30 |
Puntingnoob2:Had the potential |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 9:31pm On Aug 30 |
RollinTNDA:Where you see 10k stake Even your winning nor dey reach 10k You go just dey imagine rubbish With your yeye formula |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Ebenezer2021(m): 9:45pm On Aug 30 |
pusapou:on top how many odds? |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Ebenezer2021(m): 9:45pm On Aug 30 |
Johnchrix:sporty don void about 4 of my games wey deliver. I don't know what's wrong with them |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Ebenezer2021(m): 9:47pm On Aug 30 |
Johnchrix:did you drop the code for this game? |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by PlutoPJ: 10:05pm On Aug 30 |
If na you I offend please forgive me
|
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by erniok(m): 10:16pm On Aug 30 |
RollinTNDA:Why would your maths so no Sunday betting and you still go ahead to bet if no be say na lie. The day you lose on a Sunday, you go open book of lamentations. |
| Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 10:27pm On Aug 30 |
PlutoPJ:You dey stake 2k for game Later you go come here say hunger hold you Okay o |
➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
Lists Of Top 10 Football Betting Sites In Nigeria • Forex Trade Alerts: Season 18 • Lotto Forecast (sure Game)
Viewing this topic: seewin(m), Jeddtam, MightyThunder, DaGC(m), TUNEX89(m), Larryfest(m) and 2 guest(s)

