₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,899 members, 8,525,706 topics. Date: Friday, 27 November 2026 at 07:32 AM

Toggle theme

Woman Attacks Maid With A Knife In Abia (Video) - Crime (6) - Nairaland

Nairaland Forum › Nairaland General › Crime › Woman Attacks Maid With A Knife In Abia (Video) (16080 Views)

1 2 3 4 5 6 Reply (Go Down)

Re: Woman Attacks Maid With A Knife In Abia (Video) by CLOUDRepublic: 11:48am On Aug 20
Petrzoom:
Boss good morning. If 1500 no small abeg put one aza make I do am. Gordon no allow me collect better money yesterday to do giveaway wey I wan do so I no fit do much on thread.
hi br
Re: Woman Attacks Maid With A Knife In Abia (Video) by CLOUDRepublic: 11:50am On Aug 20
Petrzoom:
abeg put one aza make I do am. Gordon no allow me collect better money yesterday to do giveaway wey I wan do so I no fit do much on thread.
E dey siggy😑
Re: Woman Attacks Maid With A Knife In Abia (Video) by erniok(m): 2:16pm On Aug 20
Petrzoom:
Boss good morning. If 1500 no small abeg put one aza make I do am. Gordon no allow me collect better money yesterday to do giveaway wey I wan do so I no fit do much on thread.
Seen P. Grateful.
Re: Woman Attacks Maid With A Knife In Abia (Video) by Petrzoom: 7:39pm On Aug 20
CLOUDRepublic:
go
E dey siggy😑
Ye bro I don forget you sha. Omo I don withdraw the remaining go market. Abeg make I dey owe for now but I promise you before Sunday I go find something. No vex my boss. 🙏
Re: Woman Attacks Maid With A Knife In Abia (Video) by CLOUDRepublic: 11:13am On Aug 21
Petrzoom:
Ye bro I don forget you sha. Omo I don withdraw the remaining go market. Abeg make I dey owe for now but I promise you before Sunday I go find something. No vex my boss. 🙏
Good bro, thanks
Re: Woman Attacks Maid With A Knife In Abia (Video) by erniok(m): 5:38pm On Aug 31
Petrzoom:
Ye bro I don forget you sha. Omo I don withdraw the remaining go market. Abeg make I dey owe for now but I promise you before Sunday I go find something. No vex my boss. 🙏
2k sent boss.
Re: Woman Attacks Maid With A Knife In Abia (Video) by Petrzoom: 5:58pm On Aug 31
erniok:
2k sent boss.
Omo I'm really grateful boss. Your own no go spoil. If better touch my hand I'll do as before. God bless.
1 2 3 4 5 6 Reply

Woman Attacks Her FMC Doctor Husband In Owerri, Cuts Off His Nose, Upper Teeth • Woman Attacks A Man Who Sexually Harassed Her Inside A Bus • Woman Attacks, Strips Close Friend For Sleeping With Her Husband • 2 • 3 • 4

Court Jails Cashier Five Years For Defrauding Employer N64.4 Million • Photo: EFCC Arraigns Samuel Ndubuisi For Impersonation • 21 Uniosun Students Arrested By EFCC Regain Freedom