₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,323 members, 8,522,369 topics. Date: Saturday, 21 November 2026 at 06:30 AM

Toggle theme

Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ - Business (395) - Nairaland

Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ (239584 Views)

1 2 3 ... 392 393 394 395 396 397 398 ... 607 Reply (Go Down)

Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 11:42am On Sep 08
Ebenezer2021:
shut up and post game.
Wetin consign we punters and nairaland fonts?
Abi na cho cho carry your come here?
You must be mad!
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 11:45am On Sep 08
Reloadedisraelp:
na front design we go chop na ... cheesy
Odé.
Na font no be front 😒
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Antwan99: 12:17pm On Sep 08
Joeblaze26:
Which kyn nonsense font dem change to like this. This man just dey spoil the forum dey go all in the name of design 🤦‍♂️
Bro, I feel the font is better than the previous. I thought only I noticed the change.
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by RollinTNDA: 12:24pm On Sep 08
Drforsuiciders:
Can u quit dis godamn shit for once?? Match fixing every godamn day while gees dey cashout on a lowkey. Boy!!! U are loosing ur mental
Just tell us you dont have data to watch the video. No dey embarrass yourself
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by PlutoPJ: 12:27pm On Sep 08
RollinTNDA:
Just tell us you dont have data to watch the video. No dey embarrass yourself
You wan do data for him?
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by RollinTNDA: 12:29pm On Sep 08
PlutoPJ:
You wan do data for him?
Actually I'm thinking of doing giveaway
Wahala be who I go give am to share atleast 5 people. I dey good mood today
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by PlutoPJ: 12:29pm On Sep 08
RollinTNDA:
Actually I'm thinking of doing giveaway
Wahala be who I go give am to share atleast 5 people. I dey good mood today
Start with me first. Gimme make i share
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by RollinTNDA: 12:36pm On Sep 08
PlutoPJ:
Start with me first. Gimme make i share
No worry first 5 should quote me I go give
800 each
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by PlutoPJ: 12:37pm On Sep 08
RollinTNDA:
No worry first 5 should quote me I go give
800 each
Check my sigggyyyy. Thanks
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by spadar4u(m): 12:48pm On Sep 08
RollinTNDA:
Actually I'm thinking of doing giveaway
Wahala be who I go give am to share atleast 5 people. I dey good mood today
Am available
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by fammie99: 12:50pm On Sep 08
RollinTNDA:
No worry first 5 should quote me I go give
800 each
I dey here bro
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 1:04pm On Sep 08
Make Una get small self respect for here
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by RealityKings1: 1:07pm On Sep 08
RollinTNDA:
No worry first 5 should quote me I go give
800 each
I'm here too
Check my pf sigggy Thanks
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 1:09pm On Sep 08
Joeblaze26:
Odé.
Na font no be front 😒
ok use am drink garri.
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by MightyThunder: 1:10pm On Sep 08
I dey here RollinTNDA, make i punt draws with am.
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 1:10pm On Sep 08
RollinTNDA:
No worry first 5 should quote me I go give
800 each
I dey ooo.... But na 1k u go do for me.... wink
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by gracias124: 1:30pm On Sep 08
Reloadedisraelp:
soft life na u dey mk am hard ... grin
its hard u won't understand
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by gracias124: 1:31pm On Sep 08
RollinTNDA:
Just tell us you dont have data to watch the video. No dey embarrass yourself
na me ask you before anybody abeg consider me
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 1:38pm On Sep 08
Antwan99:
Bro, I feel the font is better than the previous. I thought only I noticed the change.
Really? Omo....Me no like am jare
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Puntingnoob(op): 1:39pm On Sep 08
M59UAA

Champions league predictions

Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by gracias124: 1:46pm On Sep 08
puntingnoob drop your opay
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by gracias124: 2:09pm On Sep 08
H0JS19

overs

Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Ebenezer2021(m): 2:28pm On Sep 08
Samueltemi337:
Make Una get small self respect for here
shut up.
Which respect wey you even get?
You're not in the right position to talk about respect.
Samuel no be you wey we all know and see you finish for this forum dey talk about respect
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Ebenezer2021(m): 2:29pm On Sep 08
Joeblaze26:
my father must be mad, that's why he passed down the madness to me
wow really?
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Puntingnoob(op): 2:31pm On Sep 08
Jesus!!! What did I just witness shocked
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 2:32pm On Sep 08
Ebenezer2021:
shut up.
Which respect wey you even get?
You're not in the right position to talk about respect.
Samuel no be you wey we all know and see you finish for this forum dey talk about respect
This one is always angry
Hope everything is okay at home?
Any way I can be of help?
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 2:33pm On Sep 08
MightyThunder AKA Mr Input I see you grin
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Nobody:
Person way never chop today dey ask for una aza

Una dey drop ham

Very disappoint in you guy's
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by MightyThunder: 2:43pm On Sep 08
Dem dey talk self respect, samueltemi337 a k.a Mr He dey profile sef dey show face?!

Lol, joke of the century.

Yes, I wann use am punt draws. Choke on it, DeloitteNG a k.a LoverOfEvil.
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 2:47pm On Sep 08
I called the puppy and he answered grin
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by MightyThunder: 2:54pm On Sep 08
I mentioned the ewure. And he bleated, like the ewure that he is.
1 2 3 ... 392 393 394 395 396 397 398 ... 607 Reply

➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4

ANALYSED COST OF RUNNING A PURE WATER BUSINESS IN NIGERIA + START-UP MANUAL • Do It Yourself Importation Guide Free • Earning dollars With Squadhelp and Brandable domains: A Guide For Newbies

Viewing this topic: Wumex91, TUNEX89(m)