₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,347,093 members, 8,526,633 topics. Date: Saturday, 28 November 2026 at 11:54 PM

Toggle theme

Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ - Business (473) - Nairaland

Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ (243664 Views)

1 2 3 ... 470 471 472 473 474 475 476 ... 618 Reply (Go Down)

Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Puntingnoob(op): 5:22pm On Sep 28
Fucklove:
Hello Everyone, Hello cool
How is your family?? Alhaji fucklove grin
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by gracias124: 5:36pm On Sep 28
RollinTNDA:
People wey get money pass your papa whole life don buy am

The only reason I advertise here na out of PITY

Una dey lose like mad everyday

So I decide to HELP but my hep comes with a FEE. That's all

Since una no want. No wahala

I will still keep in posting my winning tickets grin grin
what about your losing tickets?
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Drforsuiciders: 5:51pm On Sep 28
Puntinnob i asked sombody to send airtime for u, hope u dun see am
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 6:11pm On Sep 28
Drforsuiciders:
Puntinnob i asked sombody to send airtime for u, hope u dun see am
How about mine?
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by PlutoPJ: 6:12pm On Sep 28
WhiteIverson:
Inter miami early this morning no quick do over 2.5. I go cashout at 80 mins 🤦
Bro abeg elp me like wankay chief
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 6:23pm On Sep 28
deltateam:
It's even more sensible to use 5000 to fetch 120 000 than to use 50 000 to fetch it.
I agree 💯
I for one will never stake high on a small odd unless ofcourse I'm doubling up funds or it's a rollover.

Low stakes, big/decent odds always ✌️
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by RollinTNDA: 6:25pm On Sep 28
ispreloaded:
I get client wey wan buy rollingmatic....how much be my percentage?
lol no percentage
For referring someone you get 1 month free daily tips cooked with the Formula
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by RollinTNDA: 6:26pm On Sep 28
Drforsuiciders:
Puntinnob i asked sombody to send airtime for u, hope u dun see am
you dey beg person to help you send airtime to puntingnoob

Naso una dey beg beg for that una erosion site grin
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by gracias124: 6:28pm On Sep 28
RollinTNDA:
you dey beg person to help you send airtime to puntingnoob

Naso una dey beg beg for that una erosion site grin
but your people beg the most pj is an example. awolowo people
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 6:36pm On Sep 28
RollinTNDA:
lol no percentage
For referring someone you get 1 month free daily tips cooked with the Formula
🤦😔
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Drforsuiciders: 6:36pm On Sep 28
RollinTNDA:
you dey beg person to help you send airtime to puntingnoob

Naso una dey beg beg for that una erosion site grin
My godamn network was damn bad bad. Since na promise i had to do whatever it takes to fulfil it boy. Telling my boy to send airtime to somebody na en bi beg beg??
If i talk now en go bi like say na bragging. No matter how rough and tough d jungle is lion no fit chop grasses bcs we no people wey dey chop grass and people wey dey eat hydraulic soup
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 6:39pm On Sep 28
Drforsuiciders:
My godamn network was damn bad bad. Since na promise i had to do whatever it takes to fulfil it boy. Telling my boy to send airtime to somebody na en bi beg beg??
If i talk now en go bi like say na bragging. No matter how rough and tough d jungle is lion no fit chop grasses bcs we no people wey dey chop grass and people wey dey eat hydraulic soup
You talk too much
You haven't done mine
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Drforsuiciders: 6:40pm On Sep 28
RollinTNDA:
you dey beg person to help you send airtime to puntingnoob

Naso una dey beg beg for that una erosion site grin
Ur yearly winning should be my week runs, not bragging boy. Na en make even if alabi cut my ticket en no dey even move me a bit, bcs i no that one pack of substance wey i deliver dun over-cover any godamn deficit
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by gracias124: 6:42pm On Sep 28
Drforsuiciders:
Ur yearly winning should be my week runs, not bragging boy. Na en make even if alabi cut my ticket en no dey even move me a bit, bcs i no that one pack of substance wey i deliver dun over-cover any godamn deficit
shame
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Drforsuiciders: 6:44pm On Sep 28
gracias124:
but you dey do fraud and yhoo yhoo and thats why peter wh0rebi will never be president
Boy, all way na way. I don't do system tings, i do hard boy. Whenever una dey talk about peter Obi, i always laugh bcs we all know people who dey do almajiri in d whole federation and people wey dey do am for southern naija. We are after our godamn business una dun produce 2 presido and 2 vp, ur slave dun produce same number but all in all, how well?
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Drforsuiciders: 6:46pm On Sep 28
gracias124:
shame
Shame say i dey deliver consignment abi shame say i get boys wey i teach consignment business,
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by gracias124: 6:48pm On Sep 28
Drforsuiciders:
Boy, all way na way. I don't do system tings, i do hard boy. Whenever una dey talk about peter Obi, i always laugh bcs we all know people who dey do almajiri in d whole federation and people wey dey do am for southern naija. We are after our godamn business una dun produce 2 presido and 2 vp, ur slave dun produce same number but all in all, how well?
thats fine all we dont want is yhoo yhoo and drugs in abuja
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Puntingnoob(op): 7:28pm On Sep 28
Drforsuiciders:
Puntinnob i asked sombody to send airtime for u, hope u dun see am
Thank you. I saw it around midnight. Thank you so much
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by ispreloaded(m): 7:34pm On Sep 28
gracias124:
thats fine all we dont want is yhoo yhoo and drugs in abuja
Abuja landlord well-done cheesy
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by PlutoPJ: 7:43pm On Sep 28
Na only broke people remain for this thread. Nobody to even ask for urgent tookay

All of una just dey use una brokeness catch cruise
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Cancri: 10:00pm On Sep 28
PlutoPJ:
Na only broke people remain for this thread. Nobody to even ask for urgent tookay

All of una just dey use una brokeness catch cruise
stop begging, have some decency mister man. Abi shame no the catch you say you the beg your fellow man?
Kutuma buro uban ka
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by RollinTNDA: 10:08pm On Sep 28
gracias124:
as deltateam said earliar,you are a lowkey scammer, all that rollin formula you are hawking like gala is scam and it doesnt even exist, you just want to deceive the ignorants and the gullible, if its not scam I challenge you to drop 5 different tickets all home or away and each ticket contains 6 matches if 2 entered I swear I will buy the formula 200k.
all you do is select few games double chance home or away and after the games played you show us the ones that entered and ignore the red apples.
show us your entire betting history if you cant drop ticketz.
Another fake ticket won grin grin grin

I actually posted the screenshot earlier today then bot comot am

Everyday winning grin grin
MATHEMATICS IS LIFE

Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by RollinTNDA: 10:12pm On Sep 28
God saved me on that Ukraine ticket
Draw or 2.5 ukraine almost score dying minutes.. But Rollinmathematics strong pass them grin grin

Hungary vs N. Ireland was the easiest draw or over 2.5

The rest delivered 12 home or away


But FRANCE nearly makeshit my pants
God bless Olisse!!!!! grin grin
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by RollinTNDA: 10:14pm On Sep 28
2 odds Inplay na water for here
We dey chop 2 odds steady

Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 10:48pm On Sep 28
RollinTNDA:
God saved me on that Ukraine ticket
Draw or 2.5 ukraine almost score dying minutes.. But Rollinmathematics strong pass them grin grin

Hungary vs N. Ireland was the easiest draw or over 2.5

The rest delivered 12 home or away


But FRANCE nearly makeshit my pants
God bless Olisse!!!!! grin grin
Which kind formula be this one way dey stress you like this grin
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by seewin(m): 11:05pm On Sep 28
SXBCB3
J4X9YP
JM87DY

Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Drforsuiciders: 11:11pm On Sep 28
Cancri:
stop begging, have some decency mister man. Abi shame no the catch you say you the beg your fellow man?
Kutuma buro uban ka
This is their story

Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by RollinTNDA: 7:30am On Sep 29
Samueltemi337:
Which kind formula be this one way dey stress you like this grin
That France game was holding 2 tickets mehnnnnnn

Alabi go try whyne you
But Rollinmathematics dey for you!!!!!!!

Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by RollinTNDA: 7:32am On Sep 29
Drforsuiciders:
This is their story
But you dey beg your fellow man to help you send airtime to person. Those that live in glasshouse should not thow stones

Those that live in erosion site should not throw stones
Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Remijuice: 7:46am On Sep 29
Joeblaze26:
I agree 💯
I for one will never stake high on a small odd unless ofcourse I'm doubling up funds or it's a rollover.

Low stakes, big/decent odds always ✌️
It depends on what works for you. Last weekend game no dey, so I was able to find this 1.60 odd. I couldn't let the 30k go just like that.

1 2 3 ... 470 471 472 473 474 475 476 ... 618 Reply

➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4

Earning dollars With Squadhelp and Brandable domains: A Guide For Newbies • Loan Apps:: If You Are Owing Loan App Do This Now And Be Free • Upwork Thread (Questions/Help/Advice)

Viewing this topic: 1 guest(s)