BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread - TV/Movies (743) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread (260115 Views)
1 2 3 ... 740 741 742 743 744 745 746 ... 792 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Nkl4u: 6:47pm On Oct 01 |
Biggie with his Africa time. The party was suppose to start by 6pm |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Oshokhai69: 7:12pm On Oct 01*. Modified: 7:37pm On Oct 01 |
I suspect say Ebuka go carry Barry and Bluetooth comot after this party ![]() |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Oshokhai69: 7:19pm On Oct 01 |
Why this woman dey sing Tilumbu anthem na? ![]() |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Nkl4u: 7:24pm On Oct 01 |
biggie is really entertaining his children. |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by eepeepook(f): 7:35pm On Oct 01 |
It means he has a concert somewhere. Watch him grace stages next year to campaign for politicians. Nkl4u: |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Oshokhai69: 7:36pm On Oct 01 |
See as Flora be like housegirl wey madam give permission to attend her pikin wedding ![]() |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by genius43(m): 7:43pm On Oct 01 |
J'Dess with her Crew LOUD Urban choir. She was the one that performed before Zadok yesterday |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 7:49pm On Oct 01 |
Urban loud choir in the house, they sing really good..... |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by weedfada(m): 7:52pm On Oct 01 |
Ahn ahn, is that not black fab (enyo keche crooner)? The hype man, with the white hat on... He has a very dope, unique and funny style |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Oshokhai69: 7:56pm On Oct 01 |
No be Otamiemie be that wey I dey see for the choir with dark shades? ![]() |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Oshokhai69: 7:59pm On Oct 01 |
Ricky looks so uninterested. Just carry head up dey look while others dey dance and enjoy the music. The person wey select this guy should be sacked. He ranks up there in the list of the most useless housemates to ever appear in the BBN show. I no even know any other housemate wey useless pass Ricky since I started watching BBN ![]() |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by bentenny(m): 8:39pm On Oct 01 |
The musicals this night have been superb. |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by PNomsule: 8:42pm On Oct 01 |
😃😃😃😃😃😃😃 I swear u go kiiiii me today. Dem send u walahi. Omo, what of Tram? Wetin him come look like, Aboki Mai Ruwa? 😄 Oshokhai69: |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Geezeem: 8:45pm On Oct 01 |
I love Tram's outfit It fits him |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by PNomsule: 8:46pm On Oct 01 |
😀🤣🤣🤣 Oshokhai69: |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by PNomsule: 8:48pm On Oct 01 |
Fit how? He definitely looks so out of sort. His body structure no follow with him dyed hair, no strand of beards looking like Old person wey be destitute ... Geezeem: |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Oshokhai69: 8:52pm On Oct 01 |
If I hear that Blue or whatever she calls herself talk that ‘what a bombshell’ one more time. Gosh. She’s so annoying ![]() |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Nkl4u: 9:14pm On Oct 01 |
Finalists dey enjoy sha make we no lie |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by eepeepook(f): 9:31pm On Oct 01 |
Who is this new… ah, Flora! So this woman cheated us for two plus months. She could look this good? Oyin was a bad influence. |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Clement1111(m): 9:38pm On Oct 01 |
Oshokhai69:if we ask his fans what exactly makes him a deserving winner or finalist them go say because he has “aura” |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Geezeem: 9:53pm On Oct 01 |
E be like Flora don dey |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Geezeem: 9:55pm On Oct 01 |
PNomsule:
|
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Oshokhai69: 9:57pm On Oct 01 |
After enough shayo, Dutch courage don enter Ricky body. He don enter pool come still dey raise head up for Sheba for pool. Na wa o ![]() |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Geezeem: 10:15pm On Oct 01 |
Finally a man showing interest in our local fowls...3 days to the end of season...I guess at all at all...na im bad 🚶🚶🚶 |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Nkl4u: 10:17pm On Oct 01 |
So many deleted posts. Wey tin happen? |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Nkl4u: 10:20pm On Oct 01 |
Not tram cockblocking oyin from Barry😀😀 |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Oshokhai69: 10:26pm On Oct 01 |
This Temi be like person wey go get BO ![]() |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by PNomsule: 10:33pm On Oct 01 |
Abeg give us update on Tram... na dat one i dey wait for 😄🤣😂😆😄🤣 Oshokhai69: |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Geezeem: 10:48pm On Oct 01 |
I too like Barry Sha ![]() |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Geezeem: 10:49pm On Oct 01 |
Blue how far? 🤣 |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by bentenny(m): 11:38pm On Oct 01 |
Nkl4u:Somebody doesn't want to see your comments. |
| Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by Nkl4u: 11:46pm On Oct 01 |
Geezeem:I saw the clip on FB😀😀. Barry too do😀 |
Temi Nkem Wins Big Brother Naija (bbnaija) 2026 'show Ya Sef' • Meet Bells, Bbnaija Season 11 Show Yourself Housemate • BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread • 2 • 3 • 4
Merlin Season 6 Is Out! Watch The Trailer Here • MTN Project Fame Season 8 Official Thread • Power TV Series Fan Thread: STARZ
Viewing this topic: 1 guest(s)



