Hottest Chick On Nairaland - Dating And Meet-up Zone - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Dating And Meet-up Zone › Hottest Chick On Nairaland (31583 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 26 Reply (Go Down)
| Hottest Chick On Nairaland by hacker1848(op): 2:44pm On Jun 23, 2008 |
vote for the hottest on nairaland here |
| Re: Hottest Chick On Nairaland by Nobody: 3:01pm On Jun 23, 2008 |
After the hottest chick in Naija, u don come with the hottest chick on NL. Good luck ooo! |
| Re: Hottest Chick On Nairaland by DualCore1: 3:04pm On Jun 23, 2008 |
honestly them no even hot, how much more hottest, make we still dey look sha. na just ONE chic wey don stand out small, but make i just quiet for now, lol. |
| Re: Hottest Chick On Nairaland by Creamish(f): 6:37pm On Jun 23, 2008 |
hmm. . any prize? ![]() nwayz, i'l nominate d following because ive seen their pix n i think they r cute . . Thoniaslim Acidrop HRHotness (though herz blurry sha) ermm . . datz all ![]() |
| Re: Hottest Chick On Nairaland by jekad: 7:00pm On Jun 23, 2008 |
jennykadry hotness beateous 4her nubian ![]() |
| Re: Hottest Chick On Nairaland by Ezinwannem: 8:19pm On Jun 23, 2008 |
maself ![]() |
| Re: Hottest Chick On Nairaland by Creamish(f): 8:26pm On Jun 23, 2008 |
Ezinwannem:yeah. . .i'l add u to ma list too ![]() dat makes it Thoniaslim Acidrop HRHotness Ezinwannem |
| Re: Hottest Chick On Nairaland by DualCore1: 9:06pm On Jun 23, 2008 |
Creamish plz add creamish, u fit no sabi am sha but jst add her to ur list, i stumbled on her profile and erm. . . Nothing sha, jst add am. Hehe. |
| Re: Hottest Chick On Nairaland by Creamish(f): 9:09pm On Jun 23, 2008 |
Dual u don come oooo . . pls. . .i no fine reach these aformentioned bebeezz ![]() |
| Re: Hottest Chick On Nairaland by DualCore1: 9:15pm On Jun 23, 2008 |
Jst add it jo. I'm still compiling my list, na jst 2 dey d list now, wen i get up to 5 i'll spill it. |
| Re: Hottest Chick On Nairaland by Mesmerize(f): 9:22pm On Jun 23, 2008 |
So many beautiful chic on NL, yet too many wowo men. . it does not balance out! |
| Re: Hottest Chick On Nairaland by Nobody: 9:32pm On Jun 23, 2008 |
Mesmerize:You and this your wowo men campaign, ah ah ![]() |
| Re: Hottest Chick On Nairaland by henry007(m): 9:42pm On Jun 23, 2008 |
snazzydawn,eveseh, acidrop, hella abi is it nella ballerina aah one tosin girl like dat all |
| Re: Hottest Chick On Nairaland by DualCore1: 9:53pm On Jun 23, 2008 |
U see, mesmerize, thts y its a man's world na, whether we wowo o or we no wowo, anywhich way, wen money talks bullsh1t works. Case study: uncle oby and late aunt stella. I didnt say anything o. |
| Re: Hottest Chick On Nairaland by henry007(m): 11:19pm On Jun 23, 2008 |
a better example is uncle oby and moji mehn ![]() |
| Re: Hottest Chick On Nairaland by hacker1848(op): 11:20am On Jun 24, 2008 |
lol, here is my list, BEAUTEOUS CREAMISH, and don't say creamish and hacker are the same person, else, i'll spank you |
| Re: Hottest Chick On Nairaland by DualCore1: 11:29am On Jun 24, 2008 |
"creamish and hacker are the same person" https://l.yimg.com/us.yimg.com/i/mesg/emoticons7/10.gif https://l.yimg.com/us.yimg.com/i/mesg/emoticons7/3.gif |
| Re: Hottest Chick On Nairaland by Creamish(f): 6:46pm On Jun 24, 2008 |
Dual Core:if Im Hacker, then i wont love wat im doing to u right now. . ![]() |
| Re: Hottest Chick On Nairaland by mukina2: 6:49pm On Jun 24, 2008 |
Cre cream creami Creamis Creamish ![]() |
| Re: Hottest Chick On Nairaland by DualCore1: 7:22pm On Jun 24, 2008 |
Whats creamish doing to me? Whteva it is, it shldnt b painful, i've got a low threshold 4 pain o! |
| Re: Hottest Chick On Nairaland by Creamish(f): 7:29pm On Jun 24, 2008 |
Dual Core:wetin u wan hear? u wan make dem ban me? ![]() |
| Re: Hottest Chick On Nairaland by DualCore1: 7:34pm On Jun 24, 2008 |
Hahahaha, oya whisper. |
| Re: Hottest Chick On Nairaland by saucekid2: 7:54pm On Jun 24, 2008 |
ibkaye |
| Re: Hottest Chick On Nairaland by Creamish(f): 7:56pm On Jun 24, 2008 |
i dont want muki to hear me. . plus i no wan spoil persin thread ![]() |
| Re: Hottest Chick On Nairaland by mukina2: 8:01pm On Jun 24, 2008 |
** my ears are wideeee open** ![]() |
| Re: Hottest Chick On Nairaland by DualCore1: 8:11pm On Jun 24, 2008 |
Ooooh whisper na, dnt worry abt spoiling d thread jo, someone wit her ears wide open go clean d thread later. |
| Re: Hottest Chick On Nairaland by mukina2: 8:17pm On Jun 24, 2008 |
Dual Cream would not post anything baaaaaaaaaad she is a softie thats why we love her ![]() |
| Re: Hottest Chick On Nairaland by DualCore1: 8:19pm On Jun 24, 2008 |
Aight ma'am i rest me case. |
| Re: Hottest Chick On Nairaland by saucekid2: 8:45pm On Jun 24, 2008 |
ibkaye |
| Re: Hottest Chick On Nairaland by gabelogan(m): 1:11am On Jun 25, 2008 |
tope2000 Ezinwannem |
| Re: Hottest Chick On Nairaland by NubianQ(f): 1:33am On Jun 25, 2008 |
my Nomination for Hottest chicks are 1] HR.hotness aka "Pandora" 2] Jennykadry 3] Busta 4] Sheniqua (where is she?) 5] Tope 2000 6] Vivaladiva More to add to this list ![]() |
| Re: Hottest Chick On Nairaland by Mesmerize(f): 1:53am On Jun 25, 2008 |
@Dual Core Motigbo e o To oto klo so ye o, shebi awan wowo okurin naija fe awan obirin to niwa? |
The Hottest Romantic Blackberry Group So Far • Who's The Hottest Chick On Nairaland? • 2 • 3 • 4
Evina n Friends. • One Of The Most Beautiful Teen On Nairaland • Join A Whatsapp Group For Singles





