Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,167,289 members, 7,867,768 topics. Date: Saturday, 22 June 2024 at 12:05 AM

NYSC 2014 Batch C House - NYSC (676) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2014 Batch C House (1398017 Views)

NYSC 2014 Batch C States' Of Deployment Library / NYSC 2014 BATCH C Abuja Corpers, Let's Meet Here!!! / NYSC 2014 Batch B House (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (673) (674) (675) (676) (677) (678) (679) ... (1276) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 7:20pm On Oct 08, 2014
sabiguy:




Lol... As I wan serve. I dey try relate with people wey wan serve too na....
change am to fight/quarrell/abuse/insult.

E don do u nw...na only u nd nysc dey give me high bp...make una no dash me hypertension abeg.
Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 7:20pm On Oct 08, 2014
sabiguy:
what is this one talking about
dats all i'll say to ur miserable self lest I give u undue popularity

Re: NYSC 2014 Batch C House by Idboyostic(m): 7:20pm On Oct 08, 2014
Claroo:

Baba mi, I sight u oooo. Aw ur side Baba. Shey na Iyana-Ipaja camp u dey come
baba na their my BOSS dem put me oo......
Re: NYSC 2014 Batch C House by dstnd: 7:21pm On Oct 08, 2014
rashfat:


I dey reason Broadway. Na dia i dey plan 2 host my frnds
day or nigt? If nitte he go deh crowded.abi no bi d broadway for tanke junction area
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 7:21pm On Oct 08, 2014
Ayomax:

oga no make me open another link for you ooo.


Opening dem posts and link still don't change anything atleast I ain't got nothing to hide and I still stand by my words... You r still clueless tho.
Re: NYSC 2014 Batch C House by Mogenerous(f): 7:21pm On Oct 08, 2014
Claroo:

Wher do u wish to serve jare

Lagos or Ogun according to my mom.... Tho i kinda like it buh sometimes, i just feel like going a lil far when i hear gist about what corpers enjoy in some states! Buh God's will shall prevail jawe. And you?
Re: NYSC 2014 Batch C House by oyeludef(m): 7:22pm On Oct 08, 2014
i don laugh sotey i forget say i never see my callup number
Re: NYSC 2014 Batch C House by Claroo(m): 7:22pm On Oct 08, 2014
Idboyostic:
baba na their my BOSS dem put me oo......
Na their ma Ogas put me too o
Re: NYSC 2014 Batch C House by dstnd: 7:24pm On Oct 08, 2014
waksman:

that's d spirit...
wic dept u deh sir
Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 7:24pm On Oct 08, 2014
hawdi:

Bro, we gather dey ni...we shall not bow! Redeployment lo maa je last mehn!
sure bro!!! dats d spirit!!!
Re: NYSC 2014 Batch C House by Jaylord1(m): 7:24pm On Oct 08, 2014
What can be done if Sumone is seeing that ' the matric no u using has bin used for registration'...and so the person can't print the req page or register.
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 7:24pm On Oct 08, 2014
niceeric:

dats all i'll say to ur miserable self lest I give u undue popularity


Deadzone... I forgot about u long ago... Go back to Ur peephole and look from there. U r not fit on the outside. Internet gangsters
Re: NYSC 2014 Batch C House by Idboyostic(m): 7:25pm On Oct 08, 2014
sabiguy:




Lol... Ohhh my God... I pray we actually see in camp if u r unfortunately posted to Lagos. Look for me. You already know my face! Ohhh God! Is all I can say
Chai!!! Me I no sabi anybody oo but I humble.....abeg just do me that favour by posting that ur OverSabi name for this thread as Shootsight take talk.....then we go know who @ d end of the day.....go dey Unfortunate.....na Gombe tns oo...I go follow u go the park...them no even dey get park....I go sha follow u....b4 I begin head go Iyana Paja
Re: NYSC 2014 Batch C House by Claroo(m): 7:25pm On Oct 08, 2014
Mogenerous:


Lagos or Ogun according to my mom.... Tho i kinda like it buh sometimes, i just feel like going a lil far when i hear gist about what corpers enjoy in some states! Buh God's will shall prevail jawe. And you?
Ma Plan A is Lagos while Ma Plan B is Akwa-Ibom. I also feel like goin far but I feel there are lot of job opportunities in Lag, and I don't see maself settlin outsyd Lag.
Re: NYSC 2014 Batch C House by Idboyostic(m): 7:28pm On Oct 08, 2014
Claroo:

Na their ma Ogas put me too o
nothn do you bro, we go open camp gate for you.....as u no be Oversabi person na
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 7:29pm On Oct 08, 2014
Idboyostic:
Chai!!! Me I no sabi anybody oo but I humble.....abeg just do me that favour by posting that ur OverSabi name for this thread as Shootsight take talk.....then we go know who @ d end of the day.....go dey Unfortunate.....na Gombe tns oo...I go follow u go the park...them no even dey get park....I go sha follow u....b4 I begin head go Iyana Paja


Lol... I'm not surprise you don't even av a face. Well you all know my face. I'll be in Lagos camp at iyanapaja. I don't av to post a name. Just get use to my face and let one of y'all come say crap to my face and we'll do it how its supposed to be done. I'm sick of all these internet gangsters
Re: NYSC 2014 Batch C House by Mogenerous(f): 7:30pm On Oct 08, 2014
Claroo:

Ma Plan A is Lagos while Ma Plan B is Akwa-Ibom. I also feel like goin far but I feel there are lot of job opportunities in Lag, and I don't see maself settlin outsyd Lag.

yeah thats true, job opportunities in Lag. I also don't see myself settling outside lag vicinity. My 5years in lautech taught me great lessons. Phew... Can't go thru such again... As ds people dey talk, dey rant go, them no dey H? Biko? Eba dey ground plus sallah meat dey, you wan chow?
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 7:32pm On Oct 08, 2014
Drakula:
Nysc De win this battle oh, where those pcm's wey say if dem pay 4k make their rice no Don abeg raise your hands like this \0/ let's see you. Kai una been fire us wey pay early like say we no sabi book before we pay, now see as dem De rush go pay, naija I love my country...
I'm here, ain't paid shii, don't know if Omolizzy has though
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 7:33pm On Oct 08, 2014
Ayomax:

oga no make me open another link for you ooo.
See threat grin
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 7:34pm On Oct 08, 2014
wordsplay:

Chill dude! Filthy liar. Ur dumbass went to Malaysia and graduated with a 2:2? shocked shocked Dude! This is not a debate, ur ass is dull. Its obvious fam. A third class graduate in naija smart pass you joh grin grin..........dull muhfker. grin grin grin
This thread sweet this evening i swear grin
Re: NYSC 2014 Batch C House by Claroo(m): 7:34pm On Oct 08, 2014
Mogenerous:


yeah thats true, job opportunities in Lag. I also don't see myself settling outside lag vicinity. My 5years in lautech taught me great lessons. Phew... Can't go thru such again... As ds people dey talk, dey rant go, them no dey H? Biko? Eba dey ground plus sallah meat dey, you wan chow?
I dey H ooooo,i no mind d eba and sallah meat o. Help me add Ice-water join
Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 7:35pm On Oct 08, 2014
hawdi:

I'm here, ain't paid shii, don't know if Omolizzy has though


Kai my darling no make I vex for u faaaa......shingbai I aint paying.
Re: NYSC 2014 Batch C House by wordsplay(m): 7:35pm On Oct 08, 2014
sabiguy:



U re clueless.... Idont av Ur time now... I'll get back to u
Hahahaha!!!!!! Funny dude. grin grin grin You got jokes fam. Abeg when you don go think about wetin to tell me I'll still be here. Abeg do come make we talk about how retarded you are. Dumbass. grin grin
Re: NYSC 2014 Batch C House by Idboyostic(m): 7:36pm On Oct 08, 2014
sabiguy:



Lol... I'm not surprise you don't even av a face. Well you all know my face. I'll be in Lagos camp at iyanapaja. I don't av to post a name. Just get use to my face and let one of y'all come say crap to my face and we'll do it how its supposed to be done. I'm sick of all these internet gangsters
kai!!! I can't stop laughing, who go come meet you....I no even sabi your face....what got me attracted to that ur picture is that dead tatto of urs+2001 swag....I can't remember what ur face looks like....who SABI you b4....abi I send u.....na oly OVERSABI people like you go wan dey clinch with you na...who get ur time, abeg post ur name....let's see who is gonna be unfortunate....we no nid your type for Iyana Paja....dem dey find u for GOMBE....na oly u 1st enter canada?
Re: NYSC 2014 Batch C House by Claroo(m): 7:36pm On Oct 08, 2014
Idboyostic:
nothn do you bro, we go open camp gate for you.....as u no be Oversabi person na
Lol...I be gentle person naaa
Re: NYSC 2014 Batch C House by shootsight(m): 7:37pm On Oct 08, 2014
Idboyostic:
Chai!!! Me I no sabi anybody oo but I humble.....abeg just do me that favour by posting that ur OverSabi name for this thread as Shootsight take talk.....then we go know who @ d end of the day.....go dey Unfortunate.....na Gombe tns oo...I go follow u go the park...them no even dey get park....I go sha follow u....b4 I begin head go Iyana Paja


honestly it's alright.
I'm the one he had a spat with & I let it pass.
You're picking a fight now o.

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch C House by Mogenerous(f): 7:38pm On Oct 08, 2014
Claroo:

I dey H ooooo,i no mind d eba and sallah meat o. Help me add Ice-water join

grin grin grin Gimme five biko, you know whats good... *passes the eba*
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 7:38pm On Oct 08, 2014
sabiguy:



U re clueless.... Idont av Ur time now... I'll get back to u
Humility though...
Re: NYSC 2014 Batch C House by Idboyostic(m): 7:38pm On Oct 08, 2014
wordsplay:

Hahahaha!!!!!! Funny dude. grin grin grin You got jokes fam. Abeg when you don go think about wetin to tell me I'll still be here. Abeg do come make we talk about how retarded you are. Dumbass. grin grin
baba, @Ayomax dan show am d way....d SABI guy wan go dey dig pple past faa....but em no sabi say we no be OVERSABI like am.....wey dey find attention....abeg make em dey dig oo
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 7:39pm On Oct 08, 2014
Omo na wa ooo. Been off here since morning, got back here and met over 12 new pages, been tryna read page by page, but before I finish this page and do few other things in between, another page would have been added. It was 667, now 675..where una de run go na?? Please slow down a lil' sad
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 7:39pm On Oct 08, 2014
wordsplay:

Hahahaha!!!!!! Funny dude. grin grin grin You got jokes fam. Abeg when you don go think about wetin to tell me I'll still be here. Abeg do come make we talk about how retarded you are. Dumbass. grin grin

Hahaha
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 7:42pm On Oct 08, 2014
Jaylord1:
What can be done if Sumone is seeing that ' the matric no u using has bin used for registration'...and so the person can't print the req page or register.
The person has used the matric number on an already completed registration. Start a new registration and let the matric number be short by a digit but exactly d previous one used. Thank me later. Cheers

1 Like 1 Share

(1) (2) (3) ... (673) (674) (675) (676) (677) (678) (679) ... (1276) (Reply)

NYSC 2016 Batch B Corps Members House / NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.