Check Out Your Name - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Check Out Your Name (1084 Views)
| Check Out Your Name by herinolah(op): 3:21pm On Oct 11, 2014 |
Any body wey tall dem dey call am tola Anybody wey short dem dey call am shola Any body wey fat dem dey call am fatimah Anybody wey thin dem dey call am tina Anybody wey get bow leg dem dey call am bola Anybody wey get k leg dem dey call am kola Don't spoil d fun add yours |
| Re: Check Out Your Name by falcon01: 3:49pm On Oct 11, 2014 |
you wey no get work unko wetin dem suppose call you? |
| Re: Check Out Your Name by money121(m): 4:19pm On Oct 11, 2014 |
| Re: Check Out Your Name by donlyricz(m): 4:41pm On Oct 11, 2014 |
herinolah:if you fat dem go call u enoila badmus |
| Re: Check Out Your Name by jhuliahna65: 5:53pm On Oct 12, 2014 |
falcon01:waka waka (jobless fellow) |
| Re: Check Out Your Name by herinolah(op): 7:15pm On Oct 12, 2014 |
money121:No rhyme |
| Re: Check Out Your Name by herinolah(op): 7:15pm On Oct 12, 2014 |
jhuliahna65:No rhyme too |
| Re: Check Out Your Name by cutieepearl(f): 10:46pm On Oct 12, 2014 |
money121:seems so ![]() |
Shocking:meet The World Poorest President Who Lives On A Farm • Dbanj Invents A New Pose Of Farting While On Stage!! • Genesis To Revelation.