Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (403) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" (6077140 Views)
1 2 3 ... 400 401 402 403 404 405 406 ... 6958 Reply (Go Down)
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by barackohandso(m): 7:54pm On Oct 11, 2014 |
chai. Super eagles oh |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by dmcdad: 8:04pm On Oct 11, 2014 |
barackohandso:Una don lose again abi? Ehya... Take heart. ![]() |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by dmcdad: 8:05pm On Oct 11, 2014 |
barackohandso:Anybody wey dey support Super Eagles and Arsenal I dey give them hand. Una be strong men. I no fit abeg... |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by barackohandso(m): 8:14pm On Oct 11, 2014 |
dmcdad:Mehn I don tire for that team. Imagine common Congo, south africa and Sudan we no fit beat If we come meet Ghana and Senegal nko? |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Nobody: 9:12pm On Oct 11, 2014 |
coded01:90% ![]() |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by dmcdad: 9:12pm On Oct 11, 2014 |
barackohandso:Lol... Imagine Congo wey beat Nigeria for Calabar, na im South Africa go beat for Congo ground. Naija ehn... |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by barackohandso(m): 9:32pm On Oct 11, 2014 |
dmcdad:Countries wey we dey close eyes dey beat before Very annoying ![]() |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by dmcdad: 9:35pm On Oct 11, 2014 |
barackohandso:You don see am na... |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by sebod(m): 10:16pm On Oct 11, 2014 |
To all naija supporting cule, make una take heart oooooooo. |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by barackohandso(m): 8:09am On Oct 12, 2014 |
Very strange international break I must say Germany, Spain, Argentina and even Nigeria all lost their matches |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by dmcdad: 8:39am On Oct 12, 2014 |
barackohandso:Argentina own better as ba Brazil them play. |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by barackohandso(m): 9:37am On Oct 12, 2014 |
dmcdad:Even Portugal lost |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by dmcdad: 10:26am On Oct 12, 2014 |
barackohandso:I no blame those ones, France na their oga on a normal day. But Germany? Naija? Spain? Their own matter no be here. Especially SE. 1 point so far....Very poor by Nigeria's standard. |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by barackohandso(m): 11:12am On Oct 12, 2014 |
Hey cules. Any news about Valdes? Dude just seem to have gone extinct since he left |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by barackohandso(m): 11:14am On Oct 12, 2014 |
dmcdad:Germany and Spain go still qualify for euros but naija ehn? TBH nations cup no go sweet without naija oh. Even if we no win am, make we sha go |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by dmcdad: 1:52pm On Oct 12, 2014 |
barackohandso:Former Barcelona keeper Victor Valdes (32) turned down Liverpool's request to do a 4-day trial proving he is over his knee injury. [mirror] |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by dmcdad: 1:59pm On Oct 12, 2014 |
Real Madrid want to change their 4-3-3 to a 4-4-2 to try to stop Messi in the leagua game against Barcelona in two weeks. #elclasico [marca] |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by dmcdad: 2:02pm On Oct 12, 2014 |
Barcelona don't plan to renew the contract of Dani Alves and count on Montoya-Douglas as right back duo for next season. [md] |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by philfearon(m): 2:25pm On Oct 12, 2014 |
dmcdad:It has been clear enough that's the plan though..... |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by barackohandso(m): 3:22pm On Oct 12, 2014 |
dmcdad:Pity |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by usbcable(m): 4:39pm On Oct 12, 2014 |
barackohandso:SE will still qualify. have no fear. |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by barackohandso(m): 4:59pm On Oct 12, 2014 |
usbcable:I doubt it jor |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by pixtuk(m): 5:20pm On Oct 12, 2014 |
hw fa with pinto? which club is he currently playing |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by onuwaje(m): 7:13pm On Oct 12, 2014 |
pixtuk:mo hits records wan sign am |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Nobody: 7:14pm On Oct 12, 2014 |
pixtuk:Eyimba |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by barackohandso(m): 7:20pm On Oct 12, 2014 |
pixtuk:Which club wan sign that otu? Make he face him music career |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Nobody: 8:55pm On Oct 12, 2014 |
barackohandso:Pinto do us strong thing oooo ![]() |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by dmcdad: 9:40pm On Oct 12, 2014 |
Una dey here dey bother una sef, Pinto dey travel dey go produce music. The last time I read about am, na Hollywood him dey go do one production. I say na him calling be that, not football. |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by cisse7575(m): 10:43pm On Oct 12, 2014 |
dmcdad:no wonder he dey concede goals like mad. |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by dmcdad: 6:04am On Oct 13, 2014 |
cisse7575:Lol... ![]() |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by scantee(m): 7:30am On Oct 13, 2014 |
Good morning my fellow cules...... Nice to be back here after a while.....pardon my inactive on this thread since I have been a bit busy campaign/ organizing things for 2015 election with the help of our one and only cule BARCANISTA.. Barca till I quench . Vote Chibuike 2015 Ezere/Nnewnta Ward make the wise choice....time for the youths vote APGA |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Nobody: 10:15pm On Oct 13, 2014 |
Barcelona Fan Beheads Real Madrid-Supporting Friend • Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 • FC Barcelona Fan Thread: "Més Que Un Club" • 2 • 3 • 4
Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion • Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029
Viewing this topic: 11 guest(s)
chai. Super eagles oh



