Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,166 members, 7,845,832 topics. Date: Friday, 31 May 2024 at 05:47 AM

NYSC 2014 Batch C House - NYSC (726) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2014 Batch C House (1391249 Views)

NYSC 2014 Batch C States' Of Deployment Library / NYSC 2014 BATCH C Abuja Corpers, Let's Meet Here!!! / NYSC 2014 Batch B House (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (723) (724) (725) (726) (727) (728) (729) ... (1276) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 9:28pm On Oct 11, 2014
Horlawoomey:


I am fine Iya Ibeji, how your side ?
iya ibeji is doing well nd d ibejis dey kick wella
sabiguy:

Na me hail pass... kiss
how re u 2nyt?? U no go dinner/date wit ur babe 2night?
Re: NYSC 2014 Batch C House by noordean(m): 9:29pm On Oct 11, 2014
ggirl4real:

You can learn o
4rm u enh?
Re: NYSC 2014 Batch C House by Mogenerous(f): 9:29pm On Oct 11, 2014
ggirl4real:

The stage is set alredy o. My day has bin very boring, abeg mk una make d e-fight long and interesting. I dey watch o

choo?! You need blood to run ur phone ni abi why do u keep asking for e-fight? Hmmm, am suspecting you!

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch C House by teelord1(m): 9:31pm On Oct 11, 2014
sodiqyinka:
Whats d probs again? Sorry

My jamb reg no I input in d mobilization form of my sch gave is different from the 1 I used 2 registered online. d 1 I use in sch is 08 jamb reg no but wen I received my jamb admission letter d 1 I saw was 09 reg no so I use d 09 2 reg online

The 1 I use in registering online n on my jamb admission letter is 93100893jb
The 1 I input on d manual sch mobilization form is 82098287ha
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 9:32pm On Oct 11, 2014
Evening guys, is there a place in lagos where i can get to buy all the stuffs needed 4 camp? as i hear they are pretty expensive in camp
Re: NYSC 2014 Batch C House by noordean(m): 9:33pm On Oct 11, 2014
Horlawoomey:


How you take know my surname ?

My day was cool bro
suprised? Dnt b!
Re: NYSC 2014 Batch C House by Mogenerous(f): 9:34pm On Oct 11, 2014
fantasticfarouk:
Evening guys, is there a place in lagos where i can get to buy all the stuffs needed 4 camp? as i hear they are pretty expensive in camp
go to marine, oluwole, balogun... All those area, u ll def see stuff to buy at cheap rate sef
Re: NYSC 2014 Batch C House by ggirl4real: 9:36pm On Oct 11, 2014
sabiguy:



Chai... So dem finally succeeded in tagging me a trouble maker! I dey come first make I watch MTV finish
All dese while u no sabi say u b trouble maker. How com na u go dey involved in any fight wey dey occur on dis thread?

If u no dey careful, u go carry one eye go camp.
Re: NYSC 2014 Batch C House by ggirl4real: 9:38pm On Oct 11, 2014
sabiguy:


#storyforthegods! How about u tell us wetin u go chop tonight? angry
Ask am o
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 9:38pm On Oct 11, 2014
We don't want whatsapp abeg... Make una stop dat thing cuz it don't makesense before person come use style collect my kokolets numbers shocked grin and as for those calling for whatsapp, are y'all running out of MB to rock NL angry shocked abi una wan blow sodiqyinka 's phone with alerts abi! Taaaar come on stop dat thing undecided
Re: NYSC 2014 Batch C House by Mogenerous(f): 9:39pm On Oct 11, 2014
ggirl4real:

All dese while u no sabi say u b trouble maker. How com na u go dey involved in any fight wey dey occur on dis thread?

If u no dey careful, u go carry one eye go camp.
buhahahahahaha... This girl is wicked i swear
Re: NYSC 2014 Batch C House by omo4me(f): 9:39pm On Oct 11, 2014
@jennyesh hi dear, any news?
Re: NYSC 2014 Batch C House by Macmilla(m): 9:40pm On Oct 11, 2014
Mogenerous:


sept 10, them be like, oct 12 is still a long way jawe,
sept 20, don't have time for it yet jawe,
sept 30, still gat like 2weeks, i will do it,
oct 5, its exactly a week to go, sebi its just to register,
oct 10, server down, omg,
oct 12, sodiq pls my jamb number has been rejected, what do i do,
oct 13, Omg, it must be that woman frm our village that cursed all ds, *weeping*

Smh!
I bet you, close to 50% of ppl dt will miss this batch will have dis story to tell.
Re: NYSC 2014 Batch C House by ggirl4real: 9:41pm On Oct 11, 2014
Mogenerous:


choo?! You need blood to run ur phone ni abi why do u keep asking for e-fight? Hmmm, am suspecting you!
Why u go suspect me now? Person wan fight, my own na 2 watch o
Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 9:41pm On Oct 11, 2014
ggirl4real:

All dese while u no sabi say u b trouble maker. How com na u go dey involved in any fight wey dey occur on dis thread?

If u no dey careful, u go carry one eye go camp.
hahahahaahahaha....abeg leave dis guy alone ooo.. And,don't u know sabiguy is the most gentlest (if dia is any word lik dat) guy in dis world.. E no fit fight ant sef talkless of human being...sabiguy shebi na true I dey talk??
Re: NYSC 2014 Batch C House by Macmilla(m): 9:43pm On Oct 11, 2014
Sodiqyinka, if NYSC no pay you as their customer care rep eeh, I go sue them.

3 Likes

Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 9:43pm On Oct 11, 2014
ggirl4real:

All dese while u no sabi say u b trouble maker. [s]How com na u go dey involved in any fight wey dey occur on dis thread?
[/s] cuz if a nigga get outta line, he get clapped!
If u no dey careful, u go carry one eye go camp.


Hahahaha... Na e-punch be dat oooo! cry
Re: NYSC 2014 Batch C House by Mogenerous(f): 9:43pm On Oct 11, 2014
Macmilla:

I bet you, close to 50% of ppl dt will miss this batch will have dis story to tell.

i tell you, people can be so relaxed! Stuffs like ds, i don't use it to play rara cz my mind will be there even in my sleep.
Re: NYSC 2014 Batch C House by meditate(m): 9:45pm On Oct 11, 2014
shegixo:

I tink by next week;call up numbers shld be out
Collected your statement of result yt??
Yea, did that on Thursday. U?
Re: NYSC 2014 Batch C House by ggirl4real: 9:46pm On Oct 11, 2014
hawdi:


Thanks for your concern jare....err..i don't know yet, 'cause "I'm going on a date with my woman"....in addition, I might as well get to town to get some studs and some tats done. Tchao!!
After dat wat next?
Re: NYSC 2014 Batch C House by Mogenerous(f): 9:47pm On Oct 11, 2014
Hawdi has gone off this early or what?
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 9:48pm On Oct 11, 2014
trendiitee:
hahahahaahahaha....abeg leave dis guy alone ooo.. And,don't u know sabiguy is the most gentlest (if dia is any word lik dat) guy in dis world.. E no fit fight ant sef talkless of human being...sabiguy shebi na true I dey talk??


Dem no know ni... Abeg help me tell them my precious e-sister kiss
Re: NYSC 2014 Batch C House by ggirl4real: 9:51pm On Oct 11, 2014
Mogenerous:


i tell you, people can be so relaxed! Stuffs like ds, i don't use it to play rara cz my mind will be there even in my sleep.
Chai! dis babe must be NwedObong





Abeg, no be curse o. Wetin I mean be say u like book too much.


I knw say if na sabiguy, him 4 curse my offsprings now.
Re: NYSC 2014 Batch C House by luwins(m): 9:54pm On Oct 11, 2014
@ sodiq am with you. Thanks
Re: NYSC 2014 Batch C House by Macmilla(m): 9:56pm On Oct 11, 2014
ggirl4real:

Chai! dis babe must be NwedObong





Abeg, no be curse o. Wetin I mean be say u like book too much.


I knw say if na sabiguy, him 4 curse my offsprings now.
Lwkmd. Guy you no well. grin grin
The babe na correct warri babe. I'm already loving her.
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 9:58pm On Oct 11, 2014
trendiitee:
iya ibeji is doing well nd d ibejis dey kick wella how re u 2nyt?? Im great oooo U no go dinner/date wit ur babe 2night?

Lol... No be everytime na! Otherwise, d thing no go look sexy again! grin She dey her mama house as I never do d normal thing (bride price) so na jejely we dey feel ourselves cheesy

Hope u good tho!
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 9:59pm On Oct 11, 2014
luwins:
@ sodiq am with you. Thanks
I believe you are Oboh Imoisi Louis, and graduated from Madonna University, Okija. Right?

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 10:00pm On Oct 11, 2014
ggirl4real:

Chai! dis babe must be NwedObong





Abeg, no be curse o. Wetin I mean be say u like book too much.


I knw say if na sabiguy, him 4 curse my offsprings now.


No be so!
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 10:00pm On Oct 11, 2014
Macmilla:
Sodiqyinka, if NYSC no pay you as their customer care rep eeh, I go sue them.
grin
Re: NYSC 2014 Batch C House by luwins(m): 10:00pm On Oct 11, 2014
@ SODIQ VERY CORRECT
Re: NYSC 2014 Batch C House by teelord1(m): 10:02pm On Oct 11, 2014
sodiqyinka:
grin

pls bros I dey here wit u also
Dis my problem u ask for

My jamb reg no I input in d mobilization form of my sch gave is
different from the 1 I used 2 registered online. d 1 I use in sch is 08
jamb reg no but wen I received my jamb admission letter d 1 I saw
was 09 reg no so I use d 09 2 reg online
The 1 I use in registering online n on my jamb admission letter is
93100893jb
The 1 I input on d manual sch mobilization form is 82098287ha
Re: NYSC 2014 Batch C House by Mogenerous(f): 10:02pm On Oct 11, 2014
ggirl4real:

Chai! dis babe must be NwedObong





Abeg, no be curse o. Wetin I mean be say u like book too much.


I knw say if na sabiguy, him 4 curse my offsprings now.

Taar, me way be say snc i finished my last paper, signboard sef i never read na me go come like book? You entered the wrong bus o

(1) (2) (3) ... (723) (724) (725) (726) (727) (728) (729) ... (1276) (Reply)

NYSC 2016 Batch B Corps Members House / NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.