NYSC 2014 Batch C House - NYSC (728) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2014 Batch C House (1625224 Views)
1 2 3 ... 725 726 727 728 729 730 731 ... 1276 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 10:31pm On Oct 11, 2014 |
hawdi:*clears throat* #PassingBy |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 10:33pm On Oct 11, 2014 |
hawdi:Hehehe... trendiitee baby *eye lashes* |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 10:34pm On Oct 11, 2014 |
Hawdi,,,u no serious oooo. Sabiguy,why u wan sister-zone me now.. And na just/simply FRIEND nothing join oooo. BTW wetin both of una mean by e-konji?? |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 10:34pm On Oct 11, 2014 |
psymonds:Exactly! A great niccur!! |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 10:35pm On Oct 11, 2014 |
ggirl4real:Okay baby no vex... I just dey try wish d guy wetin him dey wish me too. God no go vex na. Oya tell me say u no vex for me ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 10:36pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy:You've been sighted man ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by ggirl4real: 10:37pm On Oct 11, 2014 |
Mogenerous:Forget o! E no mean o |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 10:37pm On Oct 11, 2014 |
trendiitee:Err...ask him, he can explain better |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by luwins(m): 10:37pm On Oct 11, 2014 |
@ sodiq pls do reply. TIME NO DEY |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by ggirl4real: 10:38pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy:I no vex but I stil dey suspect u go enta anoda wahala very soon |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 10:39pm On Oct 11, 2014 |
trendiitee:Abeg help me ask the guy wella before him put rope for my neck. Na church mind i dey ooo and I no fit sister-zone u oooo lai lai. Yes we r simply friend and I like d simply friend thing too ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 10:40pm On Oct 11, 2014 |
hawdi:Bros... Na only u waka come oooo! I no sabi face ladies wahala before dem come robe me. Oya start to dey answer all d questions |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 10:42pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy:Ohhh Me sef no dey online abeg!! |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by teelord1(m): 10:42pm On Oct 11, 2014 |
Please house is it possible to register online twice with different jamb registration number. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by ggirl4real: 10:43pm On Oct 11, 2014 |
hawdi:Gud |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by horlajide: 10:46pm On Oct 11, 2014 |
luwins:http://charlisco4real..com/2013/12/procedure-step-on-how-to-regularize-your-jamb-registration-number-free.html?m=1 Follow the instructions on that link. It has screenshots which would aid you. Do that and thereafter proceed with your online registration. Revert with a feedback |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 10:46pm On Oct 11, 2014 |
ggirl4real:Baby abeg hold dat guy well well make him dey explain everything wey he mean cuz na only him waka come. I don drop am for bus stop tay tay ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Horlawoomey(m): 10:48pm On Oct 11, 2014 |
hawdi:She understands now |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 10:48pm On Oct 11, 2014 |
teelord1:On a normal circumstances no but yes it is wit a little tweak ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Horlawoomey(m): 10:50pm On Oct 11, 2014 |
noordean:Don't form FBI for me Jor. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by ggirl4real: 10:51pm On Oct 11, 2014 |
teelord1:No. Except na 4 two different pple |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 10:51pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy:shey na me both of u put for middle abi.... Oya line up according to ur height.. I wan use dis my big body crush una one by one.. Now!!!!!!! |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 10:52pm On Oct 11, 2014 |
ggirl4real:I know say u go comot me from wahala if I enter one na! I believe u die ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by teelord1(m): 10:52pm On Oct 11, 2014 |
sodiqyinka:please help me out with this my same issue noni please issue of jamb reg no My jamb reg no I input in d mobilization form of my sch gave is different from the 1 I used 2 registered online. d 1 I use in sch is 08 jamb reg no but wen I received my jamb admission letter d 1 I saw was 09 reg no so I use d 09 2 reg online The 1 I use in registering online n on my jamb admission letter is 93100893jb The 1 I input on d manual sch mobilization form is 82098287ha Babatunde Olatoro Joseph 09/011623/eng civil engineering Igbinedion University I'm nw very curious when I hrd it ll affect my mobilisation. And I can't goan register again online wit d jamb registration number I drop in d form i filled in sch. dunno wat 2 do |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 10:55pm On Oct 11, 2014 |
trendiitee:Like I said earlier; I ain't online.....zzzzz |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by ggirl4real: 10:55pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy:Lol. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 10:56pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy:wetin?? ggirl4real,,shey na me b sabiguy's special adviser? |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by ggirl4real: 10:57pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy:Hmm |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 10:58pm On Oct 11, 2014 |
trendiitee:Hehehehe... Is it what I'm thinking |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by ggirl4real: 10:58pm On Oct 11, 2014 |
trendiitee:Na so o. Na new appointment if u realy want mk him go 2 camp wit two eyes o |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 11:00pm On Oct 11, 2014 |
hawdi:Lol... Na from dream dey comment! Talk about e-dreaming ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 11:05pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy:perverted son of a good mother,,wetin u dey tink ehn ? If babaibeji catch u say u dey eye iyaibeji,,hmmmm.. I no dey ooo. ggirl4real:I'll take up d job then.... |
NYSC 2014 Batch C States' Of Deployment Library • NYSC 2014 BATCH C Abuja Corpers, Let's Meet Here!!! • NYSC 2014 Batch B House • 2 • 3 • 4
NYSC 2016 Batch B Corps Members House • NYSC 2016 Batch A Corp Members House • Nysc 2015 Batch A
Viewing this topic: 1 guest(s)



Me sef no dey online abeg!!