NYSC 2014 Batch C House - NYSC (729) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2014 Batch C House (1625117 Views)
1 2 3 ... 726 727 728 729 730 731 732 ... 1276 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 11:05pm On Oct 11, 2014 |
ggirl4real:Lol... Na wa oooo.. *in 2face's voice* NOTHING DEY HAPPEN forget all those boiz wey dey threaten, dem no fit throw e-punch jooor! Na me be dat guy wey dem dey talk! ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 11:07pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy:no mind d coward jawe.. He don dey fear ni...he tink say I go crush am to death... Hawdi I no go crush u to death,,I go just break ur bones..#shikena |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 11:11pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy:Exactly man, e-dreaming! |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 11:11pm On Oct 11, 2014 |
teelord1:You can sir,the system will only look to match your data with the equivalent on the database excluding d DOB. Just make it easy for yourself. Use another email address when trying to register again and remove a digit from ur matric number and ur gud to go. Cheers |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 11:13pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy:Err..i think it is, if that's what I'm also thinking..........iya ibeji, crush with big |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 11:13pm On Oct 11, 2014 |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 11:17pm On Oct 11, 2014 |
trendiitee:If i hear, abeg na that crushing I want, just crush me with the ibeji, their papa no go vex!! |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 11:18pm On Oct 11, 2014 |
trendiitee:Na why I believe u be that... My mind rest on top ur matter ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 11:19pm On Oct 11, 2014 |
Mogenerous called me up on here, then she herself left, well done ehn! |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 11:22pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy:u and hawdi,,,u guys re sumtin else... Abeg,,I wan go slip..Goodnight dearie(s) |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 11:23pm On Oct 11, 2014 |
hawdi:If na wetin u dey think be dat! Then, Devil dey dance skelewu for Ur head oooo. Me I dey think maybe she wan slap me if she catch me ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 11:24pm On Oct 11, 2014 |
A fast one please: been considering making part payment, like say 2k, please if I pay this, would they at least send like half of my call-up number to me, so i'll know I have my name with them already and can then start preparing for camp?? |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 11:24pm On Oct 11, 2014 |
trendiitee:Night night baby... |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 11:24pm On Oct 11, 2014 |
Horlawoomey:lol...muhammed olawumi.....@Noordean Adewale, hw u take know his name ? |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 11:25pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy:Lmao!! Someone is forming holy mehn!! |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 11:25pm On Oct 11, 2014 |
trendiitee:Lool! Night hun. Have a wonderful night rest! |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 11:26pm On Oct 11, 2014 |
hawdi:Lol... U fit use the 2k buy card and send am to sodiqyinka, he go help u do am. Na only am NYSC give d password for part payment ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by teelord1(m): 11:26pm On Oct 11, 2014 |
sodiqyinka:pls ll dz workout without a complete matric number I ll try dis 2moro as quick as possible 2 b on a safer side Thank you so much God bless you Buh according 2 my matric number u see above wich can I remove 4rm d digit |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 11:27pm On Oct 11, 2014 |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 11:28pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy:Lool! No lele then |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by taiwoliu(m): 11:38pm On Oct 11, 2014 |
Its a 3-man show 2nyt ------ trendiitee, Hawdi nd Sabiguy, una welldone, wyl odas dey ghostmode dey observe. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 11:48pm On Oct 11, 2014 |
teelord1:I cant find any number. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 11:49pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy: ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by teelord1(m): 11:52pm On Oct 11, 2014 |
sodiqyinka:09/011623/eng |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by teelord1(m): 11:54pm On Oct 11, 2014 |
@sodiqyinka 09/011623/eng |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 11:58pm On Oct 11, 2014 |
teelord1:Okayy. Just remove anyone really. The '1' at dmiddle. Anyone. Its a way that d system wont deny ur application. Cheers |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 12:02am On Oct 12, 2014 |
lilylurv:looooooooool......have no fear, i'll electrify u... you'll be a conductor like me lol |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by teelord1(m): 12:03am On Oct 12, 2014 |
sodiqyinka:Thank you sir I'm even suggesting doing it dz way 09/011623/engg or 09-011623-eng or 09.011623.eng. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 12:05am On Oct 12, 2014 |
teelord1:Its cool as well. Good morning |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by teelord1(m): 12:06am On Oct 12, 2014 |
sodiqyinka:Good morning Like criously it like you an angel God bless ur existence |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 12:07am On Oct 12, 2014 |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 12:08am On Oct 12, 2014 |
Online registration ends TODAY. Mobilization's status to PCMs and CPIs in 3/4days. Collection/printing of call up letters start in 16days. Orientation camps for batch C 2014 orientation exercise open in 23days. Happy Sunday to you all. Enjoy the day. |
NYSC 2014 Batch C States' Of Deployment Library • NYSC 2014 BATCH C Abuja Corpers, Let's Meet Here!!! • NYSC 2014 Batch B House • 2 • 3 • 4
NYSC 2016 Batch B Corps Members House • NYSC 2016 Batch A Corp Members House • Nysc 2015 Batch A
Viewing this topic: 1 guest(s)
forget all those boiz wey dey threaten, dem no fit throw e-punch jooor! Na me be dat guy wey dem dey talk!

