NYSC 2014 Batch C House - NYSC (740) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2014 Batch C House (1625629 Views)
1 2 3 ... 737 738 739 740 741 742 743 ... 1276 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 4:34pm On Oct 12, 2014 |
Mogenerous:lol, ebola sef no fit wait for naija as naija dey hot pass ebola ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 4:35pm On Oct 12, 2014 |
hawdi:So, una dey use style beg me make i nor winch shekau abi! ok i go consider una pleading! ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Mogenerous(f): 4:35pm On Oct 12, 2014 |
sabiguy:cc: hawdi, anugod, ggirl4real, whoelse oh dania30, wordplay, whoelse oh.... Oya, sabiguy, shoot on... *Eats popcorn* |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 4:36pm On Oct 12, 2014 |
Mogenerous:Sabi person ..you on point. BTW, no roll enter gutter ah beg, I still need you complete and clean! |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 4:37pm On Oct 12, 2014 |
sabiguy:Good! |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 4:38pm On Oct 12, 2014 |
hawdi:i dey with you! By the way, im checking out ur blog now.... Dude u r on point! I dey feel ur style! hope to patronize you someday. I'll show ur blog to people tho ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 4:39pm On Oct 12, 2014 |
sabiguy:As you don understand, na hin mean say na our two e de always do ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 4:40pm On Oct 12, 2014 |
noordean:Like I would mind! |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Drakula(m): 4:40pm On Oct 12, 2014 |
Taiye4Christ:Taiye I de feel you for here since, you don sight me for ghost mode. I don de see all the girls wey go chop guys money for mami in two weeks time, I don the sight all the guys wey go spend for mami, I know mention names oh, but una Sabi una self, with all the "I miss you" wey una don de share... |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by dstnd: 4:41pm On Oct 12, 2014 |
Taiye4Christ:my twin brother I don miss u like mofedaku!! My stand welllla |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 4:43pm On Oct 12, 2014 |
sabiguy:*yawns* |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Jaylord1(m): 4:43pm On Oct 12, 2014 |
I just dey ghost mode.... |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 4:44pm On Oct 12, 2014 |
sabiguy:Lool! So you don see person weh try pass you |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 4:46pm On Oct 12, 2014 |
Mogenerous:Na there them go find you!! |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 4:48pm On Oct 12, 2014 |
sabiguy:Holy shit! Bro, you couldn't have ignored?? Must you...like, must you ? *sigh*. your matter tire me ooo. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 4:50pm On Oct 12, 2014 |
Mogenerous:Mo baby, should you have encouraged him?! Beg am abeg! Where's trendiitee BTW?? Na she get hin password |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by dania30(f): 4:52pm On Oct 12, 2014 |
Mogenerous:Lol. Amebo wan just finish u Mo' chai! |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 4:54pm On Oct 12, 2014 |
hawdi:No be so. I got alot of critics on ghostmode already, dem no get mind to voice out... Rope just cut comot for him neck, na why he dey jump come. #NoTime ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Mogenerous(f): 4:56pm On Oct 12, 2014 |
hawdi:ahn ahn na! I felt..... Ermm, oya sabiguy biko no vex, biko |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Mogenerous(f): 4:57pm On Oct 12, 2014 |
dania30:*coversface* *pouts mouth* |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 4:57pm On Oct 12, 2014 |
sabiguy:Lmao!! But you still could have ignored all the same. Haba!! |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 5:00pm On Oct 12, 2014 |
Mogenerous:Oniyeye |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 5:00pm On Oct 12, 2014 |
dania30:You de mind am?! |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Mogenerous(f): 5:02pm On Oct 12, 2014 |
Ahn ahn, i called you guys to coman pacify him ni na! Don't cast me oh dania30, hawdi |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by taiwoliu(m): 5:03pm On Oct 12, 2014 |
Hawdi, I understand wht she meant more dn u do..... Soon, na MO go dey ----- |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by dania30(f): 5:03pm On Oct 12, 2014 |
hawdi:Lol Mo' I hail u o ![]() Sammyblaq pls ignore if not for anything cos 2day is sunday ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by dania30(f): 5:04pm On Oct 12, 2014 |
Mogenerous:Biko when I turn to pacifier when them dy give omomo ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Jaylord1(m): 5:06pm On Oct 12, 2014 |
Drakula:I think say na only observe am, so taiye yu dey observe too |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Mogenerous(f): 5:06pm On Oct 12, 2014 |
dania30: aren't you his second loff? *hides face* |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 5:06pm On Oct 12, 2014 |
Mogenerous:I'm sorry jare... Dat dude dey queue to use internet. Na why e dey come on NL once or twice a day! I'm sure the device has been on someone else turn! Na me him wan dey use learn talk! Anuofia boi! |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by dania30(f): 5:10pm On Oct 12, 2014 |
NYSC 2014 Batch C States' Of Deployment Library • NYSC 2014 BATCH C Abuja Corpers, Let's Meet Here!!! • NYSC 2014 Batch B House • 2 • 3 • 4
NYSC 2016 Batch B Corps Members House • NYSC 2016 Batch A Corp Members House • Nysc 2015 Batch A
..you on point. BTW, no roll enter gutter ah beg, I still need you complete and clean!
? *sigh*. your matter tire me ooo.