What I Do? - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › What I Do? (728 Views)
| What I Do? by Chimex388(op): 7:38pm On Oct 12, 2014 |
Cus i was born at d border btw US of A n Canada n as a consequence, was handed 2 birth cert 4rm both countries with each cert containin d half of ma body born in dier territory.... Both countries don refuse to allow ma other half enta dier country; dem sey dem go treat d other half as illegal immigrant... Wat i do? |
| Re: What I Do? by Drfash(f): 12:12am On Oct 13, 2014 |
jst go nd cum bck 2 read wat u posted nd blame ursef for being dis stupid |
| Re: What I Do? by Chimex388(op): 6:58am On Oct 13, 2014 |
Drfash:thank u... Buh isnt it d silly tins dat shld b in jokes section? |
| Re: What I Do? by Endougs(m): 11:48am On Oct 13, 2014 |
Nice one |
What I Saw On An ATM Today • See What I Saw Beside Mobil Filling Station *photos* • After Kissing My Girl On Valentine's Day This Is What I Got This Morning .pic • 2 • 3 • 4
Wetin U Go Do • See What This Man’s Friends Did To Him Onhis Birthday • My NAIRALAND Dreams/wishes