₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,779 members, 8,432,571 topics. Date: Tuesday, 23 June 2026 at 10:13 PM

Toggle theme

Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (6) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentSportsEuropean Football (EPL, UEFA, La Liga)Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 (56884 Views)

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 24 Reply (Go Down)

Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by TDonald: 8:21pm On Oct 20, 2014
Most left-footed team I have seen - 8/11 players
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by mukina2: 8:21pm On Oct 20, 2014
aieromon:
I go siddon on top your matter tomorrow grin cheesy
i nor haf ya time grin

chimerase2:
shatap na wetin dey sweet u grin
chimpanzee sharaaap

fredoooooo abeg please beg dimaria to score and save my fantasy team biko sad
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by Nobody: 8:21pm On Oct 20, 2014
Neldrizzy:
grin grin grin we jus get'in started
grin grin. Don't worry, na so e deh be sha.
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by Tonylyte(m): 8:21pm On Oct 20, 2014
Segadem:
eeyah ,sososory,don't mind me,I be stammerer.
Tell me sorry when the match is over.
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by Nobody: 8:22pm On Oct 20, 2014
makkitush:
Hehehehe, hw market cos westbrom don fire one,remaining 3.:-D
oya go and sleep angry
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by pamcode(m): 8:23pm On Oct 20, 2014
missberrypop5:
yes o. We gonna run this place tonight. Thanks neldrizzy, you're a big darling. kiss I've gat cupcakes for you, sameer1212, debosola and other united fans. Our Men will make us proud again tonight.
sorry darling you are going in for a shocker
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by Segadem(m): 8:23pm On Oct 20, 2014
xynerise:
Na like this we want play Chelsea? undecided
u dey fear Costa?
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by JEITO: 8:23pm On Oct 20, 2014
Omo make LVG send Arshley 'the swimmer' young make him go swim for river thames becos na dia wes brom lock dia defence trowe d key put tongue
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by chimerase2: 8:23pm On Oct 20, 2014
mukina2:
i nor haf ya time grin


chimpanzee sharaaap

fredoooooo abeg please beg dimaria to score and save my fantasy team biko sad
I no even knw wetin de happen for dat side
Since way I see say na torres and saldado de strike for me I lost hope cry
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by mukina2: 8:23pm On Oct 20, 2014
arghhhh cross was too much for berahino sad
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by Nobody: 8:23pm On Oct 20, 2014
KingTom:
Dem haff knacketh us one goal o. shocked
loools we're coming. Chill.
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by LEXYCOM: 8:24pm On Oct 20, 2014
aieromon:
That goal was offside,rubbish
....no just make me vex this evening...as u go talk say dat goal na offside..? Pls pls pls, just accept dat Manchester united is now a yeye club
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by Emasel(m): 8:24pm On Oct 20, 2014
Pls I need a link where I can watch this match free,I have free internet and can afford to livestream.

Thanks!
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by adebasket97: 8:24pm On Oct 20, 2014
And I laughed when I hear ppl saying Womanunited will beat chelsea........





















Maybe in 2099
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by makkitush: 8:24pm On Oct 20, 2014
IYANGBALI:
I go wound you o
hahahahaha, wound who? Remember our bet. I must chop u today.:-P
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by fredoooooo: 8:25pm On Oct 20, 2014
mukina2 post=27
309303:

i nor haf ya time grin


chimpanzee sharaaap

fredoooooo abeg please beg dimaria to score and save my fantasy team biko sad
Beg di mawetin? My opponents get am as captain sef .I dey swear for am here grin grin
i heared you and chimerase2 dey battle for the first position from behind grin
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by JEITO: 8:25pm On Oct 20, 2014
Abi Di Maria drink red bull nihuh Make dem follow add power horse for him na grin
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by mukina2: 8:25pm On Oct 20, 2014
chimerase2:
I no even knw wetin de happen for dat side
Since way I see say na torres and saldado de strike for me I lost hope cry
abeg i nefa hopeless reach ya team o grin grin

na you and fredoooooo dey drag last position for 4th page grin
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by chimerase2: 8:25pm On Oct 20, 2014
fredoooooo:
Idiiiiiioooottt grin
u dn see ma wife since grin
I dey find amu oh cheesy
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by mukina2: 8:25pm On Oct 20, 2014
fredoooooo:
Beg di mawetin? My opponents get am as captain sef .I dey swear for am here grin grin
i heared you and chimerase2 dey battle for the first position from behind grin
hediot angry
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by Nobody: 8:26pm On Oct 20, 2014
aieromon:
That goal was offside,rubbish
make we cancel am?
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by benega: 8:26pm On Oct 20, 2014
KingTom:
****Sits down close*** Abeg bring am come, west brom 0 Man U 7 grin
Bro how market?
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by makkitush: 8:26pm On Oct 20, 2014
missberrypop5:
oya go and sleep angry
hmmm, u won make i go,noooo. I dey here to witch manure.
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by xynerise: 8:26pm On Oct 20, 2014
chimerase2:
ma broda frm anoda moda if u ask me, na who I go ask kwanu cheesy
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by fredoooooo: 8:26pm On Oct 20, 2014
chimerase2:
u dn see ma wife since grin
I dey find amu oh cheesy
Who be this ya wife ,yeye boy grin
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by Segadem(m): 8:26pm On Oct 20, 2014
IYANGBALI:
I go wound you o
see my rival, u be man u fan?
hi hi hi,a beg port to the winning team.
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by chimerase2: 8:27pm On Oct 20, 2014
mukina2:
abeg i nefa hopeless reach ya team o grin grin

na you and fredoooooo dey drag last position for 4th page grin
abeg call beta pple way de top leave dat yeye boi with yeye team cheesy
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by chelseabmw(m): 8:27pm On Oct 20, 2014
ayukdaboss:
They must be Mad cheesy
I DEY TELL YOU!!!
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by Tonylyte(m): 8:27pm On Oct 20, 2014
Nonesense!!! Which kind pull-out we dey do here since.
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by pamcode(m): 8:27pm On Oct 20, 2014
xynerise:
Na like this we want play Chelsea? undecided
take heart bro we wont score more than 6
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by KingTom(m): 8:27pm On Oct 20, 2014
missberrypop5:
loools we're coming. Chill.
We better come quick o. We have been on the bed errr sorry field for about 28 rounds errr sorry minutes now grin grin
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by xynerise: 8:27pm On Oct 20, 2014
Segadem:
u dey fear Costa?
He is crippled already grin
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 24 Reply

Manchester United Vs Chelsea (1 - 1) On 26th October 2014Real Madrid Vs Barcelona: El Clasico (3 - 1) On 25th October 2014Chelsea Vs Arsenal (2 - 0) On 5th October 2014234

LASK Vs Manchester United: UCL (0 - 5) On 12th March 2020UEFA Champions League Draw On 14th December 2015Manchester United Wishes Nigerians Happy Independence Day