₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,796 members, 8,519,468 topics. Date: Monday, 16 November 2026 at 10:39 AM

Toggle theme

Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (6) - Nairaland

Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 (59460 Views)

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 24 Reply (Go Down)

Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by TDonald: 8:21pm On Oct 20, 2014
Most left-footed team I have seen - 8/11 players
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by mukina2: 8:21pm On Oct 20, 2014
aieromon:
I go siddon on top your matter tomorrow grin cheesy
i nor haf ya time grin

chimerase2:
shatap na wetin dey sweet u grin
chimpanzee sharaaap

fredoooooo abeg please beg dimaria to score and save my fantasy team biko sad
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by Nobody: 8:21pm On Oct 20, 2014
Neldrizzy:
grin grin grin we jus get'in started
grin grin. Don't worry, na so e deh be sha.
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by Tonylyte(m): 8:21pm On Oct 20, 2014
Segadem:
eeyah ,sososory,don't mind me,I be stammerer.
Tell me sorry when the match is over.
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by Nobody: 8:22pm On Oct 20, 2014
makkitush:
Hehehehe, hw market cos westbrom don fire one,remaining 3.:-D
oya go and sleep angry
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by pamcode(m): 8:23pm On Oct 20, 2014
missberrypop5:
yes o. We gonna run this place tonight. Thanks neldrizzy, you're a big darling. kiss I've gat cupcakes for you, sameer1212, debosola and other united fans. Our Men will make us proud again tonight.
sorry darling you are going in for a shocker
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by Segadem(m): 8:23pm On Oct 20, 2014
xynerise:
Na like this we want play Chelsea? undecided
u dey fear Costa?
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by JEITO: 8:23pm On Oct 20, 2014
Omo make LVG send Arshley 'the swimmer' young make him go swim for river thames becos na dia wes brom lock dia defence trowe d key put tongue
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by chimerase2: 8:23pm On Oct 20, 2014
mukina2:
i nor haf ya time grin


chimpanzee sharaaap

fredoooooo abeg please beg dimaria to score and save my fantasy team biko sad
I no even knw wetin de happen for dat side
Since way I see say na torres and saldado de strike for me I lost hope cry
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by mukina2: 8:23pm On Oct 20, 2014
arghhhh cross was too much for berahino sad
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by Nobody: 8:23pm On Oct 20, 2014
KingTom:
Dem haff knacketh us one goal o. shocked
loools we're coming. Chill.
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by LEXYCOM: 8:24pm On Oct 20, 2014
aieromon:
That goal was offside,rubbish
....no just make me vex this evening...as u go talk say dat goal na offside..? Pls pls pls, just accept dat Manchester united is now a yeye club
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by Emasel(m): 8:24pm On Oct 20, 2014
Pls I need a link where I can watch this match free,I have free internet and can afford to livestream.

Thanks!
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by adebasket97: 8:24pm On Oct 20, 2014
And I laughed when I hear ppl saying Womanunited will beat chelsea........





















Maybe in 2099
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by makkitush: 8:24pm On Oct 20, 2014
IYANGBALI:
I go wound you o
hahahahaha, wound who? Remember our bet. I must chop u today.:-P
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by fredoooooo: 8:25pm On Oct 20, 2014
[quote author=mukina2 post=27
309303]i nor haf ya time grin


chimpanzee sharaaap

fredoooooo abeg please beg dimaria to score and save my fantasy team biko sad[/quote]Beg di mawetin? My opponents get am as captain sef .I dey swear for am here grin grin
i heared you and chimerase2 dey battle for the first position from behind grin
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by JEITO: 8:25pm On Oct 20, 2014
Abi Di Maria drink red bull nihuh Make dem follow add power horse for him na grin
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by mukina2: 8:25pm On Oct 20, 2014
chimerase2:
I no even knw wetin de happen for dat side
Since way I see say na torres and saldado de strike for me I lost hope cry
abeg i nefa hopeless reach ya team o grin grin

na you and fredoooooo dey drag last position for 4th page grin
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by chimerase2: 8:25pm On Oct 20, 2014
fredoooooo:
Idiiiiiioooottt grin
u dn see ma wife since grin
I dey find amu oh cheesy
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by mukina2: 8:25pm On Oct 20, 2014
fredoooooo:
Beg di mawetin? My opponents get am as captain sef .I dey swear for am here grin grin
i heared you and chimerase2 dey battle for the first position from behind grin
hediot angry
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by Nobody: 8:26pm On Oct 20, 2014
aieromon:
That goal was offside,rubbish
make we cancel am?
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by benega: 8:26pm On Oct 20, 2014
KingTom:
****Sits down close*** Abeg bring am come, west brom 0 Man U 7 grin
Bro how market?
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by makkitush: 8:26pm On Oct 20, 2014
missberrypop5:
oya go and sleep angry
hmmm, u won make i go,noooo. I dey here to witch manure.
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by xynerise: 8:26pm On Oct 20, 2014
chimerase2:
ma broda frm anoda moda if u ask me, na who I go ask kwanu cheesy
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by fredoooooo: 8:26pm On Oct 20, 2014
chimerase2:
u dn see ma wife since grin
I dey find amu oh cheesy
Who be this ya wife ,yeye boy grin
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by Segadem(m): 8:26pm On Oct 20, 2014
IYANGBALI:
I go wound you o
see my rival, u be man u fan?
hi hi hi,a beg port to the winning team.
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by chimerase2: 8:27pm On Oct 20, 2014
mukina2:
abeg i nefa hopeless reach ya team o grin grin

na you and fredoooooo dey drag last position for 4th page grin
abeg call beta pple way de top leave dat yeye boi with yeye team cheesy
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by chelseabmw(m): 8:27pm On Oct 20, 2014
ayukdaboss:
They must be Mad cheesy
I DEY TELL YOU!!!
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by Tonylyte(m): 8:27pm On Oct 20, 2014
Nonesense!!! Which kind pull-out we dey do here since.
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by pamcode(m): 8:27pm On Oct 20, 2014
xynerise:
Na like this we want play Chelsea? undecided
take heart bro we wont score more than 6
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by KingTom(m): 8:27pm On Oct 20, 2014
missberrypop5:
loools we're coming. Chill.
We better come quick o. We have been on the bed errr sorry field for about 28 rounds errr sorry minutes now grin grin
Re: Westbrom Vs Manchester United (2 - 2) On 20th October 2014 by xynerise: 8:27pm On Oct 20, 2014
Segadem:
u dey fear Costa?
He is crippled already grin
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 24 Reply

Manchester United Vs Chelsea (1 - 1) On 26th October 2014 • Real Madrid Vs Barcelona: El Clasico (3 - 1) On 25th October 2014 • Chelsea Vs Arsenal (2 - 0) On 5th October 2014 • 2 • 3 • 4

Real Madrid Vs Juventus: UCL (1 - 1) On 13th May 2015 • Chelsea Vs Bayern Munich :UCL (0 - 3) On 25th February 2020 • Manchester City Vs Arsenal (4 - 1) On 26th April 2023