NYSC 2014 Batch C House - NYSC (888) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2014 Batch C House (1618589 Views)
1 2 3 ... 885 886 887 888 889 890 891 ... 1276 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 10:40pm On Oct 20, 2014 |
oyeludef:Ouch!! |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 10:40pm On Oct 20, 2014 |
sabiguy: Ikorodu sef no try o. But e beta badagry. Pple don dey go build house 4 dere. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 10:42pm On Oct 20, 2014 |
niceeric:Fool! |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 10:42pm On Oct 20, 2014 |
i no even care again, anything weh nysc wan bring make dem bring am, my heart fit contain am |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 10:42pm On Oct 20, 2014 |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Heineken(m): 10:42pm On Oct 20, 2014 |
sabiguy:. See you. Me wey akwaibom dey await? Na 2 just collect letter remain now boss. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by oyeludef(m): 10:42pm On Oct 20, 2014 |
Usherseun:but u forgot to thank me |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 10:42pm On Oct 20, 2014 |
sabiguy:If na the definition of "refined" for your Malay school be that, na so e be then |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 10:43pm On Oct 20, 2014 |
MrJAY012:u must b a hooligan |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 10:43pm On Oct 20, 2014 |
MrJAY012:mr jay.... Lets leave school outta dis pls... |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 10:43pm On Oct 20, 2014 |
Akerry:Wait o, u still b president 4 ds house? ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 10:43pm On Oct 20, 2014 |
Ayomax:Looooool! Just leave that. I have proven my point already. Make I go sleep. Gotta wake up early |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 10:44pm On Oct 20, 2014 |
Heineken:How come u guys feel so assured with posting like this. Anyway I believe u just because say u be Heineken. ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by dania30(f): 10:44pm On Oct 20, 2014 |
MrJAY012:U say ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 10:45pm On Oct 20, 2014 |
MrJAY012:swear down!!....dat bro is something else! |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by oyeludef(m): 10:45pm On Oct 20, 2014 |
MrJAY012:lol |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by fweshblacboai2(m): 10:45pm On Oct 20, 2014 |
MrJAY012:now I knw ma foes on here,buh wait is dis HAWDI.....what happened to previous moniker,oooh I c even SEUN noticed that u ve been flirting wif omolizzy since 706BC Am still ur boai cos moniker aint block.....*tongue out* |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by dania30(f): 10:46pm On Oct 20, 2014 |
Cutehector4u:Dunno why they are hoarding the list o! I have my no tho... |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Tnot(m): 10:46pm On Oct 20, 2014 |
I just confirmed now that there was a list that was pasted @ the student affair department in ma school this morning and the last one was pasted around 7pm. I'm just people to help me confirm my name tomorrow morning, make I know my stand. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 10:46pm On Oct 20, 2014 |
dania30:dnt mind him dania |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 10:46pm On Oct 20, 2014 |
fweshblacboai2:I no kuku say anything lol......na just head I shake |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 10:46pm On Oct 20, 2014 |
sabiguy:Aswear, ah never sabi...ah just enter here wan post yesterday ni, na so the thing de tell me "you cannot do this at this time, try again in few hours", I try try enter night, na so I login with this one con post, before Dania baby con tell me say them don ban me ni...e pain me small ooo |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 10:47pm On Oct 20, 2014 |
Ayomax:Ayo, work dey tomorrow, abeg go sleep! Shuuu ! E no de tire una?? O ga oo! |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 10:48pm On Oct 20, 2014 |
dania30:dnt mind them .. And thats how they will still fustrate graduates by wasting dr time wen givin them dr notification of result and call up letters |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Heineken(m): 10:48pm On Oct 20, 2014 |
sabiguy:. Hahaha. U're a badt man. My own sure wella padi. I gave 2 of my uncles and dey assured me no p. Dem dey wr3:k for nysc actually. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by NnamdiN: 10:48pm On Oct 20, 2014 |
What's the essence of this una argument ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 10:48pm On Oct 20, 2014 |
osemu8:Lmfao!!!!! Bro, calm down, I'm talking from what I've encountered with your peeps ni, trust me!! |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 10:49pm On Oct 20, 2014 |
dania30: ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by dania30(f): 10:49pm On Oct 20, 2014 |
Cutehector4u:Lol |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 10:49pm On Oct 20, 2014 |
Cutehector4u:Loool! Nothing serious bro, that's just my view. Most of ya all still coolheaded though, my Dania30 especially ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 10:50pm On Oct 20, 2014 |
Akerry:congrats,though B14 thread lost over 600pages during nairaland tsunami,u guys have done so well to move this house forward |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 10:50pm On Oct 20, 2014 |
NYSC 2014 Batch C States' Of Deployment Library • NYSC 2014 BATCH C Abuja Corpers, Let's Meet Here!!! • NYSC 2014 Batch B House • 2 • 3 • 4
NYSC 2016 Batch B Corps Members House • NYSC 2016 Batch A Corp Members House • Nysc 2015 Batch A
Ikorodu sef no try o. But e beta badagry. Pple don dey go build house 4 dere.


! E no de tire una?? O ga oo!