Guys Rate Me(pic) - Dating And Meet-up Zone (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Dating And Meet-up Zone › Guys Rate Me(pic) (4813 Views)
| Re: Guys Rate Me(pic) by ufss(op): 7:36pm On Oct 21, 2014 |
chibwike:no i havn't |
| Re: Guys Rate Me(pic) by LORDI(m): 7:38pm On Oct 21, 2014 |
na wa oo!!.....so na only you waka come? |
| Re: Guys Rate Me(pic) by luvlyqueen(f): 7:41pm On Oct 21, 2014 |
op u look ridiculously ridiculous |
| Re: Guys Rate Me(pic) by BreezyRita(f): 7:46pm On Oct 21, 2014 |
| Re: Guys Rate Me(pic) by naijaboiy: 7:46pm On Oct 21, 2014 |
valmunich: ![]() ![]() ![]() Omo see as the Op dey smile like àboki wey wan take picture with phone (Nokia X2) For the first time... ![]() Them no fit even use that teeth for close up advert sef ![]() |
| Re: Guys Rate Me(pic) by naijaboiy: 7:49pm On Oct 21, 2014 |
| Re: Guys Rate Me(pic) by tosyne2much(m): 7:51pm On Oct 21, 2014 |
Valmunich I sight u jawe... Another notice-me thread.. OP, you need not to upload ur pix for rating b4 you gain honour here.., this one wey your head be like wall-nut so |
| Re: Guys Rate Me(pic) by tosyne2much(m): 7:51pm On Oct 21, 2014 |
Naijaboiy how u dey now ? Bin a while |
| Re: Guys Rate Me(pic) by ERCROSS(m): 7:52pm On Oct 21, 2014 |
O.p At least if no one will condone u.. Lemme be the first to .. Sorry ehn... U brought dis upon ur self... ![]() |
| Re: Guys Rate Me(pic) by rhymesteey(f): 7:52pm On Oct 21, 2014 |
JESOSI ![]() |
| Re: Guys Rate Me(pic) by Nobody: 7:54pm On Oct 21, 2014 |
is dis ur best smile op??...GADDEMIT!!!!!!!!! |
| Re: Guys Rate Me(pic) by ERCROSS(m): 7:54pm On Oct 21, 2014 |
tosyne2much:Wicked... ![]() |
| Re: Guys Rate Me(pic) by naijaboiy: 7:54pm On Oct 21, 2014 |
| Re: Guys Rate Me(pic) by Nobody: 7:54pm On Oct 21, 2014 |
I rate u 1/2 over 10 ,,u should thank me op |
| Re: Guys Rate Me(pic) by naijaboiy: 7:55pm On Oct 21, 2014 |
tosyne2much:Chai ![]() ![]() |
| Re: Guys Rate Me(pic) by Neldrizzy(m): 7:56pm On Oct 21, 2014 |
valmunich:baba you don see where them hang goat wey dem don already kill for abattoir?? #well i rest My case |
| Re: Guys Rate Me(pic) by Nobody: 7:57pm On Oct 21, 2014 |
chibwike:Lmao!!!!!!c que d op no try abeq...make I no talk |
| Re: Guys Rate Me(pic) by naijaboiy: 7:59pm On Oct 21, 2014 |
Neldrizzy: ![]() |
| Re: Guys Rate Me(pic) by Nobody: 8:00pm On Oct 21, 2014 |
and d op s fine o .....The smile is fake |
| Re: Guys Rate Me(pic) by Neldrizzy(m): 8:01pm On Oct 21, 2014 |
| Re: Guys Rate Me(pic) by Dayjhihannon01(m): 8:02pm On Oct 21, 2014 |
Op tell me dis is not the pic u wanted to post!!!! Lemme know it a mistake?no insult o : but which toothpaste company are u advertising for? |
| Re: Guys Rate Me(pic) by Nobody: 8:03pm On Oct 21, 2014 |
Neldrizzy:I think that's even good,he be like rat wey Chop rat poison ,come die for inside house |
| Re: Guys Rate Me(pic) by valmunich(m): 8:03pm On Oct 21, 2014 |
tosyne2much:Chayee! Ayaf die! ![]() |
| Re: Guys Rate Me(pic) by valmunich(m): 8:04pm On Oct 21, 2014 |
Neldrizzy:Hehhehe.. Una wicked oh! ![]() |
| Re: Guys Rate Me(pic) by valmunich(m): 8:06pm On Oct 21, 2014 |
naijaboiy:Hehehe Guy when i read am i swear laugh tear ma belle I no know say djeezy wicked like dis ![]() |
| Re: Guys Rate Me(pic) by naijaboiy: 8:09pm On Oct 21, 2014 |
valmunich:hahahahaha... ![]() I laugh sotay my weed off I still deyy laugh right now sef ![]() *runs off to buy another wrap* |
| Re: Guys Rate Me(pic) by valmunich(m): 8:13pm On Oct 21, 2014 |
naijaboiy:Lol ![]() For me, Ayam fully prepared for this thread I bought enough wraps ![]() You for ask me for one. running out will make you miss the fun ![]() |
| Re: Guys Rate Me(pic) by Neldrizzy(m): 8:15pm On Oct 21, 2014 |
Unibenstudent:*falls down from Oshomole bus with heavy injury sustained, somebody should pls take me to UBTH * |
| Re: Guys Rate Me(pic) by Nobody: 8:20pm On Oct 21, 2014 |
Neldrizzy:o boy to fall from osho baba bus ,hmm,na coma levels u see so oh |
| Re: Guys Rate Me(pic) by Nobody: 8:25pm On Oct 21, 2014 |
valmunich:pass me d weed ![]() |
| Re: Guys Rate Me(pic) by Neldrizzy(m): 8:27pm On Oct 21, 2014 |
Unibenstudent:na you cause am oo.. Why you go say person be like rat wey die Lolll |
| Re: Guys Rate Me(pic) by naijaboiy: 8:31pm On Oct 21, 2014 |
valmunich:Hehehehe,,oya just pass one ![]() |
Am New In Nairaland Rate Me My Hommies • Girls Please In A Scale Of 1-10 Rate Me (pix). • Nairaland Ladies, Make Una Rate Me (pic) • 2 • 3 • 4
Profiling The Biggest And Most Successful Trolls On Romance Section • It's Offical: "NL 18+" Whatsapp Group • Am Xo Lonely... I Need A Close Friend.



