NYSC 2014 Batch C House - NYSC (927) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2014 Batch C House (1621617 Views)
1 2 3 ... 924 925 926 927 928 929 930 ... 1276 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Mogenerous(f): 9:17am On Oct 22, 2014 |
hawdi:i dont know when you turned craig david o... ofcourse I gat your back anytime anyday buh I just had to make sure it was u he was referring to... buhahahahah... errmm, sorry na... don't walk away na... what about the cakes... oya I will buy cake for u don't go na |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 9:18am On Oct 22, 2014 |
taiwoliu:I'll remind you of this your very line...I'm off your case!! Enjoy bro. ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Mogenerous(f): 9:19am On Oct 22, 2014 |
niceeric:dont mind him maybe he needs me to sit h down and tell him ur mom and my mom are related... and ur dad's fam and my dad's are friends |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 9:20am On Oct 22, 2014 |
wordsplay:Bless you!! |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Mogenerous(f): 9:21am On Oct 22, 2014 |
Ayomax:all ds people wey dey dream about camp oga o... wen me sef go dream na |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by HisMajesty1(m): 9:21am On Oct 22, 2014 |
Drakula:Bros na three times you put my name there, na me e dey worry pass. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 9:22am On Oct 22, 2014 |
Mogenerous:CD been my man since when I was young, so, I can be him.....oya, buy the cake first ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by wordsplay(m): 9:22am On Oct 22, 2014 |
Drakula: lolz....if Sodiq no get ansa to person question. Oboi I go jst show the person link to A'15 thread |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by taiwoliu(m): 9:24am On Oct 22, 2014 |
hawdi:shuu!!! We b family oooo.... We no suppose fyt ooo |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 9:24am On Oct 22, 2014 |
Mogenerous:thanks cuz * draws near and wants to giv big hug but changes mind and gives tiny one * before awon aye....elenu reso(razor) would start amebo lol
|
| Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 9:25am On Oct 22, 2014 |
Mogenerous:Really?? You should tell us more about the Ajala, Bello, Ojuluku (not sure the spelling), BF soap, perfumed rice, Abidjan returnees, the kingship, and every other things na...yeye 'supposed' cousins ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 9:25am On Oct 22, 2014 |
Some of dese deeper life girls i jus dey imajin how e go be on dr weddin night..... |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by wordsplay(m): 9:26am On Oct 22, 2014 |
Drakula:If na you draft name of people wey go enter heaven, I for no follow bedat? |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 9:27am On Oct 22, 2014 |
taiwoliu:You see am . We no fit fight ehn...let's start from that part you stay away from Mo' ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by tboy11(m): 9:27am On Oct 22, 2014 |
has anybody noticed that the registration page ( account creation page ) on nysc site is back? why will this be ? thought registration has been closed |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 9:28am On Oct 22, 2014 |
Mogenerous:I tire ooo ehn Abi e wan make we draw family tree ni and bring birth certificate of out oloriebis ni ? ? lol |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 9:30am On Oct 22, 2014 |
tboy11:against A15.....it means everything that concerns registration and perhaps posting for b14 is DONE!!! |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by tboy11(m): 9:32am On Oct 22, 2014 |
niceeric:C14 u meant....don't u think registration for A15 is too early even C14 hasn't gone |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by wordsplay(m): 9:32am On Oct 22, 2014 |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by stevoskyj(m): 9:33am On Oct 22, 2014 |
psymonds:got mine too after all dey scare from uam |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 9:35am On Oct 22, 2014 |
hawdi:wat do we av here......two young able bodied men fighting over my cousin..... Maybe u guys need to be given a hoe and a cutlass each and an acre of land each for u guys to till,cultivate and plant yam against d next rainy season in our farm in Ejigbo....the first to finish dat would be considered worthy....just consideration first sha |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Mogenerous(f): 9:36am On Oct 22, 2014 |
hawdi:Sebi name cake u want abi? Eat am for head
|
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Ayomax(m): 9:37am On Oct 22, 2014 |
Mogenerous:my sister, na when most ppl don buy camp stuff them dey dream about camp. meself surprise when I woke up this morning to realize I dreamt about nysc camp n I'm yet to buy one single thing for camp oooo. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Mogenerous(f): 9:38am On Oct 22, 2014 |
niceeric:Lol... Don't mind them... They are just jealous ni |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Mogenerous(f): 9:39am On Oct 22, 2014 |
hawdi:Taaaar, na everything you put for head? We wey we talk don forget sef... So u dey our matter like this... Bros beef don finish for market, biko chop kpomo |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by dozzynet(m): 9:39am On Oct 22, 2014 |
For those of us that couldn't make it to Batch C14, cheer up and look up to the brighter side of life. The question i want u all to ask urself is this; WHY DID GOD CREATE THE EYES TO BE IN FRONT OF THE HEAD AND NOT THE BACK? |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 9:39am On Oct 22, 2014 |
tboy11:c14 jare......don't be surprised registration for a15 would start very soon....those people want to rake in all d money they can before Christmas lol anoda thing though be say na Nigeria we dey......maybe one son or one daughter of one powerful politician never register so they don press button say make DG personally open d registration portal lol |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by tboy11(m): 9:41am On Oct 22, 2014 |
niceeric:Lol ...OK sha...its just surprising |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by myquestion(m): 9:43am On Oct 22, 2014 |
Drakula:U get mouth my bro!!!! I owe u a bottle or Orijin |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 9:43am On Oct 22, 2014 |
hawdi:so u followed d story keenly.....i see.....it is Ojokuku sha...and stop hating jare...advertise here, u could find a molebi too u know looool |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Mogenerous(f): 9:44am On Oct 22, 2014 |
niceeric: ![]() |
NYSC 2014 Batch C States' Of Deployment Library • NYSC 2014 BATCH C Abuja Corpers, Let's Meet Here!!! • NYSC 2014 Batch B House • 2 • 3 • 4
NYSC 2016 Batch B Corps Members House • NYSC 2016 Batch A Corp Members House • Nysc 2015 Batch A


(guess I don catch the camp bug)
Abi e wan make we draw family tree ni and bring birth certificate of out oloriebis ni ? ? lol