NYSC 2014 Batch C House - NYSC (991) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2014 Batch C House (1616476 Views)
1 2 3 ... 988 989 990 991 992 993 994 ... 1276 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 12:50am On Oct 25, 2014 |
Usherseun:Its just to direct the flux path of the submerged electromechanical Titanium ions to the extreme apocalypse hypotenuse of your ping-a-browse. No try understand..... cos me sef na die okay..., better deal shey you go help me follow AnuGod talk, na heartfelt message I need pass... She no gree go offline since, una too dey wait for page 1000? |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 12:52am On Oct 25, 2014 |
Usherseun:Lol. We dey wait for page 1k na |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 12:53am On Oct 25, 2014 |
ojoawo:that one go hard small cos Anugod na my personal person, lol |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 12:54am On Oct 25, 2014 |
Anugod:that's good, my phone is gonna f**k me up mehn |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by psymonds(m): 12:54am On Oct 25, 2014 |
handsum92:OR RATHER HOUSEMATES WUD DO PLENTY....! |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by makkosky(m): 12:54am On Oct 25, 2014 |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 12:55am On Oct 25, 2014 |
oyeludef:lol, when I no be Clearance form... abeg no fill me again jor I need be on dat 1k page |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by fashoo2010(m): 12:56am On Oct 25, 2014 |
Anugod:so u too dey wait for page 1k |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 12:56am On Oct 25, 2014 |
i know also that pweetyfelicia, fweshblacboi, hawdi, navistar are also wetin for d 1k page to comment, lol |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 12:58am On Oct 25, 2014 |
make i reserve my 8% battery life, |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 12:58am On Oct 25, 2014 |
Usherseun:chaii.... ![]() who go come be my own personal person now? |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 12:58am On Oct 25, 2014 |
Usherseun:Oh dear...sowie dear Ojoawo goan sleep o, all of you people goan sleep lemme watch for you. I'll call you when we reach dia |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 1:01am On Oct 25, 2014 |
fashoo2010:Yes o... 2geda wia there ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 1:01am On Oct 25, 2014 |
make una just dey type anything make ds 1k fit reach kiakia na |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 1:02am On Oct 25, 2014 |
Anugod:haha, Mummy Junior!!! You need sleep naa.... As the man of the |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 1:02am On Oct 25, 2014 |
ojoawo:i go arrange one for u, u be ma person |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 1:06am On Oct 25, 2014 |
ojoawo:Early to bed, early to rise. I don't want you to wake up late dear ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 1:06am On Oct 25, 2014 |
Usherseun:Confirm.... ![]() See how God works oooo... I was jejely waiting for page 1000, na xo God come add a promise of a very personal personal person in the process Wisdom: Keep waiting on the Lord, if una get backache..., keep sitting on the Lord |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 1:07am On Oct 25, 2014 |
Chai, this etisalat dey dull me o |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 1:09am On Oct 25, 2014 |
ojoawo:ride on pastor we dey hear, lol |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 1:09am On Oct 25, 2014 |
double post |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 1:09am On Oct 25, 2014 |
Anugod:Oh boy... shey na only me dey feel this love awwwwww.... Infact, my head don swell so much I am promising you a headache initiating alarm bell after i comment on page 1000 so you see, you have nothing to worry about, Go and rest. .. You deserve it |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 1:12am On Oct 25, 2014 |
Anugod:Chaiii... i wan vex for them But the bible say "love your enemies"... So. ...........God bless Etisalat ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 1:12am On Oct 25, 2014 |
ojoawo:Chai see scoping o ![]() All becos of page 1k ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 1:14am On Oct 25, 2014 |
ojoawo:Because e favour u ba? ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by fashoo2010(m): 1:20am On Oct 25, 2014 |
Anugod:DUll u as how |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 1:20am On Oct 25, 2014 |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 1:22am On Oct 25, 2014 |
fashoo2010:E no gree me post fast, e dey dull my posting |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 1:24am On Oct 25, 2014 |
ojoawo:Ah don port o, ah don port o...to eMpTyheN ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 1:26am On Oct 25, 2014 |
Anugod:chaiii..... Package don cast Etisalat must return my bribe today today... |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 1:27am On Oct 25, 2014 |
No tell me say all of una don go sleep o...now wey I don port make we see fastest finger ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 1:29am On Oct 25, 2014 |
ojoawo: ![]() |
NYSC 2014 Batch C States' Of Deployment Library • NYSC 2014 BATCH C Abuja Corpers, Let's Meet Here!!! • NYSC 2014 Batch B House • 2 • 3 • 4
NYSC 2016 Batch B Corps Members House • NYSC 2016 Batch A Corp Members House • Nysc 2015 Batch A
Viewing this topic: 2 guest(s)








