NYSC 2014 Batch C House - NYSC (992) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2014 Batch C House (1622496 Views)
1 2 3 ... 989 990 991 992 993 994 995 ... 1276 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2014 Batch C House by fashoo2010(m): 1:30am On Oct 25, 2014 |
Anugod:eeyyaa, d time self never reach for page 1k. Just relax...till around 5am it will get to page 1k because people no dey online like dat |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 1:31am On Oct 25, 2014 |
Usherseun Where you? |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 1:33am On Oct 25, 2014 |
fashoo2010:laelae... this one wey me and AnuGod start.... or shey na AnuGod and I start? ![]() any which one... the thing we start no go reach that time before she find personal person gimme too for here make e become two |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 1:33am On Oct 25, 2014 |
fashoo2010:Dem bin dey o n d pages bin dey fly...but e b like say nepa don cari all their light now ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 1:35am On Oct 25, 2014 |
ojoawo:How many personal person you want? ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 1:37am On Oct 25, 2014 |
Ojoawo dis ur name sef... Abeg wetin e mean![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 1:42am On Oct 25, 2014 |
With d amt of ppl wey bin dey online as at 11pm me bin tink say e go don reach 1k by nw. As una don go sleep make we sef go sleep. *yawns* |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by fashoo2010(m): 1:51am On Oct 25, 2014 |
Anugod:abeg ping me if d page don reach 999 so dat I can wake up...want to to sleep |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by dstnd: 1:58am On Oct 25, 2014 |
Horlawoomey:kk |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Iyabetajos(f): 1:59am On Oct 25, 2014 |
every one on dis thread is gradually turnng tocmedian.abeg na true say fg wan begin pay 500naira for feeding?i no fit sleep cos of dis news ohhhhhhh |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by emeka51: 2:28am On Oct 25, 2014 |
ojoawo:I hope its not my own Emeka? |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by emeka51: 2:33am On Oct 25, 2014 |
I guezz I have to write story to make us reach 1k page. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by emeka51: 2:34am On Oct 25, 2014 |
Iyabetajos:that's the d'koko news now. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Iyabetajos(f): 2:37am On Oct 25, 2014 |
emeka51:make e b true ohhhhhh e go make sense |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by emeka51: 2:42am On Oct 25, 2014 |
Iyabetajos:I believe say na true |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by emeka51: 2:45am On Oct 25, 2014 |
As we await page 1k let me use this opportunity to tell us a Chinese story A very touching Chinese story it goes like this: 朣楢琴执㝧执瑩浻牡楧㩮㔱硰执㝧执獧浻牡楧敬瑦瀰 絸朣杢㑳执獧扻捡杫潲湵潣潬㩲昣昸昸㬸慢正牧畯摮 椭慭敧敷止瑩札慲楤湥楬敮牡氬晥⁴潴敬瑦戠瑯潴牦浯 㡦㡦㡦潴捥捥捥戻捡杫潲湵浩条㩥眭扥楫楬敮牡札慲 楤湥潴昣昸昸攣散散戻捡杫潲湵浩条㩥洭穯氭湩慥牧 摡敩瑮琨灯㡦㡦㡦捥捥捥㬩慢正牧畯摮椭慭敧獭氭湩 慥牧摡敩瑮琨灯㡦㡦㡦捥捥捥㬩慢正牧畯摮椭慭敧楬 敮牡札慲楤湥潴昣昸昸攣散散戻捡杫潲湵浩u条㩥楬敮 牡札慲楤湥潴昣昸昸攣散散汩整㩲牰杯摩䐺䥘慭敧牔 湡晳牯楍牣獯景牧摡敩瑮猨慴瑲潃潬卲牴昣昸昸䔬摮 潃潬卲牴攣散散㬩潢摲牥硰猠汯摩⌠㙣㙣㙣搻獩汰祡戺 潬正潭潢摲牥爭摡畩㩳瀲㭸漭戭牯敤慲楤獵㈺硰敷止瑩 戭牯敤慲楤獵㈺硰戻牯敤慲楤獵㈺硰执獧搴摻獩汰祡戺潬 正瀻獯瑩潩㩮敲慬楴敶执獧搴筮楤灳慬㩹湩楬敮戭潬 正漻敶晲潬 Such a terrible story Especially that part when he said: 汦睯攺 |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by eramate(m): 2:52am On Oct 25, 2014 |
emeka51:you need to sleep ... I guess...lol |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by SHOPPERS(m): 2:54am On Oct 25, 2014 |
Abeg who fit help person work NYSC placement here? Me wan go Ogun state oo |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 2:57am On Oct 25, 2014 |
timaahmad:IMO state. tank me latter. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 3:00am On Oct 25, 2014 |
Aksimple47:am afraid Bauchi state |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Claroo(op): 3:05am On Oct 25, 2014 |
SHOPPERS:Too late |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Claroo(op): 3:09am On Oct 25, 2014 |
Meeva ghostmodin since 1900 |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by meeva(f): 3:14am On Oct 25, 2014 |
Claroo:. Lol.. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Princessmel(f): 3:44am On Oct 25, 2014 |
What the end number for Lagos state posting? |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Shigoboy(m): 4:24am On Oct 25, 2014 |
Usherman no tell me say you sleep oo?? |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by henrinity(m): 4:49am On Oct 25, 2014 |
Top of the morning to you all,please it is time for Morning Drill #Godblessyouall #Henrinitysaysso |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by sartee(m): 5:04am On Oct 25, 2014 |
Shigoboy:Amen o. Good morning. have you collected your statement of result? |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by oyeludef(m): 5:10am On Oct 25, 2014 |
wakee wakie |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Horlawoomey(m): 5:16am On Oct 25, 2014 |
ojoawo:You be my Oga now, just let me dey back. Good morning Bro |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Horlawoomey(m): 5:19am On Oct 25, 2014 |
henrinity:Yes don't you hear that the beagle had been blown, oya double up. Its time for morning devotion. Good AM bro, hope you slept well. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Shigoboy(m): 5:23am On Oct 25, 2014 |
sartee:morning bro, I've collected it, hope you've collected urs as well? |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by sartee(m): 5:34am On Oct 25, 2014 |
Shigoboy:I haven't collected mine. will be collecting it on Tuesday or Wednesday Sha. |
NYSC 2014 Batch C States' Of Deployment Library • NYSC 2014 BATCH C Abuja Corpers, Let's Meet Here!!! • NYSC 2014 Batch B House • 2 • 3 • 4
NYSC 2016 Batch B Corps Members House • NYSC 2016 Batch A Corp Members House • Nysc 2015 Batch A
Where you?

