NYSC 2014 Batch C House - NYSC (1025) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2014 Batch C House (1618685 Views)
1 2 3 ... 1022 1023 1024 1025 1026 1027 1028 ... 1276 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 3:58pm On Oct 26, 2014 |
curiouses: Make una no vex abeg. E b lyk na Stunt o. Dem neva send screenshots. Na lie oo. But, curiouses why u dey wish me Taraba now? ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Horlawoomey(m): 3:59pm On Oct 26, 2014 |
jacob05:Na so the thing dey congratulate me say I dey Abuja, make I greet Presido and senator. Me no want Abuja o, I have had enough of that place already. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by AmegoA(m): 3:59pm On Oct 26, 2014 |
jacob05:bros na Taraba o, haba why your site set me up like that na. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 3:59pm On Oct 26, 2014 |
fashoo2010:Those yeye pple dey lie ni jare. Dem b idiota. ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by curiouses: 4:00pm On Oct 26, 2014 |
sodiqyinka: Make e no be only your friends for North ni. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by taiwoliu(m): 4:00pm On Oct 26, 2014 |
jacob05:I checked wt all 10digits - Gombe 6digits - Akwa-ibom (I'll prefer ds 1 cums to pass) |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 4:00pm On Oct 26, 2014 |
curiouses:We will deal with them today..#UpBluez ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Macmilla(m): 4:01pm On Oct 26, 2014 |
sodiqyinka:Are you serious? |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by jacob05(m): 4:02pm On Oct 26, 2014 |
Horlawoomey:Congratulobia !!!! .... |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by jacob05(m): 4:02pm On Oct 26, 2014 |
AmegoA:Congratulobia !!!! Greet Them ooo |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 4:02pm On Oct 26, 2014 |
sodiqyinka:Chai...but wen are de going to send it na?? ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by kaka22(m): 4:03pm On Oct 26, 2014 |
jacob05:Gombe! |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by curiouses: 4:03pm On Oct 26, 2014 |
Titiluvly:Bluez For eternity!!! |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by jacob05(m): 4:03pm On Oct 26, 2014 |
taiwoliu:You dey cheat abi ... Congratulobia, Gombe, it is !!! |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by teebaxy(m): 4:03pm On Oct 26, 2014 |
wat tym is d match |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by jacob05(m): 4:04pm On Oct 26, 2014 |
kaka22:Congratulobia !!!!... Gombe is not *that* bad.... LOL ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by navistar(m): 4:06pm On Oct 26, 2014 |
I think I just gave a couple of my friends heart attacks that fake posting link is life |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by teebaxy(m): 4:06pm On Oct 26, 2014 |
man u o chel 2...costa and oscar to score |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 4:06pm On Oct 26, 2014 |
Macmilla:Those mumus dey pull stunt on top dere papa head. ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by AmegoA(m): 4:06pm On Oct 26, 2014 |
jacob05:Congrats on top TARABA? Na nw I agree say nysc posting fit make adult burst into tears instantly. Though I knw say na joke, seriously my mind skip as I see that thing. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Macmilla(m): 4:06pm On Oct 26, 2014 |
Ignoring some ppl is not such a bad idea after all. Some ppl "be" seeking my attention while I "be" dancing azonto and alanta simultaneously. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 4:06pm On Oct 26, 2014 |
navistar:See this one. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 4:07pm On Oct 26, 2014 |
Titiluvly:I no know again sef |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by navistar(m): 4:08pm On Oct 26, 2014 |
sodiqyinka:One of them called crying.. I was forced to say"tz plays oh" |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Macmilla(m): 4:10pm On Oct 26, 2014 |
sodiqyinka:Guy if you try this kind stunt again, I will hold you responsible for any heart attack wey happen for here. And if na me be d victim, I go act naija movie and come after you in white gown and white powder on my face. Navistar, you are also warned. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 4:11pm On Oct 26, 2014 |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by taiwoliu(m): 4:12pm On Oct 26, 2014 |
jacob05:kai!!!! No try dt kain joke..... Gombe bawo?! But it cld b true as I cn only by posted anywhr bt southwest. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 4:12pm On Oct 26, 2014 |
emmasage:I noticed how useless and irrelevant he has been on other threads, he is a gregarious wannabe but always coming in via the wrong channel which has always portrayed him as a garrulous madman. I can only leave him forlorn for none of his comments deserves an attention. And talking about apologising, I don't think such a bumbling element is enlightened enough to that direction. He is the doltish and squalid type. I already measured his brain via his utterances. Forget about him my man! That nukka is on a whole different lane! |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 4:15pm On Oct 26, 2014 |
Dminister:I'm on my chill mode bro nukkas ain't got shii on me |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by teebaxy(m): 4:15pm On Oct 26, 2014 |
this is wat i saw."congratulations!!!. Na Abuja then post you!!! too much money, Great senate presido for me oo and no forget us when money come oooo. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 4:15pm On Oct 26, 2014 |
Horlawoomey:My G na out of experience o! As I dey talk to you now I just ball in Jos. So, I no just dey talk for talking sake. I was born in Benue, schooled partly in Kaduna, lived in Suleja, Lafia and Minna. Bro, all the stories na the same. Always sleeping with one eye open: |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by fulfillment2020(m): 4:16pm On Oct 26, 2014 |
jacob05:I am happy mine is "Akwa Ibom" I claim it in jesus name. |
NYSC 2014 Batch C States' Of Deployment Library • NYSC 2014 BATCH C Abuja Corpers, Let's Meet Here!!! • NYSC 2014 Batch B House • 2 • 3 • 4
NYSC 2016 Batch B Corps Members House • NYSC 2016 Batch A Corp Members House • Nysc 2015 Batch A
Viewing this topic: 2 guest(s)
Make una no vex abeg. E b lyk na Stunt o. Dem neva send screenshots. Na lie oo. But, curiouses why u dey wish me Taraba now? 
?..... If yes... Then Check Your POSTING at


nukkas ain't got shii on me