₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,047 members, 8,448,371 topics. Date: Monday, 20 July 2026 at 09:26 AM

Toggle theme

Latest Conversation Between Ebola And HIV - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentJokes EtcLatest Conversation Between Ebola And HIV (1317 Views)

1 Reply

Latest Conversation Between Ebola And HIV by Kasieze(op): 9:55pm On Oct 26, 2014
EBOLA: Hallo Hallo
HIV: who be that na?
EBOLA: Na your bros ebola dey talk o!
HIV: hw far nah? Longest time. Where u dey?
EBOLA: my man, naija people wicked o o o o!!
HIV: how nah ?
EBOLA: them don pursue me comot from naija.
HIV: Hahahahaha!shebe I dey tell u make u calm down that time, u just dey do initial gra gra like say na only u waka come.
EBOLA: chei! Na mistake............................ http://www..com/view_joke.php?id=246 click to continue
Re: Latest Conversation Between Ebola And HIV by Sirchucks(m): 6:36am On Oct 27, 2014
Kasieze:
EBOLA: Hallo Hallo
HIV: who be that na?
EBOLA: Na your bros ebola dey talk o!
HIV: hw far nah? Longest time. Where u dey?
EBOLA: my man, naija people wicked o o o o!!
HIV: how nah ?
EBOLA: them don pursue me comot from naija.
HIV: Hahahahaha!shebe I dey tell u make u calm down that time, u just dey do initial gra gra like say na only u waka come.
EBOLA: chei! Na mistake............................ http://www..com/view_joke.php?id=246 click to continue
HIV U GO SOON JOIN AM. SUPID THING!

Conversation Betweenebola And Aids.Chat Between Ebola And AIDS ReloadedEbola And Spiritual Implications234

How To Get The Attention Of Someone Who Snobs You.FUNTIME: Laugh It Off and add yours.....Hilarious: Will You Employ Him If You Were The CEO (photo)?