NYSC 2014 Batch C House - NYSC (1060) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2014 Batch C House (1624874 Views)
1 2 3 ... 1057 1058 1059 1060 1061 1062 1063 ... 1276 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 4:57pm On Oct 27, 2014 |
sdot4:patiently waiting till tomorrow. I knw so many peeps 4 here go testify tomorrw. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 4:58pm On Oct 27, 2014 |
ojoawo: ... |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by kilmix: 4:58pm On Oct 27, 2014 |
Shigoboy:#TeamAAU-Ekpoma. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 4:59pm On Oct 27, 2014 |
ojoawo:na b say we b dsame for dis house.. Pray make dem carry us go dsame place..I go like make we dey together o! U bam scatter! |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Shigoboy(m): 5:00pm On Oct 27, 2014 |
Just sneak into titiluvly profile now, chai the babe fine die, I no knw say we get fine fine chiks for this tread oo |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 5:00pm On Oct 27, 2014 |
Titiluvly:i don chill-ax, i don chill-hoe, chill-cutlass sef.... my heartbeat is pounding faster by the minute I wont be suprised if e run comot for my body |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 5:00pm On Oct 27, 2014 |
kilmix:entity lankamua, mu eze! Uwc |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by sdot4(m): 5:01pm On Oct 27, 2014 |
Dminister:patiently waiting too |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 5:02pm On Oct 27, 2014 |
beegurl:hhahahahahahaha! |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by kilmix: 5:02pm On Oct 27, 2014 |
Dminister:wogged... may ur son never resemble ur landlord.. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 5:03pm On Oct 27, 2014 |
Dminister:that camp go suffer from over-awesomeness be that |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 5:03pm On Oct 27, 2014 |
Shigoboy:with the state of nigerian roads, wen e wan arrive school ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Shigoboy(m): 5:05pm On Oct 27, 2014 |
ojoawo:it will be forwarded to sch tru mail. I guess that will happen b4 thur |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 5:05pm On Oct 27, 2014 |
Dminister:me i'm patiently waiting for page 1111. Whether letter come out this week or not no consign me! |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 5:06pm On Oct 27, 2014 |
Shigoboy:wey LAUTECH hackers... Job don dey ooooo ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 5:06pm On Oct 27, 2014 |
kilmix:wogged! Daziz, walk and neva jantule..may the gods that offer us holy water via kariability foresee beyond atima t of our elonguatua! |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 5:07pm On Oct 27, 2014 |
ojoawo:No worry, by 10am tomoro, ur own go enta and na Benue I de see.. ...say Amen.. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by bigjayswagz: 5:08pm On Oct 27, 2014 |
abeg oo! i need help oo. How can I print call up letter oo.. is it through my email or they will send me a link so as to print my call up letter.. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by destante(f): 5:09pm On Oct 27, 2014 |
Shigoboy:this is a joke right? |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 5:10pm On Oct 27, 2014 |
Shigoboy:Lol..thank you Sire... |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 5:10pm On Oct 27, 2014 |
fujirice:broda man e must concern u oo! Na ur access to camp be dat we all need am! |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 5:12pm On Oct 27, 2014 |
ojoawo:my guy! Na to activate flexing all d time for mami. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 5:12pm On Oct 27, 2014 |
Titiluvly:u sha want me and you go same camp.... I fit help you work am still ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by noordean(m): 5:13pm On Oct 27, 2014 |
princetunex:Yeah broda am gud..u r nw one of our e-warriors |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 5:14pm On Oct 27, 2014 |
Dminister:.......and late night packages for dark corners ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by kilmix: 5:14pm On Oct 27, 2014 |
Dminister:asheee ... may u walk n stumble on cbn n bembelicious okpekesis. continue to shine ur golden finger above all comarados. wat illya were u made karid? |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Shigoboy(m): 5:16pm On Oct 27, 2014 |
Titiluvly:you are welcm ma, which sch r u from? |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 5:17pm On Oct 27, 2014 |
ojoawo:hahahahaha! Lwkm! Yes oooo! U sabi am jare. U remind me Jux like we dey do am for area 4 for aau. O boy e dey make sense I swear! |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by teelady(f): 5:18pm On Oct 27, 2014 |
![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 5:19pm On Oct 27, 2014 |
kilmix:ilya du bensu..karid mwaness! May ur days remain d days of dat okpeke8 |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Heineken(m): 5:19pm On Oct 27, 2014 |
Shigoboy:. Shigoboss..soon like today or 2mao? |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by kilmix: 5:21pm On Oct 27, 2014 |
Dminister:muwaness was made karid via illya bensu...XY Chief Micah Aigbehi...importer exporter of expired condom. |
NYSC 2014 Batch C States' Of Deployment Library • NYSC 2014 BATCH C Abuja Corpers, Let's Meet Here!!! • NYSC 2014 Batch B House • 2 • 3 • 4
NYSC 2016 Batch B Corps Members House • NYSC 2016 Batch A Corp Members House • Nysc 2015 Batch A

