NYSC 2014 Batch C House - NYSC (1072) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2014 Batch C House (1618050 Views)
1 2 3 ... 1069 1070 1071 1072 1073 1074 1075 ... 1276 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Claroo(op): 9:26pm On Oct 27, 2014 |
sodiqyinka:Eyaa..sorry bro |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Claroo(op): 9:27pm On Oct 27, 2014 |
sodiqyinka:Hope say no be North u dey go o |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by oyeludef(m): 9:28pm On Oct 27, 2014 |
sabiguy:i am mubarak obama and i approve dis message |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 9:29pm On Oct 27, 2014 |
ojoawo:yeah! I'm back! Wetin dey happen hia? Barman wy u pack bottles full my table na? U wan kill person? Carry dem go back,I don dey e-high already. I wan jux relax make I dey observe.#observing tins# ojoawo afa na? Any news from those peeps in d house yet? |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Temmytea70(m): 9:29pm On Oct 27, 2014 |
some people will be thinking they'll receive their call up letter here on nairaland.....dont understand the high no of people here.....You guys should go to bed johr......QUE SERA SERA |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 9:31pm On Oct 27, 2014 |
Dminister:na xo xo ghostmode / observer mode all of them dey since ooo |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 9:35pm On Oct 27, 2014 |
ojoawo:ehn ehn, I never see any posting news from dem o. I don read tru the pages noting yet. Na to observe reach to tomorrw b dat. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Slimszy: 9:40pm On Oct 27, 2014 |
Someone said camp has been postponed to 18th...ihope its a joke tho |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by fashoo2010(m): 9:40pm On Oct 27, 2014 |
segedy:Greatest OOUite, thank God u're not on ghost mode again, u'll meet other OOUites here. Frm which dept? I'm frm MCB dept. #teamruggged, mogallant... |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Temmytea70(m): 9:41pm On Oct 27, 2014 |
Slimszy:last time i checked,today isnt april 1 |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by nigel007(m): 9:42pm On Oct 27, 2014 |
Mehn am tired of reloading my mail box. NYSC, see if una make me vex ehn, i go leave dis service 4 una. Wat sort of tension is this? *shinning red eyes* |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 9:43pm On Oct 27, 2014 |
ojoawo:Ojoawo howdy na? |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Temmytea70(m): 9:45pm On Oct 27, 2014 |
at last |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by wordsplay(m): 9:47pm On Oct 27, 2014 |
ojoawo:Korrect padi mi. Ʋ na e-millionaire o. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 9:47pm On Oct 27, 2014 |
Dminister:na tomorrow sure pass |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 9:48pm On Oct 27, 2014 |
Anugod:bae is back from ghostmoding ![]() bae wey go lobby with emptyhen to block my sim just cos of page1000 |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 9:49pm On Oct 27, 2014 |
ojoawo:yeah! Na true talk. Make we continue to dey observe tomorrow. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by nigel007(m): 9:51pm On Oct 27, 2014 |
Temmytea70:@ last wat?, u 'cum'? |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by NnamdiN: 9:54pm On Oct 27, 2014 |
Does anyone know how to lobby for a favorable PPA? ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by bukit05(f): 9:54pm On Oct 27, 2014 |
nigel007:U don check draft?=)) |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 9:54pm On Oct 27, 2014 |
wordsplay:na just say I no wan e-brag... I - A whole moderator of the NYSC portal... no be small thing naa |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Temmytea70(m): 9:55pm On Oct 27, 2014 |
nigel007:at last am beginning to feel sleepy |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by wordsplay(m): 9:57pm On Oct 27, 2014 |
ojoawo:No be small something. We suppose gather e-money come ur side |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 10:00pm On Oct 27, 2014 |
Dminister:yes boss... HousE!!?! all you ghostmoders, op say una hear Observation Suspended!! |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by nigel007(m): 10:00pm On Oct 27, 2014 |
bukit05:i dun ransack evrywer...abi i nid 2 go ransack their headoffice(NYSC) also? |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 10:01pm On Oct 27, 2014 |
wordsplay:shey no b dat E-money guy wey Kcee dey mention sha? Abeg ooo, make dem no knack me with kidnapping suit ooo |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by handsum92: 10:02pm On Oct 27, 2014 |
Temmytea70:No increase people bp with this ua false alarm na oga boss! |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by nigel007(m): 10:04pm On Oct 27, 2014 |
Temmytea70:If u no wan sleep, na small tin nii. Just take BIG PLANK put btw ur eyelid. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Temmytea70(m): 10:06pm On Oct 27, 2014 |
nigel007:i love that......has it been working for you? |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by profeoo(m): 10:08pm On Oct 27, 2014 |
Gud day all! I received a msg frm NYsc dat u cn print ur call up letters only frrm nysc.gov.ng or potal...... Wat does dat imply? Who else got something like dat? |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by nigel007(m): 10:10pm On Oct 27, 2014 |
Temmytea70:Wella |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 10:12pm On Oct 27, 2014 |
Nysc own don too much...
|
NYSC 2014 Batch C States' Of Deployment Library • NYSC 2014 BATCH C Abuja Corpers, Let's Meet Here!!! • NYSC 2014 Batch B House • 2 • 3 • 4
NYSC 2016 Batch B Corps Members House • NYSC 2016 Batch A Corp Members House • Nysc 2015 Batch A
Viewing this topic: 1 guest(s)



