₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,100 members, 8,434,060 topics. Date: Friday, 26 June 2026 at 07:50 AM

Toggle theme

NYSC 2014 Batch C House - NYSC (1122) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2014 Batch C House (1630865 Views)

1 2 3 ... 1119 1120 1121 1122 1123 1124 1125 ... 1276 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 12:30am On Oct 29, 2014
fujirice:
See my criminal brother wey dem dey call niceeric. You no pay 4k na im u wan go print letter? Oloshi...lol!
looool na sharp practice naw....no be crime, before the site get sense to know say I no pay make I sharply download d thing lol
Re: NYSC 2014 Batch C House by endowedfirstlady(f): 12:31am On Oct 29, 2014
Maybe they want to right the wrongs,this pple shldnt give PCM hbp o
Re: NYSC 2014 Batch C House by bacco2000(m): 12:31am On Oct 29, 2014
The link sef don disappear
Re: NYSC 2014 Batch C House by Phateamah(f): 12:31am On Oct 29, 2014
niceeric:
it's working ooooo.....i got a 'u av no access to this resource ' message as I no pay 4k oooo
Thot I was the only 1
Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 12:32am On Oct 29, 2014
At leas we don know as the thing go be.
Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 12:32am On Oct 29, 2014
sedoley:
They've removed the link o undecided
as una don too rush am nko
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 12:32am On Oct 29, 2014
fujirice:
I bn wan wake u o! But as I see as u dey snore, I say make I leave you.....lol!
Lol I Don show nau.....I dream say dem post me to Edo, before I wake...hmm...God de
Re: NYSC 2014 Batch C House by smilen: 12:32am On Oct 29, 2014
The call up printout page no even dey the site again...Oga oooo after 800 million na him al dz rubbish stil dey happen....
Re: NYSC 2014 Batch C House by zicky(m): 12:33am On Oct 29, 2014
Ena don press ctrl+spoil the link don disappear
Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 12:33am On Oct 29, 2014
Phateamah:
Thot I was the only 1
lool, hajia, u sef wan play fast one lol
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 12:33am On Oct 29, 2014
They've removed the link oh. I should sleep jhor, d letter no de run abi I go begin dream am
Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 12:33am On Oct 29, 2014
niceeric:
looool na sharp practice naw....no be crime, before the site get sense to know say I no pay make I sharply download d thing lol
I dey your back jare! Anything you do I do.....lol!
Re: NYSC 2014 Batch C House by bacco2000(m): 12:34am On Oct 29, 2014
Chaii nysc d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ test run the link but no be for front page dem wan put am ....
Re: NYSC 2014 Batch C House by makkosky(m): 12:34am On Oct 29, 2014
Even though e dey work, I no get liver to check am this midnight........ My heartbeat they summersault like seriously
Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 12:34am On Oct 29, 2014
Titiluvly:
Lol I Don show nau.....I dream say dem post me to Edo, before I wake...hmm...God de
na Edo you wan go?
Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 12:35am On Oct 29, 2014
fujirice:
I dey your back jare! Anything you do I do.....lol!
lool
Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 12:35am On Oct 29, 2014
syahboy:
They've removed the link oh. I should sleep jhor, d letter no de run abi I go begin dream am
make I hear say you sleep....lol!
Re: NYSC 2014 Batch C House by gdaniels31(m): 12:36am On Oct 29, 2014
ABEG MAKE I GO BACK TO SLEEP BECAUSE ONLY THE LINK DON GIVE ME HIGH BLOOD POLLUTION TALKLESS OF WHEN YOU COME DEY TYPE YOU CALL UP NUMBER. UNA KNOW AS E BE WHEN WE DEY GO CHECK JAMB AND WAEC RESULT THOSE DAYS. WHEN YOU HEART GO FLY BEFORE YOU SEE RESULT. NA WETIN I DEY FACE NOW. I NOR WAN SEE ANYHOW STATE #PLAN B
#REDEPLOYMENT TINS. IF I SEE ANYHOW.
Re: NYSC 2014 Batch C House by fulfillment2020(m): 12:36am On Oct 29, 2014
fujirice:
Chei! I can even hear fulfillmen2020's snoring all the way from ibadan here......lol!
grin Lol.... Still very much awake boss, infact I dey do watch-nite on top nysc website.
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 12:37am On Oct 29, 2014
gdaniels31:
ABEG MAKE I GO BACK TO SLEEP BECAUSE ONLY THE LINK DON GIVE ME HIGH BLOOD POLLUTION TALKLESS OF WHEN YOU COME DEY TYPE YOU CALL UP NUMBER. UNA KNOW AS E BE WHEN WE DEY GO CHECK JAMB AND WAEC RESULT THOSE DAYS. WHEN YOU HEART GO FLY BEFORE YOU SEE RESULT. NA WETIN I DEY FACE NOW. I NOR WAN SEE ANYHOW STATE #PLAN B
#REDEPLOYMENT TINS. IF I SEE ANYHOW.
no fear na better state
Re: NYSC 2014 Batch C House by sdot4(m): 12:38am On Oct 29, 2014
nysc.org.ng d have removed the link...make una put am back ooo
Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 12:39am On Oct 29, 2014
fulfillment2020:
grin Lol.... Still very much awake boss, infact I dey do watch-nite on top nysc website.
no be only you o! We many for there....lol! Me and niceeric wan tamper with the supply small before e go reach the pipo wey get am. *winx*
Re: NYSC 2014 Batch C House by gdaniels31(m): 12:39am On Oct 29, 2014
I GO CHECK ON FRIDAY MYSELF. IF YOU LOVE ME SO MUCH YOU CAN CHECKBMINE AND TELL ME WHEN I WAKE UP. CALL UP NO. NYSC/DSU/2014/2357**. THANKS ALOT.
Re: NYSC 2014 Batch C House by gdaniels31(m): 12:39am On Oct 29, 2014
I GO CHECK ON FRIDAY MYSELF. IF YOU LOVE ME SO MUCH YOU CAN CHECKBMINE AND TELL ME WHEN I WAKE UP. CALL UP NO. NYSC/DSU/2014/235***. THANKS ALOT.
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 12:40am On Oct 29, 2014
fujirice:
na Edo you wan go?
Nah......

the way my heart is beating eh...chai.....God favour us pls....
Re: NYSC 2014 Batch C House by Heineken(m): 12:41am On Oct 29, 2014
I need this sleep seriously. Goodnyt to y'all. Good morning.
Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 12:41am On Oct 29, 2014
Titiluvly:
Nah......

the way my heart is beating eh...chai.....God favour us pls....
e don happen already oooo...no whine God looooooooool
Re: NYSC 2014 Batch C House by Heineken(m): 12:42am On Oct 29, 2014
Titiluvly:
Nah......

the way my heart is beating eh...chai.....God favour us pls....
. Lol. Titi no fear jor
Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 12:42am On Oct 29, 2014
Titiluvly:
Nah......

the way my heart is beating eh...chai.....God favour us pls....
hahahahahahahaha! Amen o! Me as I buy land for page 1111 I became at peace with myself......seriously!
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 12:43am On Oct 29, 2014
Titiluvly:
Nah......

the way my heart is beating eh...chai.....God favour us pls....
as I was keying in d call up no. ehn e be like say my heart wan fly. Nawa for 9ja sumtin
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 12:44am On Oct 29, 2014
niceeric:
e don happen already oooo...no whine God looooooooool
Chaiiii....make i just thank God cos e don happen to our favour....Amen
1 2 3 ... 1119 1120 1121 1122 1123 1124 1125 ... 1276 Reply

NYSC 2014 Batch C States' Of Deployment LibraryNYSC 2014 BATCH C Abuja Corpers, Let's Meet Here!!!NYSC 2014 Batch B House234

NYSC 2016 Batch B Corps Members HouseNYSC 2016 Batch A Corp Members HouseNysc 2015 Batch A