†★annypie★† - Celebrities (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › †★annypie★† (3336 Views)
| Re: †★annypie★† by Nobody: 8:29am On Nov 03, 2014 |
herald9:u need papa blue? ![]() |
| Re: †★annypie★† by Nobody: 8:30am On Nov 03, 2014 |
Annypie:[size=3pt] mi loff of life[/size] Make I borrow u glasses? ![]() |
| Re: †★annypie★† by herald9: 8:36am On Nov 03, 2014 |
AgapeCharis:Lolz Oga I don clear am...Wetin dey happen here... is this the campaign headquarters? |
| Re: †★annypie★† by Nobody: 8:40am On Nov 03, 2014 |
herald9:Lol Dem say na d campaign thread b d headquarters o **jx to show some love for our contestant* |
| Re: †★annypie★† by slytubadth(m): 8:48am On Nov 03, 2014 |
Annypie:u dont wnt 2 pay b4 service abi? Anyways u already av ma vote cus of agapecharis... D guy na correct guy. So wen is d voting officially commencing. |
| Re: †★annypie★† by slytubadth(m): 8:49am On Nov 03, 2014 |
AgapeCharis:correct guy, she already have ma vote |
| Re: †★annypie★† by herald9: 8:51am On Nov 03, 2014 |
AgapeCharis:Ehn Ehn I feel love for your contestant sha but I no fit show am unless she follow me go ![]() |
| Re: †★annypie★† by Nobody: 8:51am On Nov 03, 2014 |
[quote author=slytubadth post=27681411]u dont wnt 2 pay b4 service abi? Anyways u already av ma vote cus of agapecharis... D guy na correct guy. So wen is d voting officially commencing.[/quote]lool..shebi u offer credit na?? Thanks for joining d team..*dont worry ur reward is somwhere*I really dont knw o,buh u culd check the campaign thread,for any oda info u need. over grateful dey worry me ryt nw...pls do spread d word |
| Re: †★annypie★† by Nobody: 8:54am On Nov 03, 2014 |
| Re: †★annypie★† by Nobody: 8:56am On Nov 03, 2014 |
herald9:lool..bet ya my follower already na. ehehhee,dats d only following i knw o. |
| Re: †★annypie★† by herald9: 9:00am On Nov 03, 2014 |
Annypie:Hehehe shea you disappointed me dat yesterday.. after I don prepare to take off finish... I had no choice dan to go doze off ontop my broom ![]() Didn't sleep much tho... How's your morning going? |
| Re: †★annypie★† by Nobody: 9:02am On Nov 03, 2014 |
slytubadth:better oil dey ur head abeg ![]() herald9:follow u go where? ![]() |
| Re: †★annypie★† by herald9: 9:25am On Nov 03, 2014 |
AgapeCharis:Where diariz much love to be shown Abi u wan follow Come? Tah! abeg stay for ur office receive volunteers while I entertain your aspirant ![]() |
| Re: †★annypie★† by Nobody: 9:27am On Nov 03, 2014 |
herald9: ![]() Wetin u wan use entertain am if I may ask? ![]() |
| Re: †★annypie★† by herald9: 9:35am On Nov 03, 2014 |
AgapeCharis: ![]() It's not in your scope to know... You ol' nosy CM ![]() |
| Re: †★annypie★† by Nobody: 9:53am On Nov 03, 2014 |
herald9:hmmmm Watching o |
| Re: †★annypie★† by herald9: 10:14am On Nov 03, 2014 |
AgapeCharis:Do you need binoculars? |
| Re: †★annypie★† by Nobody: 10:15am On Nov 03, 2014 |
herald9:No Sir ![]() |
Nigeria Artist And Their First Popular Song • Video: Hot Couple Killed And Eaten By Lion While Doing Shoki In Bush • Ten Most Beautiful Young Actresses In Nigeria.. (sexy Photos)



