Sharp Naija Used 01 Toyota Camry Droplight @599k Only - Autos - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Autos › Sharp Naija Used 01 Toyota Camry Droplight @599k Only (935 Views)
| Sharp Naija Used 01 Toyota Camry Droplight @599k Only by ahiarah(op): 1:17am On Nov 05, 2014 |
Auto gear Fabric interior Factory a.c. 08122411776 08097930879 794B3513 Whatsapp:08097930879
|
| Re: Sharp Naija Used 01 Toyota Camry Droplight @599k Only by MichaelSokoto(m): 2:28am On Nov 05, 2014 |
OP na whetyn d moto carry 4 head? Na siren? ![]() Abi d car carry small jerican 2 gor fesh small water ni? ![]() |
| Re: Sharp Naija Used 01 Toyota Camry Droplight @599k Only by Nobody: 6:01am On Nov 05, 2014 |
Droplight? Una don waka come dey confuse son of man. I thought this was envelope? ![]() |
| Re: Sharp Naija Used 01 Toyota Camry Droplight @599k Only by ebeayea: 6:06am On Nov 05, 2014 |
Serious buyer 500 |
| Re: Sharp Naija Used 01 Toyota Camry Droplight @599k Only by MichaelSokoto(m): 9:39am On Nov 05, 2014 |
CityNG:Ee be like say our teasing & joke dey make d OP fall price down per seconds billin ![]() Oya make we bombard am wif more, maybe price gor reash 80K today b4 5PM (4 camry 2.2 wif AC & alloy oo!) ![]() |
| Re: Sharp Naija Used 01 Toyota Camry Droplight @599k Only by ahiarah(op): 10:24am On Nov 05, 2014 |
ebeayea:Call me let's negotiate better |
| Re: Sharp Naija Used 01 Toyota Camry Droplight @599k Only by ahiarah(op): 10:25am On Nov 05, 2014 |
CityNG:Envelope, droplight, spreadlight....all Na same jarey .....lol |
Clean Naija Used 010 Toyota Camry voltron S.E +navi 1.599k Only • Sold...Sold... Sold Used '01 Mazda 626 With Pix...from #380 to #300..Hurry • 2002 Nissan Primera(tokunbo) 4 Sale/Used 01 Altima 4 Sale • 2 • 3 • 4
Direct Tokunbo 2005 Model Toyota Matrix. Distress Sale • Pristine 2005 Nissan Maxima 3.5 SE (toks)super FRESH (buy And Drive) • Reg Nissan Infinity FX45 1.6m :-kings Auto

