Stats: 3,165,641 members, 7,861,965 topics. Date: Sunday, 16 June 2024 at 02:13 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / ** (50482 Views)
Badass Facts About The Queen That Will Surprise You / Happy Birthday To Me In Advance / Happy Birthday To Natasha,, (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) ... (22) (Reply) (Go Down)
Re: ** by Andyblaze: 9:41pm On Nov 12, 2014 |
Danhumprey: Here na...una don travel go afganistan finish dey throw bomb that side |
Re: ** by monic01(f): 9:42pm On Nov 12, 2014 |
Danhumprey:hmmm, thanks but no thanks |
Re: ** by dre11(m): 9:43pm On Nov 12, 2014 |
miztola: I don't think I did see the emboldened ***just passing and trying not to read meaning to it****** |
Re: ** by nickz(m): 9:43pm On Nov 12, 2014 |
ggrin:i just one help your condition ![]() since you no wan maake ma dick rest today?? just dey call the tin name all over NL something wey no look for your trouble oh ![]() ![]() |
Re: ** by marcjoe(m): 9:44pm On Nov 12, 2014 |
flawlessS: How can i ve a bae like this? ![]() ![]() That would wish me well like this.. ![]() 1 Like |
Re: ** by cupidhero(m): 9:45pm On Nov 12, 2014 |
ggrin:you sound kinda naughty and i like em naughty and fine. hey! wanna dance? |
Re: ** by Mrfils(m): 9:46pm On Nov 12, 2014 |
Hmmmnnn... What can I say ![]() Happy Birthday to d celebrant ![]() Wish u many more awesome years Hmmmnnn... This has jst given me an idea.. What do u guys think abt e-proposal? ![]() 1 Like |
Re: ** by Jbluv55(m): 9:46pm On Nov 12, 2014 |
AfricanApple:Who tell you say na only you na? ![]() |
Re: ** by dre11(m): 9:47pm On Nov 12, 2014 |
KingTom: I for vex.. ... But I will just watch him. With one corner eye Because of where we dey come from |
Re: ** by nickz(m): 9:49pm On Nov 12, 2014 |
KingTom:jbluv abeg add one bottle of alomo. ![]() ![]() the babe na omo aye to calm her spirit down ![]() |
Re: ** by Nobody: 9:49pm On Nov 12, 2014 |
Mrfils:proposal?? Its better done offline ooo. |
Re: ** by Jbluv55(m): 9:51pm On Nov 12, 2014 |
dre11:Baba Abeg nor vex o, I go bring una own food specially noni o ![]() 1 Like |
Re: ** by Jbluv55(m): 9:53pm On Nov 12, 2014 |
KingTom:I don bring am com o ![]() ![]() |
Re: ** by Andyblaze: 9:55pm On Nov 12, 2014 |
![]() |
Re: ** by dre11(m): 9:55pm On Nov 12, 2014 |
Jbluv55: U wan try carjole me either ur teeth smiling Make I wait small but make u make sure say meat plenty for mah soup |
Re: ** by Jbluv55(m): 9:57pm On Nov 12, 2014 |
Re: ** by Jbluv55(m): 9:59pm On Nov 12, 2014 |
miztola:Oya na ![]() ![]() |
Re: ** by Jbluv55(m): 10:01pm On Nov 12, 2014 |
Odilafta:Torh!!! Adura gbogbo wa l'Olorun a gba o ![]() How your day today na? |
Re: ** by Nobody: 10:02pm On Nov 12, 2014 |
dre11:*kneels down and begging him* Dre11 please in the name of the celebrant,read meaning into it ![]() ![]() |
Re: ** by dre11(m): 10:02pm On Nov 12, 2014 |
Re: ** by Jbluv55(m): 10:03pm On Nov 12, 2014 |
missberrypop5:Yeske ![]() ![]() |
Re: ** by Nobody: 10:06pm On Nov 12, 2014 |
Re: ** by Jbluv55(m): 10:06pm On Nov 12, 2014 |
dre11:*packs BBQ meat plenty give am ![]() [img]http://eatvidence.files./2012/06/dsc_9047.jpg[/img] Enjoy baba ![]() |
Re: ** by Femistico(m): 10:07pm On Nov 12, 2014 |
happy birthday flawless wish u long life nd prosperity IJN. but I neva see e-rice ooo 1 Like |
Re: ** by ggrin(f): 10:07pm On Nov 12, 2014 |
KingTom: ![]() |
Re: ** by ggrin(f): 10:08pm On Nov 12, 2014 |
cupidhero:andyblaze pls play us dadubule by skaley mental ![]() ![]() |
Re: ** by ggrin(f): 10:09pm On Nov 12, 2014 |
nickz:moti mu alomo yo o, moma do nickz paaaaaaa ![]() ![]() ![]() |
Re: ** by Nobody: 10:10pm On Nov 12, 2014 |
Jbluv55:Fine o ![]() yours? You neva give me rice o |
Re: ** by Jbluv55(m): 10:11pm On Nov 12, 2014 |
miztola: ![]() ![]() ![]() You sha wan add weight tipatipa abi ![]() Oya take o ![]() ![]() ![]() Enjoy double portion ![]() 2 Likes |
Re: ** by dre11(m): 10:12pm On Nov 12, 2014 |
miztola: Hum It's like she is giving me the unreserved assess to read the best meaning to that post And I. .......... Don't worry I will send the meanings to u wrapped in coded message to msmariah ![]() |
Re: ** by Jbluv55(m): 10:13pm On Nov 12, 2014 |
Femistico:Here you go sire ![]() [img]http://kins.foodpages.ca/itemimmgs/42565_1_5_DeepFriedShrimpwithSweetandSourSauce_1208834124.jpg[/img] |
Re: ** by ggrin(f): 10:14pm On Nov 12, 2014 |
@nickz I suspected so. Bouncers just take him down and give him small amala there make he calm down. Oya Ewure kingtom follow them ![]() ![]() |
(1) (2) (3) ... (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) ... (22) (Reply)
This Is Why Nigerians Do Not Deserve Financial Help From Fellow Nigerians (pics) / World's Tallest Dog ZEUS. 7-foot Tall And Weighs 70kg. (pics) / 4 Ways Ooni Ogunwusi Makes History As Wuraola Confirms Marriage Collapse
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31 |