** - Nairaland General (16) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › ** (58139 Views)
1 2 3 ... 13 14 15 16 17 18 19 ... 22 Reply (Go Down)
| Re: ** by Andyblaze: 9:41pm On Nov 12, 2014 |
Danhumprey:Here na...una don travel go afganistan finish dey throw bomb that side |
| Re: ** by monic01(f): 9:42pm On Nov 12, 2014 |
Danhumprey:hmmm, thanks but no thanks |
| Re: ** by dre11(m): 9:43pm On Nov 12, 2014 |
miztola:I don't think I did see the emboldened ***just passing and trying not to read meaning to it****** |
| Re: ** by nickz(m): 9:43pm On Nov 12, 2014 |
ggrin:i just one help your condition ![]() since you no wan maake ma dick rest today?? just dey call the tin name all over NL something wey no look for your trouble oh ![]() ![]() |
| Re: ** by marcjoe(m): 9:44pm On Nov 12, 2014 |
flawlessS:How can i ve a bae like this? ![]() That would wish me well like this.. ![]() |
| Re: ** by cupidhero(m): 9:45pm On Nov 12, 2014 |
ggrin:you sound kinda naughty and i like em naughty and fine. hey! wanna dance? |
| Re: ** by Mrfils(m): 9:46pm On Nov 12, 2014 |
Hmmmnnn... What can I say Happy Birthday to d celebrant Wish u many more awesome years Hmmmnnn... This has jst given me an idea.. What do u guys think abt e-proposal? ![]() |
| Re: ** by Jbluv55(m): 9:46pm On Nov 12, 2014 |
AfricanApple:Who tell you say na only you na? ![]() |
| Re: ** by dre11(m): 9:47pm On Nov 12, 2014 |
KingTom:I for vex.. ... But I will just watch him. With one corner eye Because of where we dey come from |
| Re: ** by nickz(m): 9:49pm On Nov 12, 2014 |
KingTom:jbluv abeg add one bottle of alomo. ![]() ![]() the babe na omo aye to calm her spirit down ![]() |
| Re: ** by Nobody: 9:49pm On Nov 12, 2014 |
Mrfils:proposal?? Its better done offline ooo. |
| Re: ** by Jbluv55(m): 9:51pm On Nov 12, 2014 |
dre11:Baba Abeg nor vex o, I go bring una own food specially noni o . |
| Re: ** by Jbluv55(m): 9:53pm On Nov 12, 2014 |
KingTom:I don bring am com o . Shey na amala be your own abi? ![]() |
| Re: ** by Andyblaze: 9:55pm On Nov 12, 2014 |
| Re: ** by dre11(m): 9:55pm On Nov 12, 2014 |
Jbluv55:U wan try carjole me either ur teeth smiling Make I wait small but make u make sure say meat plenty for mah soup |
| Re: ** by Jbluv55(m): 9:57pm On Nov 12, 2014 |
| Re: ** by Jbluv55(m): 9:59pm On Nov 12, 2014 |
miztola:Oya na . Shey you go chow first abi? ![]() |
| Re: ** by Jbluv55(m): 10:01pm On Nov 12, 2014 |
Odilafta:Torh!!! Adura gbogbo wa l'Olorun a gba o . How your day today na? |
| Re: ** by Nobody: 10:02pm On Nov 12, 2014 |
dre11:*kneels down and begging him* Dre11 please in the name of the celebrant,read meaning into it ![]() |
| Re: ** by dre11(m): 10:02pm On Nov 12, 2014 |
Jbluv55:Thanks But the meat never do me ooooo I no dey manage meat at all ![]() |
| Re: ** by Jbluv55(m): 10:03pm On Nov 12, 2014 |
missberrypop5:Yeske . Make I serve you berrypop? ![]() |
| Re: ** by Nobody: 10:06pm On Nov 12, 2014 |
| Re: ** by Jbluv55(m): 10:06pm On Nov 12, 2014 |
dre11:*packs BBQ meat plenty give am *[img]http://eatvidence.files./2012/06/dsc_9047.jpg[/img] Enjoy baba ![]() |
| Re: ** by Femistico(m): 10:07pm On Nov 12, 2014 |
happy birthday flawless wish u long life nd prosperity IJN. but I neva see e-rice ooo |
| Re: ** by ggrin(f): 10:07pm On Nov 12, 2014 |
KingTom: ![]() |
| Re: ** by ggrin(f): 10:08pm On Nov 12, 2014 |
cupidhero:andyblaze pls play us dadubule by skaley mental ![]() ![]() |
| Re: ** by ggrin(f): 10:09pm On Nov 12, 2014 |
nickz:moti mu alomo yo o, moma do nickz paaaaaaa ![]() ![]() ![]() |
| Re: ** by Nobody: 10:10pm On Nov 12, 2014 |
Jbluv55:Fine o ![]() yours? You neva give me rice o |
| Re: ** by Jbluv55(m): 10:11pm On Nov 12, 2014 |
miztola: You sha wan add weight tipatipa abi ![]() Oya take o ![]() https://a4.urbancdn.com/w/s/rr/PpyJR30XP4Lf4T.jpghttps://www.concordextra.com/img_uploads/coke-2ltr-x-2.jpg Enjoy double portion ![]() |
| Re: ** by dre11(m): 10:12pm On Nov 12, 2014 |
miztola:Hum It's like she is giving me the unreserved assess to read the best meaning to that post And I. .......... Don't worry I will send the meanings to u wrapped in coded message to msmariah ![]() |
| Re: ** by Jbluv55(m): 10:13pm On Nov 12, 2014 |
Femistico:Here you go sire ![]() [img]http://kins.foodpages.ca/itemimmgs/42565_1_5_DeepFriedShrimpwithSweetandSourSauce_1208834124.jpg[/img] |
| Re: ** by ggrin(f): 10:14pm On Nov 12, 2014 |
@nickz I suspected so. Bouncers just take him down and give him small amala there make he calm down. Oya Ewure kingtom follow them ![]() |
Badass Facts About The Queen That Will Surprise You • Happy Birthday To Me In Advance • Happy Birthday To Natasha,, • 2 • 3 • 4
He Called After 5 Years In The US (read) • Snake Killed In Ago Palace Canal (Photos) • Cheating Couple Forced To Walk Unclad In Benue State
Viewing this topic: 1 guest(s)





gotta go back
. 

