Nairalanders: Don Kill Me Ooh - Celebrities - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › Nairalanders: Don Kill Me Ooh (642 Views)
| Nairalanders: Don Kill Me Ooh by oviedeking(op): 8:20pm On Nov 16, 2014 |
Nairalanders: don kill me ooh Men Nairabet nor dey easy oooh. I just lust 2million naira just now because of just yotam match nawa ooo men I won go jump 4 inside river now as I da tell you imagine the wicked people ok I agree I loss but them nor fit even say this boy as e da be now we go give u 500,000Naira The wicked people nor fit duam like that. You know wating pain me pass them con start to da luagh me na wa ooo Yotam una father 4 dis 9ja how men fit take blow self? My question is that them go fit win 2million naira 4 nairabet? |
| Re: Nairalanders: Don Kill Me Ooh by Surplus90(m): 8:59pm On Nov 16, 2014 |
join nairastake.com |
| Re: Nairalanders: Don Kill Me Ooh by golddeejay(m): 9:40pm On Nov 16, 2014 |
Surplus90:u wicked o, pesin dey complain abt nairabet, u dey recommend nairastake for am |
| Re: Nairalanders: Don Kill Me Ooh by geedot: 11:50pm On Nov 16, 2014 |
golddeejay:shey dem write "pls come and play" fo® their site? Na ojukokoro wan kill op.. 2m na hin you take stake? Iyen naa da |
Ooh My God!! What Is Happenning Here [see Photo] • Nairabet Signs Phyno As New Ambassador [photos] • Nah Die Dis Öne Ðey Ooh( See) Phøtos • 2 • 3 • 4
Project 7 Winner Geoffrey To Collaborate With Masterkraft On New Single • I Started The Trend Of Entertainers Going Into Politics'- RMD • Eva’s Outfit To Headies 2014 Awards