₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,174 members, 8,429,638 topics. Date: Friday, 19 June 2026 at 08:54 AM

Toggle theme

Nairalanders: Don Kill Me Ooh - Celebrities - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentCelebritiesNairalanders: Don Kill Me Ooh (643 Views)

1 Reply (Go Down)

Nairalanders: Don Kill Me Ooh by oviedeking(op): 8:20pm On Nov 16, 2014
Nairalanders: don kill me ooh


Men Nairabet nor dey easy oooh. I just lust 2million naira just now because of just yotam match nawa ooo men I won go jump 4 inside river now as I da tell you imagine the wicked people ok I agree I loss but them nor fit even say this boy as e da be now we go give u 500,000Naira

The wicked people nor fit duam like that.
You know wating pain me pass them con start to da luagh me na wa ooo

Yotam una father

4 dis 9ja how men fit take blow self?





My question is that them go fit win 2million naira 4 nairabet?
Re: Nairalanders: Don Kill Me Ooh by Surplus90(m): 8:59pm On Nov 16, 2014
join nairastake.com
Re: Nairalanders: Don Kill Me Ooh by golddeejay(m): 9:40pm On Nov 16, 2014
Surplus90:
join nairastake.com
u wicked o, pesin dey complain abt nairabet, u dey recommend nairastake for am
Re: Nairalanders: Don Kill Me Ooh by geedot: 11:50pm On Nov 16, 2014
golddeejay:
u wicked o, pesin dey complain abt nairabet, u dey recommend nairastake for am
shey dem write "pls come and play" fo® their site?
Na ojukokoro wan kill op.. 2m na hin you take stake? Iyen naa da
1 Reply

Ooh My God!! What Is Happenning Here [see Photo]Nairabet Signs Phyno As New Ambassador [photos]Nah Die Dis Öne Ðey Ooh( See) Phøtos234

Another music producer Lambaste Wizkid!!Andrew Scott ‘stars As A Villain In 'bond 24′Why I Dumped Mothers Of My Two Daughters – Oritsefemi