Help Help I Live Zanzibar Island Can Anyone Pls Give Me Info About........... - Travel - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Travel › Help Help I Live Zanzibar Island Can Anyone Pls Give Me Info About........... (1319 Views)
| Help Help I Live Zanzibar Island Can Anyone Pls Give Me Info About........... by onamama(op): 2:48am On Nov 17, 2014 |
mi be 9ja way dey live zanzibar island , can anyone pls give me info about , Georgia Tbilisi ,kosovo,Maldives....what details i need?? |
| Re: Help Help I Live Zanzibar Island Can Anyone Pls Give Me Info About........... by Nobody: 2:53am On Nov 17, 2014 |
onamama:broz be careful with what you wish for....All this name wey be like war zone una sure say no b Zambissa u wan go so...lolz |
| Re: Help Help I Live Zanzibar Island Can Anyone Pls Give Me Info About........... by cutieme(m): 6:33am On Nov 17, 2014 |
@onamama,please tell me more about that zanziber and what one could do to make a living there,thanks |
| Re: Help Help I Live Zanzibar Island Can Anyone Pls Give Me Info About........... by onamama(op): 7:25am On Nov 17, 2014 |
afolag:Lol,.......do you know anything about Georgia Tbilisi anyone have idea about the place?? i had that 9ja passport na visa fees?? |
| Re: Help Help I Live Zanzibar Island Can Anyone Pls Give Me Info About........... by onamama(op): 7:27am On Nov 17, 2014 |
cutieme:Yea, zanzibar is very nice place as we all know that , many people come for vacation, tourist, business and more , is very small Island |
| Re: Help Help I Live Zanzibar Island Can Anyone Pls Give Me Info About........... by cutieme(m): 8:48am On Nov 17, 2014 |
@onamama she's our sister,from eastern part of nigeria |
| Re: Help Help I Live Zanzibar Island Can Anyone Pls Give Me Info About........... by Nobody: 4:09pm On Nov 17, 2014 |
onamama:I guess the best place u should go is TUMBUKTU TIMBERLAND hahaaaaa!!! we dey try cut your finger, u still dey wear ring....lolzzz |
| Re: Help Help I Live Zanzibar Island Can Anyone Pls Give Me Info About........... by onamama(op): 4:52pm On Nov 17, 2014 |
see you ...you no get any info for hand ...if dem no cut the hand make you cum cut em/ |
| Re: Help Help I Live Zanzibar Island Can Anyone Pls Give Me Info About........... by bameyi(m): 12:42am On Nov 19, 2014 |
onamama:Old boy you done Google that place na cold go kill person there oh.... Also na Russia wahala go run you back to Nigeria. My advice be say, make you go church pray God go open better door for you..... |
Can Anyone Pls Help Me To Verify A Malaysia Visa • Anybody Who Can Give Me Info About Gambia? I Need Basic Information About Gambia, Cost Of House Acco • I Live In America, But I'm Not Aje-Butter • 2 • 3 • 4
10 Countries With The Highest Cost Of Living, See Nigeria Stand. • Ranked: African Cities With The Best Quality Of Life • Seeking Affordable Student Housing In Houston, Texas