Meet New Cool People And Just Make Friends - Dating And Meet-up Zone (95) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Dating And Meet-up Zone › Meet New Cool People And Just Make Friends (333044 Views)
1 2 3 ... 92 93 94 95 96 97 98 ... 244 Reply (Go Down)
| Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by slimedge(m): 1:40pm On Nov 29, 2014 |
Mzflexydeeva:...And me and u resemble o wey u dey yap me xo... ![]() |
| Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Thinkr(m): 2:00pm On Nov 29, 2014 |
slimedge:Niggar set that P. Sharply ![]() |
| Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(op): 2:43pm On Nov 29, 2014 |
Thinkr:u sure say na my office u still dey look so? Co's wetin u dey describe be like kios ![]() |
| Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(op): 2:44pm On Nov 29, 2014 |
Hmmmmmmmmm slimedge: |
| Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(op): 2:45pm On Nov 29, 2014 |
Thinkr:which p una dey set? I no know say u be bricklayer o |
| Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(op): 2:46pm On Nov 29, 2014 |
slimedge:u & who? Holy Ghost Fire!!! |
| Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Thinkr(m): 2:54pm On Nov 29, 2014 |
Mzflexydeeva:lolz* what do you sell there? |
| Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Thinkr(m): 2:56pm On Nov 29, 2014 |
| Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by slimedge(m): 3:30pm On Nov 29, 2014 |
Mzflexydeeva:... me abi? |
| Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by slimedge(m): 3:34pm On Nov 29, 2014 |
Thinkr:so what's d p?gattu apply it quickly ma niggal |
| Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(op): 9:35pm On Nov 29, 2014 |
Thinkr:sell where? |
| Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(op): 9:37pm On Nov 29, 2014 |
slimedge:no o! I no dey fear? |
| Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by slimedge(m): 9:40pm On Nov 29, 2014 |
| Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(op): 10:00pm On Nov 29, 2014 |
slimedge:I never chop ooooo. |
| Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by slimedge(m): 10:13pm On Nov 29, 2014 |
Mzflexydeeva:...Dis deeva gurl like 2 dey enter person with style o ![]() |
| Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(op): 10:36pm On Nov 29, 2014 |
slimedge:haahahhaahahahahhahahaha! Wetin I do na Na only bricklayers I know wen dey set tins na |
| Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by slimedge(m): 7:03am On Nov 30, 2014 |
Mzflexydeeva:...Wait a second,You frm Edo abi babe?@mzflexydeeva |
| Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by slimedge(m): 7:14am On Nov 30, 2014 |
Mzflexydeeva:....And I wanted to be a nice guy by inviting you over for a dinner... |
| Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(op): 9:38am On Nov 30, 2014 |
slimedge:yes oooo! Any doubt about dat? |
| Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(op): 9:39am On Nov 30, 2014 |
slimedge:awwwwww! Thanks i'll pass. I dey do evening fast ![]() |
| Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(op): 9:52am On Nov 30, 2014 |
Good morning every1 it's d last day of Nov. I thank God 4 d gift of life. Wishing every1 a blissful December |
| Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Thinkr(m): 10:51am On Nov 30, 2014 |
Mzflexydeeva:wish you same too. ![]() |
| Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by slimedge(m): 11:39am On Nov 30, 2014 |
Mzflexydeeva:...And I insist ![]() |
| Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by slimedge(m): 11:42am On Nov 30, 2014 |
Mzflexydeeva:...My guess was right then...They turn me on with their good looks but not all of them o...lol |
| Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by justjify(m): 1:24pm On Nov 30, 2014 |
oizamsy4marion:Hi Oizamsy4marion, am also an edo dude,base Απϑ work in Abuja. Good to have Чōϋ here.Be strong boo, Чōϋ'll get over it. Shit happens. |
| Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by justjify(m): 1:28pm On Nov 30, 2014 |
oizamsy4marion:Hmmmmmm... Чōϋ say guys are terrible? Well, I am seriously resisting †ђξ temptation to narrate my ordeal in †ђξ hand of a gurl. Anyway, to be fair I'll prefer to say "people are terrible" |
| Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by justjify(m): 1:38pm On Nov 30, 2014 |
@Mzflexydeeva I see Чōϋ everywhere I go on nairaland. U be MTN? Anyway thumbs up my edo sister, Чōϋ r holding it down on D̶̲̥̅̊Iƨ̣̣̣̇̇̇ thread. Much love my sis. |
| Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(op): 7:20pm On Nov 30, 2014 |
Thinkr:thanks dearly ![]() |
| Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(op): 7:21pm On Nov 30, 2014 |
slimedge:shou! U no want mk I fast again? |
| Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(op): 7:24pm On Nov 30, 2014 |
slimedge:hmmmmmmmmm! Na wa. Ooooo! D mataa hard no be small. Anyway I hope u don't land in trouble cos they have lots of good looking jewels. |
| Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(op): 7:28pm On Nov 30, 2014 |
justjify:everywhere ke? Well it's possible am all over ur imagination just kidding. Well i'm just trying o. Much love bruv |
| Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by richardnuga(m): 9:05pm On Nov 30, 2014 |
oizamsy4marion its okay............. |
How Do I Make Friends On Nairaland? • Black American Female In Far North Dallas Looking To Hook Up With Cool People. • D@ New Meet Up Zone 4 Cool People: • 2 • 3 • 4
Guys Drop Ur Number And Let The Ladies Call (hook Up Someone Pls) • Let's Hook Up, Drop Your Bbm Pin(for Single Guys And Girls Seriouslysearching) • UNIVERSAL CODES,INVERSE WORLD,NATURE, SCIENCE ETC ASK ME WAT DISTURBS U♥





