₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,362 members, 8,421,536 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 03:41 PM

Toggle theme

Tag And Ask - Forum Games (150) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentForum GamesTag And Ask (889194 Views)

1 2 3 ... 147 148 149 150 151 152 153 ... 790 Reply (Go Down)

Re: Tag And Ask by LordReed(m): 8:23pm On Dec 06, 2014
Specialist900:
she go understand. Meaning say that woman dey really take care of you.

Married people
If I talk wetin I see before I marry her you go think say I dey form spiri koko. Flesh of my flesh, bone of my bone, sa fini.
Re: Tag And Ask by HFOG(op): 8:24pm On Dec 06, 2014
Big bro LordReed the way you dey take time reply it's either you're multitasking or my phone is better than yours afterall
Re: Tag And Ask by LordReed(m): 8:24pm On Dec 06, 2014
HFOG:
Continue helping him to deceive himself you hear?
Specialist na my man na.
Re: Tag And Ask by LordReed(m): 8:24pm On Dec 06, 2014
Specialist900:
me sef get chest.
I believe you brother.
Re: Tag And Ask by HFOG(op): 8:25pm On Dec 06, 2014
LordReed:
If I talk wetin I see before I marry her you go think say I dey form spiri koko. Flesh of my flesh, bone of my bone, sa fini.
I wish you can form spiri koko. Waiting for the day
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:25pm On Dec 06, 2014
HFOG:
go marry. My lord has taken shape since we wedded :-P
why him no go take shape when him get wife without trouble.

I go marry soon to prove this your theory
Re: Tag And Ask by Nobody: 8:25pm On Dec 06, 2014
HFOG:
Okay dear. You sound calm or cold which should I say now? Hope you're alright
Am good just stressed out . thanks mum
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:26pm On Dec 06, 2014
HFOG:
Big bro LordReed the way you dey take time reply it's either you're multitasking or my phone is better than yours afterall
I go with the 2nd option. Lol
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:27pm On Dec 06, 2014
Elantracey:
Am good just stressed out . thanks mum
No vex o, but my aunt no tell me say she get daughter o. grin
Re: Tag And Ask by LordReed(m): 8:27pm On Dec 06, 2014
HFOG:
You're doubting Thomas na. You no see my sharp mouth? Me sef know say I worry. Na only God dey change me so
Tell me something.
Re: Tag And Ask by LordReed(m): 8:28pm On Dec 06, 2014
HFOG:
Jesus is Lord! Good night sir!
Wey you dey go? C'mon sit down there!
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:29pm On Dec 06, 2014
LordReed:
If I talk wetin I see before I marry her you go think say I dey form spiri koko. Flesh of my flesh, bone of my bone, sa fini.
which kind wahala na. Anyways I go come for tutorials soon. Make I fit see bone of my bone as soon as possible
Re: Tag And Ask by Nobody: 8:30pm On Dec 06, 2014
Specialist900:
No vex o, but my aunt no tell me say she get daughter o. grin
and she nor tell me say I get cousin for here o
Re: Tag And Ask by LordReed(m): 8:30pm On Dec 06, 2014
Specialist900:
No go chop food meant for DD o. Cos this goal no be here o
Unless na goat meat and pepper soup she begin chop me and her no go drag. LoL.
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:30pm On Dec 06, 2014
LordReed:
Wey you dey go? C'mon sit down there!
Big bros has spake abi spark. Sorry spoke

Sit down jor
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:31pm On Dec 06, 2014
LordReed:
Unless na goat meat and pepper soup she begin chop me and her no go drag. LoL.
you no dey chop those?
Re: Tag And Ask by LordReed(m): 8:31pm On Dec 06, 2014
Specialist900:
first, him wan steal DD mother from her, now na her food.

We'll kick against it o
LoL! Na me get yam con get knife too.
Re: Tag And Ask by LordReed(m): 8:32pm On Dec 06, 2014
HFOG:
Big bro LordReed the way you dey take time reply it's either you're multitasking or my phone is better than yours afterall
Slow internet I guess. The thing dey delay before e push my reply.
Re: Tag And Ask by LordReed(m): 8:33pm On Dec 06, 2014
HFOG:
I wish you can form spiri koko. Waiting for the day
LoL! I am kinda reticent about stuff like that. It seems boastful sometimes to me.
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:33pm On Dec 06, 2014
Elantracey:
and she nor tell me say I get cousin for here o
HFOG Abeg come clarify something here o

Since when I begin get cousin na, why you dey țry drag attention of my aunt from me na
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:34pm On Dec 06, 2014
LordReed:
LoL! Na me get yam con get knife too.
power don dey change hands for now o. Until she marry
Re: Tag And Ask by LordReed(m): 8:35pm On Dec 06, 2014
Specialist900:
which kind wahala na. Anyways I go come for tutorials soon. Make I fit see bone of my bone as soon as possible
No P. smiley
Re: Tag And Ask by LordReed(m): 8:37pm On Dec 06, 2014
Specialist900:
you no dey chop those?
Wella. As far as DD no wan chop my enter my portion I no go drag. LoL
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:37pm On Dec 06, 2014
LordReed:
LoL! I am kinda reticent about stuff like that. It seems boastful sometimes to me.
Abi na high school sweet heart
Re: Tag And Ask by LordReed(m): 8:39pm On Dec 06, 2014
Specialist900:
power don dey change hands for now o. Until she marry
Change go where? Na me siddon for chairman seat kanmpe LoL.
Re: Tag And Ask by HFOG(op): 8:39pm On Dec 06, 2014
LordReed:
I believe you brother.
I still did not read anything
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:40pm On Dec 06, 2014
LordReed:
Wella. As far as DD no wan chop my enter my portion I no go drag. LoL
make we dey see. Attention don divide from you small sha
Re: Tag And Ask by LordReed(m): 8:41pm On Dec 06, 2014
Specialist900:
Abi na high school sweet heart
For where?! High school of 19kokorobam? When I finish high school you and HFOG still dey run inside rain with Una pant. LoL
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:41pm On Dec 06, 2014
HFOG:
I still did not read anything
choi, better believe
Re: Tag And Ask by Nobody: 8:43pm On Dec 06, 2014
Specialist900:
HFOG Abeg come clarify something here o

Since when I begin get cousin na, why you dey țry drag attention of my aunt from me na
see this old man o , you don see where mama dey prefer her nephew to her own pikin ? undecided
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:43pm On Dec 06, 2014
LordReed:
Change go where? Na me siddon for chairman seat kanmpe LoL.
your eyes go clear when them return
Re: Tag And Ask by HFOG(op): 8:43pm On Dec 06, 2014
Elantracey:
Am good just stressed out . thanks mum
Sweets, sorry dear. Perceived it in your response. Don't ask how, it's God's gift to mothers. Pls what's stressing you? Can we talk?
1 2 3 ... 147 148 149 150 151 152 153 ... 790 Reply

Romance Game For Romancelanders....[ TAG AND ASK]Tag And Describe.Answer The Question Above U And Ask Yours234

Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded)

Viewing this topic: 2 guest(s)