Tag And Ask - Forum Games (158) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Forum Games › Tag And Ask (888743 Views)
1 2 3 ... 155 156 157 158 159 160 161 ... 790 Reply (Go Down)
| Re: Tag And Ask by HFOG(op): 6:39pm On Dec 07, 2014 |
Specialist900:You dey find partner abi? |
| Re: Tag And Ask by HFOG(op): 6:41pm On Dec 07, 2014 |
LordReed:Berra. I think say u bi bush man as na only goat meat you sabi. Btw why do u love sugar like this? |
| Re: Tag And Ask by LordReed(m): 6:45pm On Dec 07, 2014 |
HFOG:I like sweet things. |
| Re: Tag And Ask by HFOG(op): 6:54pm On Dec 07, 2014 |
LordReed:You better change. It's not good for your health |
| Re: Tag And Ask by LordReed(m): 6:56pm On Dec 07, 2014 |
HFOG:I will call your hubby for you, LoL |
| Re: Tag And Ask by HFOG(op): 6:58pm On Dec 07, 2014 |
LordReed:He's here sef. He'll also tell you that I usually preach same to him. Btw, he's a goat meat fan. I think it's a male thing. Does wifey like goat meat too? |
| Re: Tag And Ask by LordReed(m): 6:59pm On Dec 07, 2014 |
HFOG:Not like me, she's more of a turkey eater. |
| Re: Tag And Ask by HFOG(op): 7:03pm On Dec 07, 2014 |
LordReed:Oh. Good. What makes a local phone like mine to hang? |
| Re: Tag And Ask by LordReed(m): 7:06pm On Dec 07, 2014 |
HFOG:Overload, heat, basically the computing resources are too small for a guru like you. |
| Re: Tag And Ask by HFOG(op): 7:11pm On Dec 07, 2014 |
LordReed:lol. load? Don't even have a memory card on it so no audio files. Just few pix, text messages, contacts and what have you. Maybe the phone wan show say e tenure don finish |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 7:13pm On Dec 07, 2014 |
LordReed:OK Englishian. You don run use grammar justify yourself |
| Re: Tag And Ask by LordReed(m): 7:14pm On Dec 07, 2014 |
Specialist900:Na now I know say you dey cook eba. |
| Re: Tag And Ask by LordReed(m): 7:15pm On Dec 07, 2014 |
HFOG:LoL! I sure say na wetin dey happen be dat. |
| Re: Tag And Ask by HFOG(op): 7:18pm On Dec 07, 2014 |
LordReed:Where did you chase specialist to? |
| Re: Tag And Ask by LordReed(m): 7:20pm On Dec 07, 2014 |
HFOG:No mind Specialist e go cook eba. E think say na rice wey you go boil am till e done so e dey stand for inside kitchen make the eba no burn. |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 7:23pm On Dec 07, 2014 |
LordReed:lol. Na only bridge you dey comfortable with? |
| Re: Tag And Ask by HFOG(op): 7:24pm On Dec 07, 2014 |
LordReed:hahaha |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 7:24pm On Dec 07, 2014 |
HFOG:person wey chop dinner now no go still chop for dream? Just saying |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 7:25pm On Dec 07, 2014 |
HFOG:I don see already na |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 7:27pm On Dec 07, 2014 |
| Re: Tag And Ask by HFOG(op): 7:27pm On Dec 07, 2014 |
Specialist900:Eating late dey cause pot belly |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 7:28pm On Dec 07, 2014 |
LordReed:tell her o |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 7:29pm On Dec 07, 2014 |
HFOG:na him my own still flat like models |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 7:30pm On Dec 07, 2014 |
HFOG:No be maybe. E don expire ![]() |
| Re: Tag And Ask by HFOG(op): 7:31pm On Dec 07, 2014 |
Specialist900:If I hear. If na so models dey that means I bi miss world na |
| Re: Tag And Ask by HFOG(op): 7:34pm On Dec 07, 2014 |
Big bro why are you quiet? You guys are just dry. Make I go sleep sef. At least nobody fit use me do guy today my lord dey live and direct |
| Re: Tag And Ask by Nobody: 7:38pm On Dec 07, 2014 |
MrsBreezy:Imma send you one soon. |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 7:39pm On Dec 07, 2014 |
HFOG:you na miss world na. Uncle fit attest to that All I dey say na why I never grow pot belle |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 7:40pm On Dec 07, 2014 |
HFOG:dry kwa. Na harmattan season cause am ![]() No dey remind us, we know say oga lord dey today |
| Re: Tag And Ask by HFOG(op): 7:44pm On Dec 07, 2014 |
Specialist900:I no know the kai food you dey chop plus e bi like say d belle just dey wait for my in-law to show before e manifest |
| Re: Tag And Ask by HFOG(op): 7:45pm On Dec 07, 2014 |
Specialist900:haha. If e pain you go marry. :-P Apart from big bro and I have you met any other NLander? |
| Re: Tag And Ask by LordReed(m): 7:45pm On Dec 07, 2014 |
HFOG:No mind me I dey enjoy some jokers on reddit.com. It's almost like the US version of NL only it's not named dollarland LoL! |
Romance Game For Romancelanders....[ TAG AND ASK] • Tag And Describe. • Answer The Question Above U And Ask Yours • 2 • 3 • 4
Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded)

