₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,666 members, 8,427,504 topics. Date: Tuesday, 16 June 2026 at 04:50 AM

Toggle theme

Tayo Wins Big Brother Ayiri ( BBA) - Celebrities - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentCelebritiesTayo Wins Big Brother Ayiri ( BBA) (1067 Views)

1 Reply (Go Down)

Tayo Wins Big Brother Ayiri ( BBA) by AKPOSbaba(op): 6:05pm On Dec 09, 2014
Dem say if one way close anoda one go open.
Tayo Faniran, di naija guy wey carry 2nd for dis year Big Brother Africa hotshot, don win Big Brother AYIRI.
Di money wey Idris Sultan from Tanzania kolobi as winna for BBA, no near wetin Warri billionaire, Ayiri Emami don promise to give Tayo.
Big Brother Africa give Idris $300,000 why Big Brother Ayiri give Tayo $350,000.
No be today Ayiri don dey do sheyt for pipo as he recently buy one wicked rolls Royce dash he wife for her birthday and also give 2face about 40milla for him wedding wit Annie Macaulay Idibia.

READ MORE. ...http://ogakpatakpata..com/2014/12/tayo-don-win-big-brother-ayiri-bba.html

Re: Tayo Wins Big Brother Ayiri ( BBA) by Nobody: 6:10pm On Dec 09, 2014
grin grin grin
Re: Tayo Wins Big Brother Ayiri ( BBA) by Olasoonky(m): 6:13pm On Dec 09, 2014
AKPOSbaba:
Dem say if one way close anoda one go open.
Tayo Faniran, di naija guy wey carry 2nd for dis year Big Brother Africa hotshot, don win Big Brother AYIRI.
Di money wey Idris Sultan from Tanzania kolobi as winna for BBA, no near wetin Warri billionaire, Ayiri Emami don promise to give Tayo.
Big Brother Africa give Idris $300,000 why Big Brother Ayiri give Tayo $350,000.
No be today Ayiri don dey do sheyt for pipo as he recently buy one wicked rolls Royce dash he wife for her birthday and also give 2face about 40milla for him wedding wit Annie Macaulay Idibia.

READ MORE. ...http://ogakpatakpata..com/2014/12/tayo-don-win-big-brother-ayiri-bba.html
Congrats to him, hope he usea it to affect humanity...that's when it will count cos pple of this country made him go that far
Re: Tayo Wins Big Brother Ayiri ( BBA) by LaurelP(m): 6:37pm On Dec 09, 2014
No b small big broda ayiri
Re: Tayo Wins Big Brother Ayiri ( BBA) by OKorowanta: 6:59pm On Dec 09, 2014
Lol
Big brother ayiri
grin grin grin grin grin
1 Reply

Patoranking Presents Val Cake To Ayiri Emami's Wife!Femi Adebayo Grabbing Tayo Sobola's BacksidePhotos Of Warri Billionaire Ayiri Emami & Family234

Photos:Checkout Rappers M.I And Ice Prince's Swag To A Show In KadunaFreeze Fires Another Shot At Comedian Bovi, Calls Him ‘olodo’Michelle Obama, Sarah Jessica Parker And Kerry Washington Grace The Cover Of Gor