Baby Pictures Of Nairalanders! - Nairaland General (8) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Baby Pictures Of Nairalanders! (48346 Views)
1 2 3 ... 5 6 7 8 9 10 11 ... 20 Reply (Go Down)
| Re: Baby Pictures Of Nairalanders! by marieolae(f): 1:54pm On Dec 16, 2014 |
Jennimma:awwww very pretttyyyyyy |
| Re: Baby Pictures Of Nairalanders! by chimerase2: 1:54pm On Dec 16, 2014 |
ROZZAYY:hehehe ![]() Na one choir mistress wen I been dey 21 ![]() The boi is nw 4 years ![]() If I hear de bobo resemble me Abeg no yab ma bobo abeg ![]() |
| Re: Baby Pictures Of Nairalanders! by Truckpusher(m): 1:54pm On Dec 16, 2014 |
| Re: Baby Pictures Of Nairalanders! by TrishaP(f): 1:54pm On Dec 16, 2014 |
Tallesty1:Curiosity I guess |
| Re: Baby Pictures Of Nairalanders! by naijaboiy(op): 1:55pm On Dec 16, 2014 |
Jennimma:Chai see this fine girl ![]() |
| Re: Baby Pictures Of Nairalanders! by napoleonbaba(m): 1:55pm On Dec 16, 2014 |
samflexxy:Thanks |
| Re: Baby Pictures Of Nairalanders! by ROZZAYY(f): 1:57pm On Dec 16, 2014 |
chimerase2:He is cute, anyways thank God its been exposed now dat u r marid, God go catch all of una one by one wey dey deceive us. Hehehehhehehe |
| Re: Baby Pictures Of Nairalanders! by naijaboiy(op): 1:58pm On Dec 16, 2014 |
Emyben:Lool...I hope your eye sight still sharp. especially when you wan draw? ![]() |
| Re: Baby Pictures Of Nairalanders! by Truckpusher(m): 1:58pm On Dec 16, 2014 |
naijaboiy:Naijaboy I dey hail o ![]() Na joke I dey o ![]() If you see my childhood pishure, no be for here o. I dey mad to put am online? ![]() |
| Re: Baby Pictures Of Nairalanders! by Nobody: 1:58pm On Dec 16, 2014 |
marieolae:awww...thanks sugar. I think i was 3 or 4yrs there. Dad is the one in suit...i cropped it |
| Re: Baby Pictures Of Nairalanders! by Emyben(m): 1:58pm On Dec 16, 2014 |
Ok, lemme post this last one...My Days in Marist, i was a mass server Front row, extreme right I small onaijaboiy, u serve mass? ![]()
|
| Re: Baby Pictures Of Nairalanders! by MizMyColi(f): 1:58pm On Dec 16, 2014 |
![]() Smh and I almost believed you o ![]() What's good? Where's ya pinshure na ![]() Truckpusher: |
| Re: Baby Pictures Of Nairalanders! by naijaboiy(op): 1:59pm On Dec 16, 2014 |
ROZZAYY:Me sef I surprise as I see that pic o ![]() |
| Re: Baby Pictures Of Nairalanders! by Nobody: 1:59pm On Dec 16, 2014 |
naijaboiy:thank you...blushing |
| Re: Baby Pictures Of Nairalanders! by Tallesty1(m): 1:59pm On Dec 16, 2014 |
TrishaP:lols, that's not me.. |
| Re: Baby Pictures Of Nairalanders! by Truckpusher(m): 2:00pm On Dec 16, 2014 |
| Re: Baby Pictures Of Nairalanders! by Emyben(m): 2:01pm On Dec 16, 2014 |
naijaboiy:Garri and groundnut don spoil the eye finish...lol ![]() |
| Re: Baby Pictures Of Nairalanders! by chimerase2: 2:02pm On Dec 16, 2014 |
ROZZAYY:amu not married biko Na boi frnd and gal frnd tins dat time wen I just enter univ. Rozzay abeg I neva marry and btw u dey talk as if the man of God de do woman wrapper for here ![]() Atleast u can vouch for me nah abi? ![]() |
| Re: Baby Pictures Of Nairalanders! by ROZZAYY(f): 2:03pm On Dec 16, 2014 |
naijaboiy:My dear, I shock ooooo. Man of God for dat matter! D revelation has been made manifest. Chimarase2! |
| Re: Baby Pictures Of Nairalanders! by Truckpusher(m): 2:03pm On Dec 16, 2014 |
MizMyColi:Hehe.....everything is good as long as Buhari must cry on valentines day. ![]() Nne hapu that pishure o odikwa risky o ![]() |
| Re: Baby Pictures Of Nairalanders! by Emyben(m): 2:04pm On Dec 16, 2014 |
Jennimma fineness na to infinity ![]() Nne, you fine ![]() |
| Re: Baby Pictures Of Nairalanders! by ROZZAYY(f): 2:05pm On Dec 16, 2014 |
chimerase2:Is dat so? Eeehen I for fear. Ok o I don hear. He s a wonderful kid, give him ur all aii |
| Re: Baby Pictures Of Nairalanders! by MizMyColi(f): 2:06pm On Dec 16, 2014 |
Truckpusher:Lolzz.... Beht why Feb 14 ![]() |
| Re: Baby Pictures Of Nairalanders! by naijaboiy(op): 2:06pm On Dec 16, 2014 |
Truckpusher:Hehehe... Why you dey fear to post am? Even if na village you take am e no bad ![]() |
| Re: Baby Pictures Of Nairalanders! by ROZZAYY(f): 2:06pm On Dec 16, 2014 |
Truckpusher:Wat is dat. |
| Re: Baby Pictures Of Nairalanders! by chimerase2: 2:06pm On Dec 16, 2014 |
Jennimma:choi nwanne mu di sharp Di kwa very sexy No oda word to qualify u *sobs* ![]() |
| Re: Baby Pictures Of Nairalanders! by Nobody: 2:07pm On Dec 16, 2014 |
All my baby pictures are in Nigeria Nna, but una fine nor be small oo. ![]() |
| Re: Baby Pictures Of Nairalanders! by chimerase2: 2:09pm On Dec 16, 2014 |
ROZZAYY:yea tnx no marriage for me again ![]() |
| Re: Baby Pictures Of Nairalanders! by naijaboiy(op): 2:09pm On Dec 16, 2014 |
Emyben:Yess oooo....i bin dey serve that year for my church but I don retire now ![]() I no get any altar boy pic sha ![]() |
| Re: Baby Pictures Of Nairalanders! by rittyben(f): 2:09pm On Dec 16, 2014 |
Lol
|
| Re: Baby Pictures Of Nairalanders! by dechandel(f): 2:09pm On Dec 16, 2014 |
Jennimma:Chei You are really a beauty to behold You too fine joor |
| Re: Baby Pictures Of Nairalanders! by naijaboiy(op): 2:10pm On Dec 16, 2014 |
Emyben: ![]() |
Pictures Of Nairalanders When They Haven't Taken Their Bath • List Of Nairalanders I Have Seen Real Life But Have Not Seen Me. • Reaction Of Nairalanders During The Offline Period! • 2 • 3 • 4
How Many Of You Hunted For This Insect?? • Plastic Kettles "Mysteriously Coming Out From A Tree Being Cut Down" In A Mosque • Top 10 African Presidents With The Most Expensive & Classy Private Jets






