₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,258 members, 8,449,453 topics. Date: Tuesday, 21 July 2026 at 07:21 PM

Toggle theme

BIURIFUL ''MISS SHAKARA 2014 Winner" For Pastor Chris Okotie Church ( Photos) - Celebrities - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentCelebritiesBIURIFUL ''MISS SHAKARA 2014 Winner" For Pastor Chris Okotie Church ( Photos) (818 Views)

1 Reply

BIURIFUL ''MISS SHAKARA 2014 Winner" For Pastor Chris Okotie Church ( Photos) by AKPOSbaba(op): 8:52am On Dec 19, 2014
Chris Okotie: If u believe wetin di Bible talk,Evribodi Say "ORHON ORNHON"
Church: ORHON ORNHON

Lol, Yes o, dis na di signature yarnings wey dem take know di forma popular musician turned pastor, Chris Okotie.
Di founder of di Household of God church, Pastor Chris Okotie,
nor new to news as he don contest tire to bicom di Ogakpatakpata for Aso Rock and President of Nigeria unda im party, FRESH
and he don also brake up wit two of his wives.
Dat one sef na small one.di main tin wey dem take know am na
di heavy heavy grammar wey Chris Okotie dey blow wen he dey preach
and e take Honorable Patrick Obahiagbon years to snatch dat position from Okotie to bicom di King of Grammar for naiJa.
Make we live dat one, di tori wey enta town now be say, Michel Isikalu,
don win di most biutiful girl beauty contest for Pastor Chris Okotie church,Di Household of God.
Dem call di competition, Queen Esther Beauty and Costume Pageant and she defeat 16 oda girls to win di crown on sunday.
I know say plenti pipo go dey ask dem sef say,"Shuo! shey church sopose do Miss shakara? "

READ MORE FOR HIA>>>>>http://ogakpatakpata..com/2014/12/michelle-isikalu-don-win-miss-shakara.html

Re: BIURIFUL ''MISS SHAKARA 2014 Winner" For Pastor Chris Okotie Church ( Photos) by Airforce1(m): 9:03am On Dec 19, 2014
Which kind dress she wear so?
Re: BIURIFUL ''MISS SHAKARA 2014 Winner" For Pastor Chris Okotie Church ( Photos) by AKPOSbaba(op): 10:09am On Dec 19, 2014
Airforce1:
Which kind dress she wear so?
Na who i go ask?
Omawumi over to you
1 Reply

RMD & Stephanie Henshaw, Chris Okotie's Ex-wife Pictured Together Hand In HandGay Activist, Bisi Alimi Comes For Pastor Adeboye For Buying A Private JetDelphine: Chris Okotie's New Girlfriend? (Pictures)234

Mehn See Ukwu: Basketmouth Uploads His Nude On IG (photo)Nigeria Custom Service Replacement Recruitment SlotDammy Krane Keeps His Promise,shaves Dreads To Mark Buhari's Win(pics)