Shalom Street - Dating And Meet-up Zone (6) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Dating And Meet-up Zone › Shalom Street (50716 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 32 Reply (Go Down)
| Re: Shalom Street by chibwike(m): 9:35am On Dec 27, 2014 |
Unibenstudent:Thanks for the mention in ur diary. |
| Re: Shalom Street by Nobody: 9:36am On Dec 27, 2014 |
Evina darling Gudm ![]() |
| Re: Shalom Street by marieolae(f): 9:36am On Dec 27, 2014 |
waiting naijaboiy: |
| Re: Shalom Street by naijaboiy: 9:37am On Dec 27, 2014 |
AgapeCharis:hehehe....grandma wan kee you with food abi ![]() Where your villa dey sef? ![]() |
| Re: Shalom Street by Nobody: 9:37am On Dec 27, 2014 |
chibwike:u r welcome sire. |
| Re: Shalom Street by naijaboiy: 9:37am On Dec 27, 2014 |
marieolae:sent ![]() |
| Re: Shalom Street by chibwike(m): 9:38am On Dec 27, 2014 |
naijaboiy:wats up bro |
| Re: Shalom Street by naijaboiy: 9:38am On Dec 27, 2014 |
Unibenstudent:What are you saying ![]() |
| Re: Shalom Street by Nobody: 9:38am On Dec 27, 2014 |
naijaboiy:no minD am. Na so sisters wey no see money take buy trousers/attachment go dey say trousers/attachment no b their thing |
| Re: Shalom Street by Nobody: 9:39am On Dec 27, 2014 |
AgapeCharis:na so oh..how the girls for una villa? |
| Re: Shalom Street by chibwike(m): 9:39am On Dec 27, 2014 |
marieolae:Hw re u doing |
| Re: Shalom Street by naijaboiy: 9:39am On Dec 27, 2014 |
chibwike:Mr.Nice guy ![]() How you dey na? ![]() |
| Re: Shalom Street by Nobody: 9:40am On Dec 27, 2014 |
naijaboiy:ur head no correct,e be like u get beef with chemistry. |
| Re: Shalom Street by Nobody: 9:40am On Dec 27, 2014 |
naijaboiy:Same villa with benromeo39 for Esan |
| Re: Shalom Street by marieolae(f): 9:40am On Dec 27, 2014 |
chibwike:chibzzz im fine, hows u? |
| Re: Shalom Street by Nobody: 9:41am On Dec 27, 2014 |
AgapeCharis:na me u dey yab like this Charlie? Charlie u try oh |
| Re: Shalom Street by marieolae(f): 9:41am On Dec 27, 2014 |
cym now naijaboiy: |
| Re: Shalom Street by Nobody: 9:41am On Dec 27, 2014 |
AgapeCharis:lolz...deactivation? Hell,no. |
| Re: Shalom Street by Nobody: 9:41am On Dec 27, 2014 |
Unibenstudent:u and girls sef! ![]() |
| Re: Shalom Street by naijaboiy: 9:41am On Dec 27, 2014 |
AgapeCharis:Hahahahaha ![]() ![]() True talk. How person go say plane no be im thing wen be say e never even travel out before ![]() |
| Re: Shalom Street by Nobody: 9:41am On Dec 27, 2014 |
AgapeCharis:esan weh khin |
| Re: Shalom Street by Nobody: 9:42am On Dec 27, 2014 |
Unibenstudent:my name no b charlie o |
| Re: Shalom Street by Nobody: 9:42am On Dec 27, 2014 |
AgapeCharis:ministry must move to permanent site. |
| Re: Shalom Street by Nobody: 9:43am On Dec 27, 2014 |
Jennimma:Ok o Sha do come around often mbok |
| Re: Shalom Street by Nobody: 9:43am On Dec 27, 2014 |
AgapeCharis:Charlie is what ghanians call friend in English bro |
| Re: Shalom Street by chibwike(m): 9:44am On Dec 27, 2014 |
naijaboiy:Lol....I no too nice again oh....i dey fine...hope say u dey enjoy the holidays |
| Re: Shalom Street by naijaboiy: 9:44am On Dec 27, 2014 |
marieolae:Replied ![]() |
| Re: Shalom Street by Nobody: 9:45am On Dec 27, 2014 |
naijaboiy:hahahahaaa Na lie e dey lie jhr Same thing with what he's been saying abt kristina1 |
| Re: Shalom Street by chibwike(m): 9:45am On Dec 27, 2014 |
marieolae:Am gud oh...hows life over there. |
| Re: Shalom Street by naijaboiy: 9:45am On Dec 27, 2014 |
Unibenstudent:Wetin concern Law with chemistry ![]() |
| Re: Shalom Street by Nobody: 9:46am On Dec 27, 2014 |
AgapeCharis:definitely. Marieolae,i e-hugged and e-pecked you o. Send mine too. ![]() |
| Re: Shalom Street by Nobody: 9:47am On Dec 27, 2014 |
Unibenstudent:u don turn Ghanaian ni? Esan me khin o Ole wèbhe khin? |
Hannon's Latitude And Meddling's Crib • Which Nairaland Members Would You Prefer To Date? • Miss Nairaland 2015 Interview (day 4)





