Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,966 members, 7,825,023 topics. Date: Sunday, 12 May 2024 at 12:12 AM

Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session - Education (219) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session (395432 Views)

The Federal University Of Technology Akure(futa) 2015/2016 Admission Session / FUTA 2014/2015 Pre-degree / Federal University Of Technology Akure(futa) 2013/2014 Admission Session (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (216) (217) (218) (219) (220) (221) (222) ... (260) (Reply) (Go Down)

Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Horluwahighdee(m): 9:48pm On Jan 08, 2015
Bleshh:
Baba mi, abeg una no go vex for me ooo...

+ Tall keh? I no grab wehin u yarn o
kk i don hear u partially! interprete oga o?!
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by seguncool13: 9:52pm On Jan 08, 2015
pls guys I nid help hw do I reply posts here...I couldn't figure it out
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Bleshh: 9:52pm On Jan 08, 2015
Horluwahighdee:
kk i don hear u partially! interprete oga o?!
I no knw oo...

My papa na Yoruba buh i be Itsekiri boy to d core grin i no sabi d meaning of "Oga o"

saier dasyri swepoy bliba weyo !!!!! ---> Na my own Language , ITSEKIRI , be that !!
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by seguncool13: 9:53pm On Jan 08, 2015
;Dpls guys I nid help hw do I reply posts here...I couldn't figure it out ;Dpls guys I nid help hw do I reply posts here...I couldn't figure it out
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Bleshh: 9:53pm On Jan 08, 2015
seguncool13:
pls guys I nid help hw do I reply posts here...I couldn't figure it out
Click on QUOTE!!!
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Dayzzy(m): 9:55pm On Jan 08, 2015
israelboy1:

...na 20naira u go dey think abt to go....bt...short cut dey sha... malu road ....lolzzz...kai.,
i hate dat road die...na to say i won vomit
yet i used to c ppl smooching for that place; kai!
Dirty ppl
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Dayzzy(m): 9:56pm On Jan 08, 2015
holareh:
For ur dirty mind abi lolz just wanna advice him privately ni ooo
eh en
*coughs*
..me too nid ur advice; privately
hw we go meet nw
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Bleshh: 9:57pm On Jan 08, 2015
Dayzzy:
i hate dat road die...na to say i won vomit
yet i used to c ppl smooching for that place; kai!
Dirty ppl
Sharrap jor!! grin

if na u dey smooch d babe nw , una no go talk like ds ooo!! wink

Naijas are Hypocrites oo, chei!! cheesy
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Horluwahighdee(m): 10:00pm On Jan 08, 2015
Bleshh:
I no knw oo...

My papa na Yoruba buh i be Itsekiri boy to d core grin i no sabi d meaning of "Oga o"

saier dasyri swepoy bliba weyo !!!!! ---> Na my own Language , ITSEKIRI , be that !!
chai!help me o pls lemme cover my head 1st &my eyes gan...b4 dz ur language bgin 2... work n a bad way o .i dnt even knw mayb na curse gan.
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Horluwahighdee(m): 10:03pm On Jan 08, 2015
oga dayzzy,israelboy1,u boi dey hail u o,
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Owlumeday(m): 10:16pm On Jan 08, 2015
Bleshh:
BOTH grin
no dey whine me naaa. Page 218. We er gettin dere!!!. Me i wan sleep oo all E-warriors carry on d work. I go join d movement tomoa mowin.
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Owlumeday(m): 10:18pm On Jan 08, 2015
seguncool13:
pls guys I nid help hw do I reply posts here...I couldn't figure it out
click on *quote* and typ wat i wanna type
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Bleshh: 10:19pm On Jan 08, 2015
Horluwahighdee:
chai!help me o pls lemme cover my head 1st &my eyes gan...b4 dz ur language bgin 2... work n a bad way o .i dnt even knw mayb na curse gan.
cheesy easy kid!!

i no even sabi weda i dey curse myself too gan, cus me no sabi wetn i dey type sef!! grin

•••••••••••••••••••••••

BUH WAIT OO, NA U I SEE FOR FCMB bank yesterday... wey u dey eye me like say u go wan Kiss me and tell me say u Love me?? angry

if na u.... U F*CK UP OO, cus me no too dey recognise people quick quick except if na person wey owe me money!!!! grin
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by seguncool13: 10:24pm On Jan 08, 2015
Owlumeday:
click on *quote* and typ wat i wanna type
thanks man
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Dayzzy(m): 10:25pm On Jan 08, 2015
iamphilips:
Check list notification: mosquito net, sweater for cold,manual blender,pressing iron, stove, soapbox, towel, bedspread, blanket, detergent, tomato paste, hanger, disinfectant. Pls add urs so that we can knw what we are missing. Lets help each other.
*sneaks in*

ehmm, na three bedspread e suppose be..in case u hav nocturnal emission..jst saying

*sneaks out*
lipsrsealed
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Horluwahighdee(m): 10:29pm On Jan 08, 2015
Bleshh:
cheesy easy kid!!

i no even sabi weda i dey curse myself too gan, cus me no sabi wetn i dey type sef!! grin

•••••••••••••••••••••••

BUH WAIT OO, NA U I SEE FOR FCMB bank yesterday... wey u dey eye me like say u go wan Kiss me and tell me say u Love me?? angry

if na u.... U F*CK UP OO, cus me no too dey recognise people quick quick except if na person wey owe me money!!!! grin
lolz...broda na u sabi o. no b me u c 4 fcmb o... bro i sensed dat u luv money die o.
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by seguncool13: 10:29pm On Jan 08, 2015
Dayzzy:
*sneaks in*

:-/ ehmm, na three bedspread e suppose be..in case u hav nocturnal emission..jst saying

*sneaks out of thread*
lipsrsealed
padlock nko
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Bleshh: 10:34pm On Jan 08, 2015
Horluwahighdee:
lolz...broda na u sabi o. no b me u c 4 fcmb o... bro i sensed dat u luv money die o.
MONEY IS THE ROOT OF ALL EVIL -

Bible

With all d things have done in Life u go sabi say me sef EVIL...

inorder words ,since money is d root of all EVIL, then MONEY is my ROOT!! cheesy

••••••••••••••••••••••••

na joke oo grin
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Dayzzy(m): 10:39pm On Jan 08, 2015
Bleshh:
Sharrap jor!! grin

if na u dey smooch d babe nw , una no go talk like ds ooo!! wink

Naijas are Hypocrites oo, chei!! cheesy
over ur dead body
me ke? I guess u neva pass thru dat place b4
*in horrifying voice*
it is a place where snakes, lions and eagles live
place of evil
pigs,livestocks & cow made it their sh*tting place
it is a place where ppl faint
it is a place of death!
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Dayzzy(m): 10:40pm On Jan 08, 2015
Horluwahighdee:
oga dayzzy,israelboy1,u boi dey hail u o,
baba na u o..wetin u gt for boys nw
HNY btw.
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Dayzzy(m): 10:41pm On Jan 08, 2015
seguncool13:

padlock nko
yp, to lock laptop
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Bleshh: 10:44pm On Jan 08, 2015
Dayzzy:
over ur dead body
me ke? I guess u neva pass thru dat place b4
*in horrifying voice*
it is a place where snakes, lions and eagles live
place of evil
pigs,livestocks & cow made it their sh*tting place
it is a place where ppl faint
it is a place of death!

See as una dey sound like MERLIN grin

oga Park well jare smiley
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by seguncool13: 10:46pm On Jan 08, 2015
Dayzzy:
yp, to lock laptop
n Futa tab n wardrobe n cupboard n bags
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by seguncool13: 10:48pm On Jan 08, 2015
seguncool13:

n Futa tab n wardrobe n cupboard n bags
cuz I hear say dem dey fap tinz 4 hostel gan o grin
seguncool13:

n Futa tab n wardrobe n cupboard n bags
cuz I hear say dem dey fap tinz 4 hostel gan o
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Dayzzy(m): 10:52pm On Jan 08, 2015
Bleshh:
See as una dey sound like MERLIN grin

oga Park well jare smiley
grin
dats d drill!
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by worisj(m): 10:53pm On Jan 08, 2015
Dayzzy:
*sneaks in*

ehmm, na three bedspread e suppose be..in case u hav nocturnal emission..jst saying

*sneaks out*
lipsrsealed
*Catches him b4 he sneaks out hits him hard on the stomach* oya come explain wetin u mean by nocturnal emission ?
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by worisj(m): 10:55pm On Jan 08, 2015
Horluwahighdee:
my boss lngest tym o. u just neglect me.chai! oga o! he tall gan o!@bleshh,worisj...
Baba I be boy 4 your side....na your face I dey look o.....na you neglect me o
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Dayzzy(m): 11:01pm On Jan 08, 2015
worisj:
*Catches him b4 he sneaks out hits him hard on the stomach* oya come explain wetin u mean by nocturnal emission ?
oga blesh go explain
he understands almost evrytin

*dnt read beyond if u aint blesh*

pls help me xplain it to im; i neva knw d meaning. Na 1 spirit push me, I jst write am noni. Help me pls
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Dayzzy(m): 11:02pm On Jan 08, 2015
seguncool13:

n Futa tab n wardrobe n cupboard n bags
u grab.
Heard dem dy steal stove also. Jst customize ur stove nd u r free frm theives
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Dayzzy(m): 11:05pm On Jan 08, 2015
seguncool13:

cuz I hear say dem dey fap tinz 4 hostel gan o grin
cuz I hear say dem dey fap tinz 4 hostel gan o
infact, dnt kum wit breakable plates( dnt knw y ppl call it unbreakable wen we al knw it often breaks)
its beta to use stainless plates since its easy to write ur name on it using compass

jst an advice tho

jst an advice
Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Bleshh: 11:13pm On Jan 08, 2015
Dayzzy:
oga blesh go explain
he understands almost evrytin

*dnt read beyond if u aint blesh*

pls help me xplain it to im; i neva knw d meaning. Na 1 spirit push me, I jst write am noni. Help me pls
*picks up Microphone from Dayzzy*

Ehmm ehhhmm..

NOCTURNAL - having things to do partaking to Night! Like eating at night, e.t.c ( or stealing food at night!! grin )

EMMISION- process of emmiting or releasing out a substance from a partucular body

NOW, MR DAYZZY ,combined the two words together,

leaving us with NOCTURNAL EMMISION!!!

I no go lie uuu, only one thing came to my mind!! wink hehehehe!!

*sings in Olamides voice*

OTI MU DONGOYARO

HAAA, MONKEY TAIL

BAMI GBE CLARO

I WANT TO DO SINA TODAY!! wink grin

*forgets to drop mic*.
*takes it home*

*remembers that i didnt drop the mic*...

*runs back to thread*

*DROPS MIC*

1 Like

(1) (2) (3) ... (216) (217) (218) (219) (220) (221) (222) ... (260) (Reply)

The Federal University Of Technology Akure(futa) 2015/2016 Admission Session / 2017/2018 UNIBEN Admission Thread Guide / Uniben 2012/2013 Session Admission Thread

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.