₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,156 members, 8,439,078 topics. Date: Saturday, 04 July 2026 at 02:08 PM

Toggle theme

WEED Brings Out D Real You...all Na Lie - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentJokes EtcWEED Brings Out D Real You...all Na Lie (1593 Views)

1 Reply (Go Down)

WEED Brings Out D Real You...all Na Lie by hemjaylee(op): 9:41pm On Jan 10, 2015
WEED Brings out d real You!...WEED brings out d real You!! WEED Brings out d real You!!! Na wetin I dey hear everyday b dat 4 ma Hood...
So 1 day, I just said I should try it 2 know what itz like. Na so I go buy #200 own, I chop #100 own komot I no feel anitin, I was now like "shey na wetin dey make dem dey pariwo b dis" nt knowing dat itz just a gradual procex, immediately I smoke d remaining #100 own.
15minutes later My ear started malfunctioning, I no knw wetin I dey do 4 Army Barrack, na so 1soldier just kum "Mr Man wat are lukin 4" said d soldier, I just smiled I taught he sed "can u please Slap me" kuz my ear get problem dat time,na so I go gv am Heavy slap o...Guess where I was d next day

Re: WEED Brings Out D Real You...all Na Lie by ikeno(m): 9:51pm On Jan 10, 2015
U neve c anything.....u go soon use ur head waka. smiley
Re: WEED Brings Out D Real You...all Na Lie by hemjaylee(op):
ikeno:
U neve c anything.....u go soon use ur head waka. smiley
lol
U mean am?
Re: WEED Brings Out D Real You...all Na Lie by dyadeleye(m): 12:21am On Jan 11, 2015
Guy, na die you dey oooo...
I swear down grin grin
Re: WEED Brings Out D Real You...all Na Lie by hemjaylee(op): 12:42am On Jan 11, 2015
grin
dyadeleye:
Guy, na die you dey oooo...
I swear down grin grin
I just see say I don get New ride(wheelchair) grin
Re: WEED Brings Out D Real You...all Na Lie by Millate01: 6:34pm On Jan 11, 2015
.
Re: WEED Brings Out D Real You...all Na Lie by hemjaylee(op): 7:39pm On Jan 11, 2015
Millate01:
.
hun?
1 Reply

This Reply Is D Real SALVAGEWhen Weed Was Used In The Wedding Rice Instead Of ThymeThat Moment When You Mix Oshogbo Weed With Burukutu234

See What Heat Has Caused (pics)A Father's Form Of Application To Suitors For His DaughterJose Mourinho Spotted At MFM Headquaters Lagos. (Pic)